NewStats: 3,264,652 , 8,184,339 topics. Date: Wednesday, 11 June 2025 at 08:57 PM 1e4wz6z3e3g |
(1) (3) (of 3 pages)
![]() |
but wait ohhh.....him prick still dey stand so
|
![]() |
u be sodom and gomorahh...yet u dey see rapture...i sure say na ur own life rapture u dey see sooh
|
![]() |
ona don kill squirrel wen dey find wetin hm want give hm kids for new year
|
![]() |
congratulation.....congratulation....
|
![]() |
life ehhh.....2kid u labour for die...not just dat,u dat labour died too...it is well....
|
![]() |
just dey collect dick anyhow secretly...first with kiddawaya now wycleaf...maybe na davido go be next...after dat ehhh come trace me to collect mine too
|
![]() |
football and riches ....no be here ohhh....
|
![]() |
she still dey smile...dis one na federal government go table him matter....for a life sentence imprisonment
|
![]() |
pple dey find mami water wen won bless dem.....abeg i dey here,come bless me...
|
![]() |
home alone.....
|
![]() |
whch one is cod ecademy...na coding course so....make nairaland itself explain...
|
![]() |
na fried chicken with stew rice...na we do...
|
![]() |
before nkor...make them for dey watch film with the money....na xmzs giveaway be dat
|
![]() |
na wa ohhh...her spirit is down to doom...as for d guy....Bleep down
|
![]() |
ona for waste d man life naah...abeg make ona find me gun make i complete the mission....oyah oyah...
|
![]() |
but that technology na blast ohhh....innoson motor fit do the one....no b d one driver go dey talk give enger they shud get ready to jump...
|
![]() |
just ing bye
|
![]() |
na wah....abeg narialand i won post my own too ohhh....make ona give me link...i b governor for one state like dat...u nr na money dey so give me link...abeg i dey feel somehow bcas of these pple nnaehh
|
![]() |
tonto na really toto...after u sleep with wizkid those dayss...mumu..u think say we forget...okpo babe
|
![]() |
that guy is a learner...i take 15bottles of soft drink everyday...
|
![]() |
hazard kwiar...doctor?they shud just make it monthly allowances naow
|
![]() |
oboi ur message nr help anybody...better dey hide urself ohhh....before men help u abort aisha buhari pregnancy with beating ohh
|
![]() |
oyibo life too sweet jare...xmas for there cool dey pursue pple enter inside house...omo 9ja heat of drink,sex,clubbing and shooting banger na him move person out ohhh...africa upside down continent
|
![]() |
its alright...abuja jampark with celebrity
|
![]() |
bombar...bombing pple with ig...
|
![]() |
...it s alright....ona dey find where take burry person wen don die....make ona go through am for river...make water carry go atlantic
|
![]() |
seems d oni dick too small abeg...dem nr feet bear am again..enough is enough...women like big dick ehhh...hs...make him big...as e dey enter ehhh....she go dey call u sweet names like daddy..honey sweetheart...dey clean ur sweat ..kia..d oni Bleep down..
1 Like |
![]() |
but wait ohhh.....hw d guy take kill dem self...
|
![]() |
omo...women and jealousy ehhh...na five and six...see blow wen who dey sneek person wife dey give the owner of the hubby...make d husband nr kukuma nr sleep the house again...
|
![]() |
kings with this entitlement of many wives eh...
|
(1) (3) (of 3 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 18 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |