NewStats: 3,259,669 , 8,170,666 topics. Date: Sunday, 25 May 2025 at 06:36 PM 502w3f6z3e3g |
(1) (10) (of 17 pages)
![]() |
what goes around comes around, life is a batch depending on how you treat her
1 Like |
![]() |
Who ever believes this can also believe a naire will be greater than a dollar by 1st of January 2025.
|
![]() |
End of year sacrifice. If you know u know.
|
![]() |
PantShifter: No be madness my brother. You know say anger n madness na the same thing but different word. We no fit tell who provoke him. |
![]() |
We4all: He will be raised by a dead beat mother. Women should know who to get pregnant for. |
![]() |
Father charismas done chop her hair
2 Likes |
![]() |
Fearurcreeator: I can now confirm that you are brain dead. |
![]() |
Fearurcreeator: weytin bring papa for this issue. children will always be children. no worry hunger go soon reset una mumu brain |
![]() |
Celebrity President. Good n serious leaders hardly travel they send representative.
1 Like 1 Share |
![]() |
I swear your matter dey always make me get running stomach. abeg are you from mars? helinues: 2 Likes |
![]() |
![]() |
NA SO WE GO ALL SURVIVE THIS TINUBU BAD GOVERNMENT
|
![]() |
Talk is cheap
|
![]() |
Loveisnotenough: Your case is peculiar |
![]() |
I may be wrong but l feel the man was murdered by the wife and his so-called friend.
|
![]() |
SEE HEAD ABEG
6 Likes |
![]() |
Tenant wey never pay house rent dey cook big turkey make landlord dey see
27 Likes 2 Shares |
![]() |
I doubt if any senator can recite the national anthem
82 Likes 3 Shares |
![]() |
Who dey even get erection for dis economic buhaha
|
![]() |
BIGGEST LIE FROM THE PIT OF HELL
|
![]() |
What about this sentence "Even in the dark I know the toilet offyash"
|
![]() |
film wey get 4 parts (e fit reach part 8 ) just dey start and people done dey leave, na who go come remain watch till the end
9 Likes |
![]() |
Them talk say na only business Ibo people sabi forgetting say to run a country is like a business, RUN IT WELL N YOU EXPAND, BUT RUN AM ANYHOW AND YOU FOLDUP.
|
![]() |
Ashawo dey her eyes
|
![]() |
I no agree oooooo. the man wey make 1 dollar to reach 1600 naira na him deserve that award
|
![]() |
why them no go give him awards when them dey use him against him people. politics na bastard abeg.
|
![]() |
Picture or I don't believe
2 Likes 1 Share |
![]() |
They don't remit staff deducted tax to government and staff pension to pension boards. Most of them don't pay their workers well especially century mining company Riruwai in Doguwa L.G.A Kano state. Labour need to do something about it.
|
![]() |
GOLD DIGGERS
|
![]() |
After this arrest I hope kidnapping will stop completely in Abuja. Pls we all know who the real kingpins are
|
![]() |
NDSMELODY: Thanks |
![]() |
Mathematicians in the house please help me solve the question if 19.3cm = 250liters how many liters is 1cm Thank you very much |
(1) (10) (of 17 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 22 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |