NewStats: 3,259,796 , 8,170,925 topics. Date: Monday, 26 May 2025 at 03:31 AM l55c6z3e3g |
(1) (10) (of 10 pages)
![]() |
Nnamdi kanu will be released that day. This i have seen |
![]() |
Don't kill yourself. You you are working for salary please quit.. You can ride keke You can sale bottle water & mineral You can do conductor or drive public transport Wat and wat did you learn before 40. Do them Salary work kills Marry rich older lady 😂 |
![]() |
Will you tell a person in hell fire to rest in peace? ![]() ![]() ![]() |
![]() |
The baba resemble Our Jagaban
|
![]() |
As the country dey go so,I no no where e dey carry us go. Make we laugh small. You can add yours 1. Na person wey never see problem dey use English dey pray. 2. Book wey no gree enter head go enta exam hall 3. Goat wen get mind follow lion go catch fish, make e know say weda dem catch fish or not, Lion food don set oh. 4.who naked no dey chuck hand for pocket...! 5. wetin concern dog wit family planning?.. 6.Na determination dey make Okada overtake trailer for road. 7. This one good, this one good na em mad man take dey gather plenty load. 8.Pikin wey go strong go strong.... No be say until dem name am Samson. 9.Na over confidence make February no complete. 10. Do you know who I am? Do you know who I am?..Naso hold up take dey start. 11.Head wey no wan think go carry load.. 12. Hand wey stay long for pocket, know say nothing de that pocket. 13. Forget Trust If trust dey, Water nor for boil Fish. 16.No matter how lizard do press-up reach, e no fit get muscle crocodile . 17. E de clear pimple, e de clear pimple na so bleaching de start. 18. Feel at home, feel at home na eim dae make visitor spoil remote 19. Escort me, escort me naso slave trade take start. 20. It's a small world!! No mean say you fit trek from Naija go London. 21. Christianity is free, but you must buy Bible 22. Person nor dey use shame chop winch o 23.Make I chop this guy money, Make I Chop this guy money. Na so ashawo take start oh. 24. You no need spoon and cutlery to chop slap. 25. Jollof Rice wey dey for bottom of pot 2day go dey for top of cooler 2moro. 26. The patient dog ... Nah hungry go kill am. 27. Na I go do am later na e make fowl no fly like other birds. 28. No food for lazy man no be for pesin wey em mama get restaurants. 29. Who dey hold landlord rentage no dey fry stew way curry dey. 30. I am covered by the blood of JESUS E no mean say make u no lock door sleep oooh 31.) Pastor wey dey pray for mad person no dey Close eye. 32.) I need pikin, I nepost ikin, na e make woman no wear pant sleep. 33.) I know too much, i know too much na e make SAN no fit recite National Anthem. 34.) This write up good, this write up good, na e make me (the writer) no come know how to count 1,2,3 again. 35.) The tin wey make egg strong for port nai make yam also soft for port 36.) Pikin way Say e mama no sleep, he self no go sleep. 37.) Sun 2 hot e nor mean say fowl go Lane boiled egg. 38.) Monkey smart monkey smart, nah because tree near tree 39.) Na run wey nor serious, Na in woman de hold breast. 40.) Na cooperation dey make rice full pot 41.) Cockroach wey say him sabi acrobatic dance where cocks are doing general meeting don waka kurukere waka 42.) Say Lion dey sick, no mean say him wit cat na mate. 43.) This burial rich, this burial rich, na e make to die hungry elders. 44.) Had it been, there is an atom of truth in tortoise, e for don kiss person. 45.) Na economy recession make teacher use ruler measure yam. 46.) Pikin wen wan chop party rice, e no dey fear dance!!! 47.) Say cat sabi swim no make am catfish. 48.) E go beta, e go beta, na e make camel still dey cari load. 49.) I no be your mate. na e make slippers get size 50.) This boy fine, this boy fine na so she open leg for 37 boys 51.) Fish wen scatter for soup still dey inside the soup. 👍😁👊👀😎🤗 If you know you know 🤣🤣🤣🤣 |
![]() |
Our next Governor. He must complete his tenor
|
![]() |
atiku4President: Exactly |
![]() |
They want to frustrate this man. They made him and now they want to bring him down.
5 Likes 1 Share |
![]() |
For those of you calling out Tinubu. Tinubu is older than Obasanjo na
2 Likes 1 Share |
![]() |
What God created billions of years, they are just seeing it now
|
![]() |
You know the kind of mother you have.,why testing her faith?
|
![]() |
What about kwilikwili? ![]() 3 Likes |
![]() |
Where are the protesters? Few paid people
51 Likes 3 Shares |
![]() |
How was his flight? Hunger dey naija. Cassava and agbagọ no even dey o.
4 Likes 1 Share |
![]() |
![]() |
PSG 2 Bac 2
1 Like |
![]() |
I wish Nigeria will improve like this
|
![]() |
What about the cassava, Ewa etc?
|
![]() |
I rent house yesterday I no the road again
3 Likes |
![]() |
It was the Queen of the sky. Abeg who read all these?
|
![]() |
tctrills: You misunderstand me bro. Leave me and meditate on the post. If you don't gerrit fogerrit! |
![]() |
1 Like |
![]() |
tctrills: Is it what you think? Not really Nobody is perfect bro |
![]() |
Envy Bribe Sexual lost Pride Cheating Jealousy Murder Drunkingness *Which of these temptations is hard for you to resist? *How are you able to overcome them? I have been able to stop drinking and pride by disassociating myself from useless friends. Matthew 5:30 says If your hand or your foot causes you to sin cut it off and throw it away. It is better for you to enter life maimed or crippled than to have two hands or two feet and be thrown into eternal fire. And if your eye causes you to sin, gouge it out and throw it away. Jesus uses two graphic metaphors—it is better for disciples to pluck out their eyes and cut off their hands—as a way to memorably express an important truth. It is better to deny yourself in this life for His sake than to miss living life in His kingdom and enjoying its incredible benefits. 2 Likes |
![]() |
1) Sleep (2) Sexual urge (3)diarrhea (purge) (4)Hunger (5)Anger (hot temper) (6)Drugs (addiction)Smoking Arrange these according to how powerful they are.
|
![]() |
Naija Politicial leaders with the best dance moves. Add yours
|
![]() |
5) Oshio Baba 4) President Tinubu 3) Wike 2) Dino Maleye 1)Gov.Adeleke
|
![]() |
10)Gbajabiamila 9) Ngige ![]() 7)Edward David Onoja 6) Rochas Okorocha
|
![]() |
Fresh corn and beans....lol thank me later
1 Like 1 Share |
![]() |
As e dey sweet us,e dey pain them. What I'm I typing self...?
|
![]() |
Which of these portrait pictures make the most sense to you and why?
|
![]() |
Do women make decisions with their virginity? Virginity has nothing to do with decisions.
|
(1) (10) (of 10 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 28 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |