NewStats: 3,259,488 , 8,170,276 topics. Date: Sunday, 25 May 2025 at 09:23 AM 6o1g586z3e3g |
(14) (of 54 pages)
![]() |
Person go read past question, enter exam see future question ![]() |
![]() |
Silentscreamer:Thank you so much ![]() |
![]() |
"I'm still taking order" person wey neva sell for once ![]() |
![]() |
"Can't wait to have you in my arms" coming from person with body odour ![]() |
![]() |
Only you 3 boyfriends? Weldone itel561 ![]() |
![]() |
Pablo hear price of garri for market today he shocked ![]() |
![]() |
Incase you are going through alot.....just be patient you will soon die ![]() |
![]() |
Are you aware that another girl is scared of loosing your bf ![]() |
![]() |
If not for invilgillators what is first class that i cannot carry ![]() |
![]() |
9years wants the latest iphone When i was 9 all i want is poster colour ![]() |
![]() |
Since when una start to dey call garri groceries the thing con cost for market ![]() |
![]() |
If you were me, you for don craze by now ![]() |
![]() |
Try dey commit crime your soulmate fit dey prison ![]() |
![]() |
I can my Uk friend who normally told me on phone that "I am broke, i am broke" until he get to Nigeria and realize that i am not broke but i am poor. ![]() |
![]() |
"My love for you is from the heart" sorry o our own love is from where? kidney abi? ![]() |
![]() |
"Wetin men want?" no go find money dey find wetin men want ![]() |
![]() |
"Never broke again" self don dey beg me for sub ![]() |
![]() |
All men are not goat na ur bf no get sense ![]() |
![]() |
"Na we dey run this town" but you reach oshodi hide your phone ![]() |
![]() |
Your sugar daddy pray for his daughter not to end up like you ![]() |
![]() |
Police wey pursue you today, fit be your escort tomorrow, so stay focus ![]() |
![]() |
I don't have cream to rub after taking my bath now i'm the only white man in church ![]() |
![]() |
I thought have knew english until i heard my neighbour explaining the differences between Email and Gmail Email is a mail sent by electricity Gmail is a mail sent by generator ![]() |
![]() |
not all marriages start with "Will you marry me?" some start with "I am pregnante" ![]() |
![]() |
Jeon:Whatsup ![]() |
![]() |
"I don't give a fvck" na lie e pain you ![]() 1 Like |
![]() |
Relationship wey money no dey na friendship ![]() |
![]() |
E get sometimes in life you go dey hustle like thief ![]() |
![]() |
So the man behind your smile dey owe palmpay ![]() |
![]() |
If 5k is not too small for you, use it well wherever you see it. Everywhere hard ![]() |
![]() |
As e be now If you bill me i will just take it as you are the weapon fashioned against me ![]() |
![]() |
Introvert don dey socialize inside exam hall ![]() |
(14) (of 54 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 20 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |