NewStats: 3,262,043 , 8,175,954 topics. Date: Saturday, 31 May 2025 at 04:10 PM 4m6i146z3e3g |
(1) (10) (of 11 pages)
![]() |
Most police don't do their primary assignment anymore. Extortion is now a course to them. You see those ones for Daleko for oye roundabout, isolo road, their extortion no be here. They told my sis to pay 90k because they said her paper shows Custom on the color, they said she doesn't have color affidavit. Last last, na 30k them collect. The thing pain me when she tell me. I was mad at her. Pls investigate those police at Daleko, oye roundabout,from Zone D area Headquarters.
|
![]() |
Mazda buses wey dey ply Lagos - Ibadan na em Dem give our Giant Eagles. This is a slap on Nigeria
|
![]() |
I still have his suit in my wardrobe.
|
![]() |
It is well
|
![]() |
But seriously, the truth is bitter. The lawlessness of those commercial drivers and touts is due to the money they pay to Police. Police don loose their respect for where these people dey. Na who go stop them? 1 Like |
![]() |
Una neva see anything yet. This fools flogged and disgraced an igbo woman on my street during election in mushin cos of their papa, Jagaban. God don dey catch una one by one.
4 Likes |
![]() |
Ahhh.... South Africa 10 : Nigeria 2. SA, una do this one o, chai |
![]() |
So sad. It is well
|
![]() |
It is well with them....
|
![]() |
Weldon female cadets. Una dey try
|
![]() |
So na ghost fire them abi? Wetin this people take the citizens as self?
|
![]() |
We have -the group life assurance scheme, -the group personal accident scheme, -IGP Family welfare scheme and -the Nigeria Police welfare insurance scheme. All these are for the benefits of Police officers,” he said. Pls, I need explanation on the bolded. Abi police don scam my late father cos na only group life and welfare insurance we collect |
![]() |
This Nuclear Tro guy country again. Na wa o
|
![]() |
Imagine government work wey many of us dey find for years na em this wan keep despite sey he no dey naija. Weekly, not even monthly head count go make sense. Him type plenty for this government work o.
|
![]() |
They need to do a Lab test on that water he drank and probably an Autopsy.
|
![]() |
sachidistudios: Naija don happen to this man .. hahahahahaha |
![]() |
Haba, 700milla NGN gold for IGP residence. How did it get there?
|
![]() |
No be lie. For ikorodu, yahoo boys plenty like mad, na those girls wey dey follow them, I pity
|
![]() |
Imagine.... All these things no funny o. The way this government dey deal with this thing, no funny o
1 Like |
![]() |
Business run by Husband and Wife. One man business Them employ you as Teacher, but you later become school bus driver, , bursar, OGA driver, generator repairer, maintenance officer, cleaner etc without Salary increments or with Promise and fail from boss....RUN OOOOOO, na witchcraft OGA you get 3 Likes 1 Share |
![]() |
Una mad gaannnn oooooo... This one don Ebo |
![]() |
Frigga13: The guy dey obviously Nyash her |
![]() |
Makwa why? No nau, make una no let that old man go Ivory Coast. E get why!!!
|
![]() |
Only God knows what she must have been going through. Mental health is very important. Rest in peace to her. ![]() 1 Like |
![]() |
If she's not the proud, controlling and immature type
5 Likes |
![]() |
Honestly, depression causes weak erection. I vividly when I was very broke and I had so much to take care of with money. Omo mhen, depression sets in and my woman noticed I've not been having erection for some days, she tried her best, but ntata no gree rise, she then told me that I should not be afraid, say na because I broke na why ntata no gree rise. Omoh, na laugh I take end that day....
2 Likes |
![]() |
[quote author=ahnie post=127348902]Which one amongst these homemade meals will you pick? Abeg comot the Eba, make you replace am with Akpu...I'm good to go |
![]() |
![]() |
Lol
|
![]() |
ronalmagic10: Dey play. Hahahaaha |
![]() |
The corruption going on in the Nigerian Army by the officers, no be here. They make sure they cheat their NCOs. Just few COs that are good. The Army authority need to look into this corruption done to the NCOs by their boss. Very bad haha... |
![]() |
Wetin dey do this NPF sef
|
(1) (10) (of 11 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 22 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |