NewStats: 3,261,381 , 8,173,848 topics. Date: Thursday, 29 May 2025 at 05:28 AM y65736z3e3g |
(14) (of 24 pages)
![]() |
Hmmmnn...All these irresponsible married men wey go dey look for young ladies to oil their engine bcus those ladies are vulnerable no dey try for pple like us wey still dey grind 4 street...Dem get wife for house buh dem go still wan chop our intending wives ..So unfair!
|
![]() |
Is this Problem not too much 4 her ![]() |
![]() |
franchasng:lol gbayi bros |
![]() |
kcowen:hehehe |
![]() |
Wait up...Is this For real ![]() Chai...Everything abt this country is a Joke! 1 Like |
![]() |
![]() IPhone 1 legbegbe IPhone 2 legbegbe IPhone 3 legbegbe . . . . IPhone 7 oma nlo ooo IPhone 8 legbegbe ![]() Big shoutout to seun egbegbe 4 Propelling Mr Real to record this slick Jam abeg!!!! hehehe 132 Likes 5 Shares |
![]() |
The only real G in the industry!!! More Blessings OBO
14 Likes 1 Share |
![]() |
The only real G in the industry!! More blessings OBO
2 Likes |
![]() |
Kaziar:thanks bro...am watching the series presently and i must say itz quite intriguing! |
![]() |
Na me u go sign next.. we go yarn on insta ![]() 24 Likes 3 Shares |
![]() |
Anyone here seen Westworld?? Jst want to knw if is worth seeing!!! Thanks in advance
|
![]() |
rainylad:lol thought he was gon change the country for good! |
![]() |
neutrotoba:bros get ur facts right...na same beat, same sound pattern, different mssg...the track itself was stated to be a cover to story of my life |
![]() |
Omzie:omo ale ni iwo naa ![]() 1 Like |
![]() |
Greatzeus:E be like say craze dey worry ur head abi??...i bet u no fit tell me diz kain shit 4 my face u son of a cunt...ode oshiii who be ur mate |
![]() |
Greatzeus:Get off my mention idiooot! |
![]() |
[quote author=namio10 post=67228050][/quote] true buh anyfin is possible
|
![]() |
surgical:i see sense in ur write up..God intervention is seriously needed in this country |
![]() |
I finally gave up on this man last last sha I weep 4 my dear country if this dullard is re-elected 2019 Make una go get PVC oo abeg.. This is ridiculously funny and itz not a joke! 142 Likes 7 Shares |
![]() |
chibu4u2:lol i tel u |
![]() |
OMG!!! Look at this buffalo ![]() 270 Likes 13 Shares |
![]() |
Wise move... Don baba jay might propose! wait ooh which kain food be dis?? so dis one sef na human being food?? nawa ooh 45 Likes 3 Shares |
![]() |
Nonsense.... did u pay homage to or ask permission from the legends u stole creativity from ![]() The 'sade' song wey blow u na u get am?? Did u ask for permission from the legitimate owner (One direction) of the song b4 u recorded it?? Yeye dey smell shiiiiooorrrr! 51 Likes 3 Shares |
![]() |
buka food na real deal walahi....May God bless iya billi, na only her food sweet my mumsi own ![]() 91 Likes 4 Shares |
![]() |
so ur mum dey bruce lee u as old as u are?? ok!
|
![]() |
currently watching Godless.. Epic in one Word
2 Likes |
![]() |
Pls add up 07033721084
|
![]() |
Am 100 percent sure say the man is hale and hearty... Buh i believe his hiding is logical cus if e no hide dem fit kill am.. So make una free am abeg, kanu no wan die yet ![]() 3 Likes 1 Share |
![]() |
Bros if wetin u write up there na true, then u be confam mumu if u no knw say the bae na somebody baby and not urs... Man up and use ur head!
293 Likes 8 Shares |
![]() |
Thief with 8packs Karma is a bitch! 87 Likes 2 Shares |
![]() |
great... God bless una hustle!
12 Likes |
![]() |
see wetin evans caused!
3 Likes |
(14) (of 24 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 25 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |