NewStats: 3,265,489 , 8,186,922 topics. Date: Sunday, 15 June 2025 at 09:34 AM 4c26k6z3e3g |
(22) (of 44 pages)
![]() |
Bimffo:lwkmd...me sef go turn to sherlock holmes |
![]() |
Jelailah:end of discussion seh |
![]() |
Jelailah:issokay...u just dey defend urself...end of discussion |
![]() |
Jelailah:hmmmm |
![]() |
Bimffo:mentioning her name is double wahala..buh u should be able to guess |
![]() |
Jelailah:buh they said looking at d other sex to much is a sin..how u wan take crush without looking? |
![]() |
Bimffo:bros abeg no vex....it was because a girl here got so annoyed when i gave som1 her number...nd in order to prevent further wahala i decided to stop it...gurls nd their wahala |
![]() |
pseudonomer:bros abeg e don do...lets change topic..buh last question...is having crush also a sin? |
![]() |
atymat:lol...issokay...i dnt lyk to procrastinate issues...make una change topic jor |
![]() |
abeg enuf of dis religious ish jawe...in other news...ticket don shan..buh i still chop #500 with #50...dis na confirm youth empowerment programme..lol...
|
![]() |
Nobody should talk abt it again pls..na beg i dey beg
|
![]() |
CASE CLOSED....CHANGE OF TOPIC FROM ISLAM101 TO GNS103
|
![]() |
Viewing this topic: Jelailah ( f), Starprince2( m ), topnutch , Macaulay10 ( m), trolley , dondiggy , atymat , Ennyhorlar ( m ), Popdy ( f), Jamzig1( m ) and 2 guest(s) oga oo |
![]() |
Jelailah:hmm...thanx |
![]() |
atymat:body is different from palm....its okay sha..thanx for d lecture |
![]() |
atymat:lol....mo ti gbo oo...enuf of d lecture...buh pls can u give precisely where in d Qur'an it was stated dat we shouldnt shake d opp sex...i just wanna learn ni oo...dnt take it d other way |
![]() |
lmao at d comments above...i am also a muslim buh i will try not to be partial...d issue of shaking or touching shouldn't be as strict as they are doing it....i dnt see anything bad in shaking...aimoye alhaja ti mo ti shake/hug...most of dem just act strict @skul or in public...but if its in a more private area they will give in....abeg oo dnt quote me with insults o..nd dnt try to judge me...i only said my opinion
|
![]() |
atymat:gbagaun!!...where is ur I.C.T training 2mao? 500seaters lab? |
![]() |
Popdy:good |
![]() |
atymat....i used to think he is a guy oo...nyc to hear u are a lady...if truly u be alhaja, well i be alhaji...we fit meet?
|
![]() |
Angelina996:oh..i didnt see u oo..no qualms...i dey oo...through with my dept clearance nd authentication of receipt also i have gotten my hostel bed nd room number |
![]() |
through with dept. clearance and authentication of reciept
|
![]() |
Ennyhorlar:owk thanx....dept. bursar or college acct.? |
![]() |
Ennyhorlar:weyrey boi...i go collect my share oo |
![]() |
Ennyhorlar:am i a gurl ni?...abi y u quote me?...i already got d male old block.... |
![]() |
Popdy:as at 2:30рm it was: old block->100, marble->67 |
![]() |
Bimffo:d tin no go here jor |
![]() |
Bimffo:abeg gimme link |
![]() |
abeg o @Ennyhorlar...what next after printing d skul fees receipt ![]() |
![]() |
Bimffo:which course form? is it going? |
![]() |
Ennyhorlar:yes oo...we go just manage am for dis session...and we can change d "old" to new..lol |
![]() |
THANK GOD OOO...have been able to apply for hostel....remaining 15spaces o
|
(22) (of 44 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 27 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |