NewStats: 3,264,515 , 8,183,983 topics. Date: Wednesday, 11 June 2025 at 11:48 AM g6pt6z3e3g |
(1) (2) (of 2 pages)
![]() |
Cc: Savagefinder ![]() ![]() |
![]() |
Another mmm... This seun don weak me
|
![]() |
Lemme just keep space first
|
![]() |
Why do you hate mmm and always want to spoil the name by sending posts that spoil the reputation of mmm to front page
|
![]() |
I am just wondering if this thread will be deleted and renamed now that mmm yaf open ![]() ![]() |
![]() |
ArewaTech1: Meaning that igbo people like to scam people... How am i sure you are not the scammer.. I am igbo i sell both btc and tbc and i have never scammed anyone... I doo toons for people.. Yet i dont scam... Abeg oh no dey give igbo pple bad name |
![]() |
voicelez: So the food you arr buying... You are being forced to buy.. I dunno why some Nigerians just lack sense like this.. Sso are you trying to justify the scammer or what... Abeg if u no know wetin to talk.. No dey ask mumu question |
![]() |
If seun pit this on fromt page oh... Let my prick stand ![]() ![]() |
![]() |
Like if you saw "your name" first and still kept searching for your real name ![]() 2 Likes 1 Share |
![]() |
squarelead: Yep |
![]() |
Seun abeg.. me wan see wetin other pple think
|
![]() |
For me... I like nairaland for some stupid reasons sha... I like to dey see pple dey complain about girl... Or person go do wan funny mmm meme or person go give one savage reply to another person... Lol.. Nd sometimes to get news nd info.. Anyway sha... That's mine... Whats yours |
![]() |
dacblogger: Aunty it is ashually woman da full everywhere ![]() So beta start considering how u wan use kill yasef ![]() 1 Like |
![]() |
![]() |
feelingstee: Thats what they call double data... Its for specific phones only... And the way mtn knows if the phone you bought is for the double data.. Is through the imei.. I actually use it on my two sims. Maybe e for don cast.. Me no know. But still check google... Mtn double data imei... Den tweak it... If u have any problems tweaking.. Drop ur number.. Lemme guide u |
![]() |
tjark1: Thats what i thought too... But the bag doesnt look like a long bag and upon all my zooming ah still no see the wine side.. Shey u understand.. D curve ah no see am.. Bit i still think its wine sha. Frontpage seun |
![]() |
uckennety: Lol.. Calm down . E yaf not crash 2 Likes |
![]() |
uckennety: Spare cash... Spare cash.. U will not here... If this thing truky crashes... Dont even open ur mouth.. Abi u wan tell me sey 2m na ur spare cash.. Sey na dangote born u 1 Like |
![]() |
fratermathy: You are just smeliing ignorance ignorance... So now if our mavro enter voice mail.. (according to you) What will they now gain.. Is it them we are paying to.. Abeg before u type again.. Check if sense is with you |
![]() |
fratermathy: U see yourself... I dont even do the mmm for religious reasons... It's not everyone that is a hater... Ignorant bst I dont know why people should see the downfall as mmm as a good thing... If u cannot embace sth that has reduced Nigeria poverty.. Then u cannot embrace anything good in this life |
![]() |
Asegzy: Lemme jus be looking at you... |
![]() |
Lemme book space
|
![]() |
correctguy0900: Abg is it only me that noticed that the f word wasn't censored in this text Meanwhile in regards to mmm... I dunno why all these niggas here be claiming it has crashed... Even if it has crashed.. Why da f.u..c.k do you express joy in the downfall of others... Its just stupid... Lets wait for the 1 month.. If we no heat anything... We go know sey.. Ah yes oh.. E don crash true true.. No need for all these front page seekers opening threads anyhow about mmm. 1 Like 3 Shares |
![]() |
All those pple that could hardly feed themselves not to talk of having soare cash... Na y dem dey laugh.. No worry.. Wen e open.. I flex my money.. U flex ur poverty.. I dunno how mmm ish dey disturb una. One idiot jus dey laugh for my group... Like sey e waec . Mtchew... If u reek of ignorance and dont know what is happening.. Shut the Bleep up 1 Like |
![]() |
optional1: No da one no be prob... Just tell me beta school wey dey recognised and is fully accredited for petroleum engineering |
![]() |
jane122: Thanks but its there another one |
![]() |
optional1: I am looking for a university to enter...nd the reason is that i put uniport in my jamb as first choice... But in the end it didn't work out and my parents hate that basic of a thing... So now i want to enter a uni but either the uni has stupid rules or the hostel is just dirty... I dont really know much about private universities.. So i am askin if there is any university that is still itting and the rules are not that bad |
![]() |
![]() My wh.ats.app number o8I33o4o3I3 but please just advice me.. Because i dont even know another university still itting |
(1) (2) (of 2 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 26 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |