NewStats: 3,263,741 , 8,181,212 topics. Date: Saturday, 07 June 2025 at 04:14 PM 3y132b6z3e3g |
(2) (3) (of 3 pages)
![]() |
This one they are sending mail mail. No be 100-200 they’ll carry? Which kind recruitment be this wey no get head.
4 Likes |
![]() |
Na wa oo ![]() People with sauce drop any piece of info abeg. It’s very useful |
![]() |
Diqsar: Mail dun drop ni ![]() 1 Like |
![]() |
![]() |
75 it is.. we move be that. After our 70 ![]() 2 Likes |
![]() |
Ebi like na Niger Delta brothers dey receive now ![]() |
![]() |
animpuyeE: Abeg ur score, state and discipline |
![]() |
Wahala be like move on. Abeg my kano people una receive ![]() 1 Like |
![]() |
muhammannir1:Muhammadu mene gaskiya? 3 Likes |
![]() |
Me I’m looking for people from my state that have 70 above i no see. But now people are shouting 75% ![]() Biko let me wake up 2 Likes |
![]() |
Lunex:Na wa ooo. If 58 no enter, wahala dey. As hard as that exams ![]() |
![]() |
![]() ![]() 8 Likes 2 Shares |
![]() |
I heard 100 too. ![]() |
![]() |
I’m becoming tired of this people. Be like fake recruitment if not because it was on national newspaper. Which one is 3 test. They can use one test call for interview if they want. Abeg something is fishy somewhere
2 Likes |
![]() |
doludanny:No bros, nobody knew it’s going to be virtual like this. |
(2) (3) (of 3 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 10 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |