NewStats: 3,264,112 , 8,182,633 topics. Date: Monday, 09 June 2025 at 05:30 PM 72b4r6z3e3g |
(1) (4) (of 4 pages)
![]() |
Abeg give the person my number
|
![]() |
See all dis okpokpise ooo, watin person Dey binu for make e no turn jaguda na im una want package dey sell? Make I go take two shot of mokite, I dey come. I represent warri. |
![]() |
I don't think op is a serious business man he don't pick calls, am not calling again , Incase you are interested in buying a scrap ship of over 400tons, I have every paper to show proof of ownership call me on zero7zero 345nine nine341. Note: I may not open this post again so call me
|
![]() |
Mama and Papa dey go omugo for this one oo
|
![]() |
op op op! How many times I call you? Warn yourself ooo. Hahaha
6 Likes |
![]() |
Deed, sees
|
![]() |
Singing in timaya tune " ah blem blem."
|
![]() |
I think say na 21st century kid like Davido dey talk self, even as I dull reach for dat Mata ehn, I be stunch u, Anyway after your normal touch kiss her ear, neck, go down slowly to Manchester and you are ready to lunch. I no get babe change. But I sharp you. � l |
![]() |
EmergencyCase:find the cause and tackle it. List out the pipo you slept with and locate the one with the bad luck |
![]() |
You slept with the wrong person.
|
![]() |
![]() |
Whatever happens blame no one, when I was serving 15girls from my ppa was running after me, one even tell me to my face that she want to date me, even till now two ladies are still calling. I just thank God for Grace for me to overcome. I value my name than pleasure.
5 Likes |
![]() |
Mark came to meet with the young in Africa, while Bill Gates came for the old. Not bad.
2 Likes |
![]() |
No be four hilux carry them go, Na eleven return ? APC season 1&2. Grab your copy at alaba international market.
1 Like |
![]() |
Where their uniform na, APC season 1&2. This country no go kill us. Watch out for who's to be blame for the release.
|
![]() |
Getting a lady down is more easier than, just wanting her to be with you. They tend to believe the lies than seeing the reality, so when they finally sees it. Zoooooom, them say the guy no get anything
|
![]() |
Were is the so called UN ? When Trump speak now, the Islamic demons will start their madnes
|
![]() |
But I don count over 1200 from op analysis, and Benue still dey look them troway face, kill any Fulani man you see
|
![]() |
Matured catfish for sale in delta state. Call 07034599341 for details
|
![]() |
Una own name to talk nonsense, I thought bubu said he's a changer, in buhari's time I've 2million lost their jobs, why didn't d govt of the day search for those money. A country in recession and senate and house of rep salary are still receiving 20million plus in a month. Nobody in naija govt is a saint.
|
![]() |
Yahoo boy when dey fine virgin for ritual. Keep looking
|
![]() |
The Yoruba's are sly, they push you forward and dress backward. Mtcheeeew, wayo pipo.
6 Likes |
![]() |
The so called British are the ones destroying this country, they told the North that they are in charge, let them leave our affairs alone.
|
![]() |
Ok
|
![]() |
captap02:guy I for dash you money to say dem don pay me allowee o. I believe if dis girl succeed na TB Joshua she go dey plan oo. Pipo sef 1 Like |
![]() |
coolsegun2002:even d building Sef wen I fetch no go cost 30m, Abi na diamond dey d babe kpekus? 1 Like |
![]() |
Which house be 160m, abeg why sleep go dey catch me when I want read this kind trend. D fact be say na oluwa know Watin really happen.
|
![]() |
leave our ibori alone. na ur money he collect? list the saint in your state. bad belle.
|
(1) (4) (of 4 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 27 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |