NewStats: 3,263,103 , 8,179,113 topics. Date: Wednesday, 04 June 2025 at 05:23 PM yu6j6z3e3g |
(14) (of 24 pages)
![]() |
yeye security opretives
|
![]() |
make we dey look first
|
![]() |
exet my all mighty ESN
|
![]() |
i no blame them na big money way them they collect they give them moral
2 Likes |
![]() |
this one na news
|
![]() |
then let them go and stop complaining
|
![]() |
all this people na the same
3 Likes |
![]() |
i love turkey
3 Likes |
![]() |
nairaland and naija dey drag same tin
|
![]() |
Galaxydon1:Bros see make i tell you the agitation of biafra must continue with or without nnamdi kanu,ojukwu fought and go and the agitation never go, so shall nnamdi kanu is the same person as me and you and biafra is not his personal property so my brother if you see anyway you can contribute pls do even it means ing the unknown |
![]() |
Galaxydon1:igbo ko igbo ni person like you never go home for like 20years now so calm down and enjoy your ewedu in afonja land 1 Like |
![]() |
HEAVEN4444:nwannem nwoke all follow i know the taste of that champagne self so me my brand na life or star |
![]() |
ESN and ST UGM do the needful abeg ABEGIII NAIJA DON CAST
7 Likes |
![]() |
HEAVEN4444:enjoyment no be must na person way get money e be must for am |
![]() |
HEAVEN4444:chaii enjoyment man have a nice day then 1 Like |
![]() |
ole na ole you be oh ABEGIII NAIJA DON CAST
|
![]() |
HEAVEN4444:bros show love nah even if na 1k 1 Like |
![]() |
when we go comot for this people hand i don tire ABEGIII NAIJA DON CAST
|
![]() |
see media aid ABEGII NAIJA DON CAST
|
![]() |
ABEGIII NAIJA DON CAST
|
![]() |
abegii all i know be say NAIJA DON CAST
|
![]() |
this is why am ing MNK who says PMB is dead but being represent by jubril for how long has our president adress the nation live on tv with journalists throwing questions on him apart from those doctord videos we normally see or have he go to a meeting to meet other head of states ABEGII NAIJA DON CAST
|
![]() |
Prodigee:okay |
![]() |
Prodigee:i dont understand |
![]() |
untill i go know person way know person way know person way e kill I DON BELIVIT
1 Like |
![]() |
i been complain give my girl say i no get money because she beg me card, na so bae tell me say even if na 200 card na so guy man want send am oh i no no weda na devil add another zero chaii na when the tank you come too much pluse the almost 1 hour call na e i check acount come see say yawa don cast e pain me oh
11 Likes |
![]() |
Lekq2:you sure say that tin dey work |
![]() |
OYA HITT ME
|
(14) (of 24 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 26 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |