NewStats: 3,263,232 , 8,179,463 topics. Date: Thursday, 05 June 2025 at 07:18 AM n5p126z3e3g |
(1) (10) (of 12 pages)
![]() |
No wa oh Lagos again,Una nor dey use Una sence
|
![]() |
Amazing, congratulations to you
|
![]() |
Happy birthday to both
|
![]() |
Congratulations, you really make your daddy and mummy proud, God is your strength
|
![]() |
Congratulations
|
![]() |
Congratulations
|
![]() |
Them e get waitin u dey make sex with!!!!
|
![]() |
Thy LORD is good, congratulations my dear sis,thy LORD is your strength
1 Like |
![]() |
She think say na naija she dey,wen she go ask,do you know who I am?,make una look dog wen born one still dey talk fool!!!
1 Like 1 Share |
![]() |
Nor b lie oh quote author=platinum131 post=81073361] ![]() ![]() ![]() you no go kill person. ![]() [/quote] |
![]() |
Mrsoundoro:giant of corruption |
![]() |
Thank God,no more crying @nite again
|
![]() |
wethebest:nor ne lie oh |
![]() |
Una go sleep wake up,dey talk watin una nor know,fake man,fake prophet,go kill ur self fool.
|
![]() |
Wen we go vote with peace,naija ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() 1 Like 1 Share |
![]() |
Congratulations,she finally say, yes yes yes yes yes yes yes
|
![]() |
Congratulations,and happy wonderful birthday celebration to ur kids
|
![]() |
Black people self,na so dem like beaten,white can people can not do so
|
![]() |
Na better things go forlo u,u are such a nice man,u the things e show u,keep it up
|
![]() |
sureheaven:: Amen |
![]() |
![]() |
hisgrace090:how he nor go smile for d chop money wen e dey chop |
![]() |
God is great,no matter what,he will never forget you,if you believe in him,and have faithhave in him
|
![]() |
freshkpomo:Now u see,let thy LORD be praise 1 Like |
![]() |
Orla234:Amen,in Jesus name |
![]() |
I can see that some people,even love darkness tthan d light
3 Likes |
![]() |
youngest85:why u nor like better thing,u nor dey happy make them marrie ![]() |
![]() |
Una welcome
|
![]() |
Abeg make una leave d God bless guy,mk e do d best,God ll continue to bless you,as u give does prisoners
|
![]() |
We hear u,but wat happen? We have to know,u have d gods to come to social media,dat cos ur baby daddy bettered u,wat is d cos of dat,know one knows,before police refuse to come to ur home,,then d forth come from u.
|
![]() |
Mother is good,and good to have a good mother,who no d best for son or daughter,may God continue to strength u all d days of ur life,.Amen.
1 Like |
![]() |
Congratulations
|
(1) (10) (of 12 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 18 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |