NewStats: 3,259,756 , 8,170,845 topics. Date: Sunday, 25 May 2025 at 10:47 PM 212e2s6z3e3g |
(14) (of 56 pages)
![]() |
My dear, your breasts are normal... But if you..... Dm me |
![]() |
Hmmm, all these artists entry. Na so person go enter with armored tank and pkai everybody one day.... What kind of entry is this... What if it's highjacked by terrorist and spray everyone there gun... ![]() |
![]() |
mmadu4: Yeah, ma boss bought his for 1.2million |
![]() |
money121: Why not put ya number... Remove ya wife number... ![]() |
![]() |
Update, best place to pick a wife ![]() |
![]() |
I no blame our olden days parents, if pinkin no reach 6 years, no school for him or her. It seems olden days people kan get sense modern days people. Shooo... If you check the mother of that child, she go don dey push brea**st for up. ![]() |
![]() |
![]() |
ewedunamala: Owamberian? ![]() |
![]() |
They started early, and they might finish early ![]() |
![]() |
Olumide went rogue, or programmed by kukusese ![]() |
![]() |
Oga, manage ya cross that's urs
|
![]() |
Kobicove: It actually works, but na money wey you don destined to get.. e go just come quicker, you squander am quicker and die quicker. Note, you can't be extremely rich with it... Those spirits get tired too and demand ridiculously. ![]() |
![]() |
![]() |
All these blogger or YouTuber just dey ruine moments, why you fast track the audio... ![]() ![]() 1 Like 1 Share |
![]() |
AlexBells: You statement is confusing. Na man you dey talk about or woman? ![]() 1 Like |
![]() |
This is terrible, as am ready this. Just heard of it on radio 102.5
|
![]() |
Donbabaj: ![]() ![]() |
![]() |
The show should include adult hours, they can do anything dey like during that time... 1am to 4am
1 Like |
![]() |
olax02: Am not saying otherwise, shey you strong in Christ, is not by saying "He who liveth in me is great" if you're not grounded in christ, na play you dey play ooo... ![]() 1 Like |
![]() |
olax02: Ahhh! Ma dira, you hear. "If you like wish me death from now till tomorrow na you sabi" The devil can also kill and nothing go happen. Same devil has placed powers in the hands of his agents and Dem dey perform wonders.. of you no strong, them go use you do experiment 1 Like |
![]() |
What does he mean, he has seen the soul of president tinubu? Is like these people know something we don't know. ![]() |
![]() |
![]() |
TheTundeMuniru: Hmm! Mr. Tunde e ti mero nle ![]() |
![]() |
Who don am, abeg give us updates.... Ikenne Remo light for town don dey make sense small small..
|
![]() |
Money wey some people don use build house, buy cars and invest, some gan spend am for private club.
|
![]() |
Chai... Tithes and offerings wasted. But no panic, dem go clear the site and rebuild. ![]() |
![]() |
![]() |
santaclaws: Singing in Yoruba? Oga she no sing naa. Na the song you said she sang nai make me play the video.... She no sing ![]() ![]() |
![]() |
Darkman like to dey find trouble....
|
![]() |
That amount is added.. too bad for the security guards..
|
![]() |
![]() |
Fish wey them suppose use for pepper soup..
1 Like |
(14) (of 56 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 29 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |