NewStats: 3,260,816 , 8,172,703 topics. Date: Tuesday, 27 May 2025 at 06:38 PM 512b4w6z3e3g |
(1) (10) (of 27 pages)
![]() |
80% of this predictions are sorrowful. Which THE LORD GOD told this man all this ones? THE LORD GOD I know is a GOD of GOOD & not of EVIL. Very Very Very Evil predictions 1 Like |
![]() |
Its her life
|
![]() |
Wizkid no even chop anything.
|
![]() |
joephemzyz: TWENTYSECONDED-I am number TWENTY THIRDED |
![]() |
Naa fake jooor. Dem jxt fix her head 4 the pix |
![]() |
Everybody sharrraaaap The Op has a point. 1 Like |
![]() |
Make this one reach front page nh. I dey watch am 4 STV now now sef |
![]() |
CFCfan: Iz this not [GRADE A+ CORRUPTION] am seeing here. I cry for NIGERIA |
![]() |
deenee: He dare not wear his "signature dark shades" especially in the presences of Mike"the bull" Adenuga.Iz Mike"the bull" Adenuga God? |
![]() |
Booty butt chic: Awon ara ogba weyreyA mo ra wa. |
![]() |
Vessi:I like the way yhu kidd... Lolz |
![]() |
Vessi: ^^Yhu dey 4k up. As my neighbour, yhu know say we suppose hide diz information nah. |
![]() |
amiskurie: I do these a lot...I think shy pple does dat.Thanx for yhur honest reply. I actually laff at pipo wu do diz in my mind. Xo funny. Lol |
![]() |
Baba God. I jxt wanna thank yhu 4 today sir. Na yhu ooooh |
![]() |
Booty butt chic: We knw u av been living ina psychiatric ward.......so we have heard u nowYhu claim I dey stay for psychiatric ward & yhu still dey listen to me. Booty butt chic... See yhur sef? |
![]() |
I've noticed a trend among some Nigerians. -In the morning, they say =» GOOD AFTERNOON -In the Afternoon, they say =» GOOD EVENING -In the Evening, they say =» GOOD NIGHT... Nigerians.... But why ![]() |
(1) (10) (of 27 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 12 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |