NewStats: 3,264,085 , 8,182,548 topics. Date: Monday, 09 June 2025 at 03:38 PM 3d1069

6z3e3g

Gadgetzz's Posts 281n29

Gadgetzz's Posts

(1) (of 1 pages)

gadgetzz: 5:57pm On Jan 22, 2009
i just want her to be positive, u no say person need to be positive for that kin thin na
gadgetzz: 3:53pm On Jan 22, 2009
I just applied for a belgium visa, and while i am having my fasting for the Visa to be approved, to my greatest surprise, my girlfriend dey pray make den no give me the visa, and all she said was, i will marry an oyinbo if dem give me d visa, i dont really know what to do about this and i have tried to convince her, but she no wan hear word, i dont know what to do about this, i beg mak una advice me pls
gadgetzz: 11:56pm On Dec 26, 2008
we shoulnt blame the guy, he is just trying to get what he really wanted, and as far as i am concerned, the guy truely love you
gadgetzz: 11:44pm On Dec 26, 2008
i think she is in luv with me also, because there was a time i told her about my girlfriend and all she said that day was, please dont tell me about your luv life, and i can see it in her eyes, we've been friends for like 8 years now
gadgetzz: 11:12pm On Dec 26, 2008
please don try to fall in lust with a guy that is just trying to play on you and your sister, d guy doesnt worth it and if possible, you can inform your sister about this
gadgetzz: 11:06pm On Dec 26, 2008
well i dont think i can marry a midget, but who knows, only God can judge, but be no dey pray for dat kin tin oo
gadgetzz: 10:57pm On Dec 26, 2008
i dont think she mean any harm, i think she is in love and cant wait to be your wife, notwithstanding i wont advice you to go there, i think it is not yet the right time cool
gadgetzz: 10:43pm On Dec 26, 2008
my best friend is a lady, i am not a gay man, lol, need a good advice i beg
gadgetzz: 10:37pm On Dec 26, 2008
guy go write your will down oo, d guy go satisfy u with hin bullet wen hin come back since u dey satisfy hin wife to be too with your black Gun
gadgetzz: 10:28pm On Dec 26, 2008
i dont think it is a gud idea to beat your girlfriend, even the bible says NO to this
gadgetzz: 10:15pm On Dec 26, 2008
i am crazily in love with my Best friend, i dont know how to deal with this, i just cant help myself and i dont know if it is proper to be in love with your best friend, the worst part of it is that i am currently in a relationship but the relationship seems not to be working, i dont know what to do right now, need your advice please[/color][color=#770077] undecided undecided undecided
gadgetzz: 9:15am On Dec 24, 2008
D guy na school drop out, na SS2 in ran commot for school na, you are not making any sense at all, if u no sabi approach woman u for ask nairalaners na, we for help you u kon dey talk story, ode embarassed embarassed
gadgetzz: 9:11am On Dec 24, 2008
guy, go for d girl since she is the one trppin but , AID is real use condom oo, wish u the best sha
gadgetzz: 9:05am On Dec 24, 2008
why need find a sugar mummy here, wen u have one very close to you, sebi u get mama, just go for your mum, lol smiley smiley grin
gadgetzz: 9:02am On Dec 24, 2008
dated 6, bleeped 4
gadgetzz: 3:45pm On Dec 23, 2008
i'll just be happy for her, its really and good thing and you can easily plan for yours too
gadgetzz: 3:42pm On Dec 23, 2008
maybe the poster wan Bleep the guy too dats y she dey ask how to see the guy, woman, dem be mumu
gadgetzz: 3:36pm On Dec 23, 2008
worst kiss, dat one na wit my ex, d girl just dey chop my tongue, and i was even enjoying it, b4 i no wetin dey happen, tongue don dey pepper me, dat one na bad experience
gadgetzz: 3:29pm On Dec 23, 2008
i think u should buy her paint and bra, if she no be basket mouth she go appreciate am
gadgetzz: 3:18pm On Dec 23, 2008
i just try and assist her and encourage her, try to stay close to her and show her all the love i can think of
gadgetzz: 3:12pm On Dec 23, 2008
hehe, who fit call dat one LovePeddler, she is just trying to be a good girl and share her national cake all arounda, abi no be soo,
gadgetzz: 9:32pm On Dec 22, 2008
i asked her if she could go with me but she said no that her parent wouldnt let her travel that far, i no no wetin i wan do about this girl matter oo, i have been begging to allo me go and i will be back before new year and all she could say is NO, nd e bi like say d girl mean d tin wey she dey talk, i no no wetin i go fit do oo
gadgetzz: 8:02pm On Dec 22, 2008
i think she got a cool voice which speak a little about her, i called her today also
gadgetzz: 7:33pm On Dec 22, 2008
my elder brother called me from Calabar and he said i should visit him for Xmas, he said it is under must, that i have to come and my mum also said yes, that i should go, after mum approved that, i call my girlfriend and told her about it, the next thing she told me was, if you go to calabar please forget about me, i want date you anymore, This is a girl i dont wanna lose and my brother said i have to visit, please advice me, dont know what to do.

(1) (of 1 pages)

(Go Up)

Sections: How To . 25
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland.