NewStats: 3,263,799 , 8,181,438 topics. Date: Sunday, 08 June 2025 at 12:00 AM 2i5vd6z3e3g |
(1) (10) (of 14 pages)
![]() |
Issa lie!
|
![]() |
Is Oshiomole a senator? Abeg leave that naked thing make ehm dance naked for road?
|
![]() |
Make Davido enter that room; make we no whether e no go run commot that room... Na Usain bolt wey e go be stand for Russia stadium live... ![]() |
![]() |
*Davido*: Are you done falling, Moses are you done falling? *Victor Moses*: I Don't wanna be a player no more, I don't wanna be a player no more!#CRONGA 1 Like |
![]() |
*Davido*: Are you done falling, Moses are you done falling? *Victor Moses*: I Don't wanna be a player no more, I don't wanna be a player no more!#CRONGA 1 Like |
![]() |
Una eye don dey open one by one?
|
![]() |
Bros, no go in and jump out. A living dog is better than a dead lion. You can even read some marriages with personalities in there. Wishing us all the best! a broken relationship is better than a broken marriage.
|
![]() |
The Law maker TRANSMISSION-ed the mace. Sorry sir, he omo-ageged... ![]() |
![]() |
Now that our law makers don turn to Usain Bolt...Bye - Bye
|
![]() |
Which one will the gods ride on ![]() ![]() 1 Like |
![]() |
I have seen him at work always. More power to your elbow! Happy birthday to you,Sir. |
![]() |
The money is like giving monkey banana to keep for you make you go market. Apc Politicians Corrupt to the core! |
![]() |
Shebi 2019 na next year? Una never see anything from our coded political desperado... |
![]() |
I don't know why the government of the day is keeping quiet and was quick to send operation Python dance to the South East to fight IPOB and also proscribed them. This government looks like a failed one ![]() May the souls of the departed rest in perfect peace,Amen! |
![]() |
Blessings of the Lord come down to your children... #Singing Thegeneralqueen: |
![]() |
Broken news: Za chanji faa 2019...I am za fifulu and fifulu I am for sai baba ![]() |
![]() |
Kai fa! Is za ceec oyoyo flat? Did one na technically virgin, mana. Wooyoo! I open na pour my kworo teeth fa ![]() |
![]() |
Eheee... Yauwa! Dis is za ori-ji-la kwaruption list pour Nigeria Sai fidifi (pdp) fa! 2 Likes |
![]() |
Has this BVN of a thing come to save or to hospitalise Nigerians? Can these sit down dey look service providers provide a more secured way to avoid such issues arising?? God come and provide financial comfort for this lady. 1 Like |
![]() |
The Bros just show from abroad. Now, he want to reside in Naija (make Naija guys wey wan jandi no hear this) and next is marriage. I wish you a happy married life! |
![]() |
Shoe! Liberia got TRUMPED! Hope Naija dey exclude...my Mina wana gonna bros & sisters, I hail una. ![]() |
![]() |
Oga, come street come talk dis your parayan. I respect Bill Gates for life! |
![]() |
Shameless maggots!
|
![]() |
Lilyann: Receive sense in Jesus name,Amen!
Liliyann: |
![]() |
In una dreams, yes all of you will be recreated not only reelected. Una mumu Neva do una! |
![]() |
Since 2015, Naija has be cow-ed! Furezidence senior - furezidence junior!! Thank God for his life. May the federal government use this opportunity to put our hospitals in place. Hope they hear! |
![]() |
Chai! Chai!! Chai!!! E bi like say did prayer make did show ku kuma end don dey manifest? Ojujukoro oOo! |
![]() |
Update on federal government inability to protect Dapchi school girls? How about this headline?? Come make I milk una brain; e remain small make e look like the one for cattle colony ![]() D; |
![]() |
NBS, I am into this economy in and out. I must say you folks are l*i Moi moi |
![]() |
Sir, may i remind you that it is the same thing you couldn't achieve before you were pushed out of office in 1983, you want to implement in 2018. Imagine, how many years gone. Are we really marching forward? Oga, fear God! Because there is oOo!! |
![]() |
She don cry, clean her 2 dirty eyes and laughs! Baddest girlz Baddest programme |
![]() |
And they want to loot our foreign reserve in the name of fighting their already defeated bokoharam? Una left lap there? |
(1) (10) (of 14 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 26 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |