NewStats: 3,264,654 , 8,184,352 topics. Date: Wednesday, 11 June 2025 at 09:24 PM 5i1li6z3e3g |
(1) (10) (of 17 pages)
![]() |
A bro from OAU was checkin d pics on my laptop and he came 2 c of of d pics of ABUTH and he said dis is NOT in Nigeria...i just laf n proudly reply ITS MY SCH TEACHING HOSPITAL...SO GR8 SO UNIQUE...i de miss my U09engine guys...abu Hikmah(alfa water)
1 Like |
![]() |
I love u bro 4ALLAH'S SAKE. May Allah preserve u and make d deen easy 4u...welcome to d right path...welcome to the TRUTH
|
![]() |
CHAI y no body alert me na...bt ojoro plenty here...all of una don carry front sit...anyway i fit stil watch simCARD from here...I GUESS NA GLO sim...THUmb uP
|
![]() |
Kingkong...sorry kingpen...wen simcard go drop now? Hope say etisalat sim ni sa?:-D*wink*
|
![]() |
E tete publish e 'cos that was wat i'm hoping 4...I need one in ma library n one as a present to a friend.
|
![]() |
Dia prediction memory cad don dey ful dat is why dem no get plenty prediction dis yr
|
![]() |
Na wetin go b d outcom of eagles 4 brazil 2014 na him make dem nak us witout any mistake if dem sabi prediction
|
![]() |
doc sholz: This apc guys are deceiving themselves Gej will win as per rigging tinzxctly dey are just after thumb printing what abt d power of rig printing? |
![]() |
KingzPen: LmaooOooo... Seriously? Wooow... That's a plus to me Oooo... Hikmoj, you are too much... OOOOOooooooshey and God Bless You...u stil owe me sth(Adaobi's ) God bless u too bro |
![]() |
After u almost gv me hypertension wit ur suspense now d story is over...i dont know y i'm so emotional...i almost cry in some of ur updates...so wc time we go come go america now*wink*...dont worry we shall discuss that to 9te at d dinner party that i organise 4u...thumb up man...keep d pen *KINGING*
|
![]() |
I go comment but until u finish dis story...
|
![]() |
hustler anthem: were do u reside zainablet her papa catch u......na ma town girl she be, u fit came settle me if u wan see her:-D;-) |
![]() |
U no smart joor...u should sent 4back up...lolzz funny anyway
|
![]() |
Just reach my handkerchief to wipe away my tears...ooops no water....hmmmm but if have lost some1 special b4 u ll definately know wat how i feel...
|
![]() |
Dont tell me u stil never get light to type d final episode...curiously waiting
|
![]() |
DEATH!!! D inevitable certainty
|
![]() |
Definately that elenu razor nancy na samuel sister...no bleeping o banji:-D
1 Like |
![]() |
Hikmoj bank indeed ![]() |
![]() |
Arinze4eva: Hmm, now I know where to do my mastersmake sure u know also where u may hav STDs as 'CURSE' mates 1 Like |
![]() |
Which one naija go invent now?
|
![]() |
GeneralShepherd: Sometimes I wonder how some people reason!hence d need 4 total doctrinal overhauling in christianity 1 Like |
![]() |
opyzy: Iro gbu! are u a jehovah witness? By d way how is it idolatry? do xtians offer chickens or any other meat to idols?smh christmas is jus to celebrate the birth of jesusd main point is dat was jesus actually born on dec 25? it ws very clear dat d day ws used 2 celebrate certain idol b4 why celebratin a holy man like jesus on dis day why not d exact day &month he ws born?kumuyi ws sayin d bitter truth. 1 Like |
![]() |
na hw me go meet u is my cosine...thumb up enebeni
|
![]() |
Bank Manager: @OP ![]() Bank Manager: @OPi dont know that sch info has become a publication...plagiasiri...oops... my teeth 2 Likes |
![]() |
Resumption date for students of Ahmadu Bello University, Zaria is 29th December, 2013, from 30th Dec, 2013 -11th January, 2014, two weeks lectures and second semester examination will start on 13th January, and ends 25th January, 2014. New session begins Sunday, 2nd Feb, 2014. |
![]() |
Bobo yi ma ma fi mi si tight corner now...abeg update. I cant wait to know wat kunle is upto...keep it up dearie
|
![]() |
faithfuldon:oga olopa no rush ursef jawe 1 Like |
![]() |
Eeyaaa e com die wit d monster(STRIKE)
|
![]() |
Honestly if all d story is true our political leaders need 2b healed there.
|
![]() |
emmy-richie:hmmmm mr geographer |
![]() |
I ll be on sleeping strike until u update
|
![]() |
So me wey no answer get no price ba? No worry ma time de come. How u anyway...i cant wait to see banji prob. over
|
(1) (10) (of 17 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 20 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |