NewStats: 3,259,454 , 8,170,155 topics. Date: Sunday, 25 May 2025 at 05:06 AM 111k2k6z3e3g |
(1) (10) (of 35 pages)
![]() |
Raychee: So yorrobber no get the "Nigerian factor" to take win? |
![]() |
Raychee: How many don win beauty pageant wey you know 1 Like 1 Share |
![]() |
Crixxx: You done ever see yorrobber woman wey fine like this for your life before 1 Like 1 Share |
![]() |
Asi-Uwa-Juru Tinubu, what shall it profit you with all these consultations, when you're an Uwa-juru already
171 Likes 42 Shares |
![]() |
Asi-Uwa-Juru Tinubu urchins how far? ![]() 2 Likes 1 Share |
![]() |
But wetin really cause the fight
|
![]() |
Transport university for who? For bandits to carry on with kidnapping and other nefarious activity. 4 Likes 2 Shares |
![]() |
The problem with Man utd, no be coach. The problem na CR7 4 Likes |
![]() |
Hmmm Putin!!! Your own daughters dey live freely, while you dey kill others own for Ukraine.? I just dey imagine if something were to happen to one of these him daughters, how e for be for him body... 2 Likes |
![]() |
It's a pity. These na the kind people we let lead us. And still some people go dey clamour for the likes of Asi-Uwa-Juru Tinubu to become president come 2023. SMH Naija sorry... 1 Like |
![]() |
"pastors are human beings... We can make mistakes..." This is what he'll come back to tell his gullible followers. |
![]() |
It's the turn of Enugu-east. The likes of Ike Ekweremadu should put their selfish interest aside and wait for the turn of the west. It's just like what Atiku and other Northerners are trying to do, when they know it's the turn of the South. Until they cause instability due to their selfishness, they won't rest. 2 Likes |
![]() |
Hmm, Ghana and their big mouth. Na so Andre Ayew make mouth for their AFCON , say dem go beat Comoros and and advance to round of 16. The same Ayew chop red card for the match, the same Ghana lose 2-3 to Comoros. Dem go see 15 Likes 2 Shares |
![]() |
Wetin Naija dey do for the list?
|
![]() |
No mind dem. Na only to use Puna extort men dem sabi, instead of to go find work. Strange creatures ![]() ![]() 21 Likes 2 Shares |
![]() |
colorsofrainbow: Na so dem use Awolowo (their god) and dump |
![]() |
Imagine how many poor all the money for help out of penury. Imagine how many sick people that money for help save their lives. Nigeria na just office for the elite to loot dry. |
![]() |
Aye (7) !!
|
![]() |
Afonjas no dey carry last. With their oily-soup clogged brain. "I am free to say that the people of Lagos and indeed the Westerners are the lowest, the most seditious and disloyal, the most purely prompted by self-seeking money motives of any people I have met"... Lord Luggard 1 Like |
![]() |
"I am free to say that the people of Lagos and indeed the Westerners are the lowest, the most seditious and disloyal, the most purely prompted by self-seeking money motives of any people I have met" Afonjas what have you to say please? 11 Likes 1 Share |
![]() |
Olachase: Get a hold of Kiari 1 Like 1 Share |
![]() |
jimyjames: 1, Forest Whitaker 2, Ashely Maduekwe 3, TD Jakes 4, Nnamdi Asomugha 5, Uzo Aduba 6, Tini Tempah 7, Carolina Chikezie 8, Nonso Anozie 9, Tracy Ifeachor 10, Chike C. Nwoffiah 11, Carmen Elizabeth Ejogo i 12, Cyril Ikechukwu Nri 13, Uzo Aduba 14, Nnamdi Asomugha 15, Chukwu octuplets 16, Ike Diogu 17, Megalyn Echikunwoke I8, IK Enemkpali 19, Okwui Enwezor 20. Emmanuel Chukwudi Eze 21,Fat Tony (rapper) 22. Godfrey (comedian) 23, Havoc (musician) 24, Alex Okosi 25, Chioma Igwe 26, Uzodinma Iweala 27, Bobby Iwuchukwu 28, Lemar Obika 29, Jesse Iwuji 30, Jidenna 31, Julie Iromuanya 32, Obi Melifonwu 33, Cristian Morton 34, Nnamdi Moweta 35, Chinedum Ndukwe 36, Ikechuku Ndukwe 37Anthony Njokuani 38, Ogonna Nnamani 39 David Nwaba 40, Uzoma Nwachukwu 41, Ike Nwamu 42, Uche Nwaneri 43. Amarachi Nwosu 44, Mendi & Keith Obadike 45Leslye Obiora 46. Cyril Obiozor 47, Chris Ogbonnaya 48, Cedric Ogbuehi 49, Chiney Ogwumike 50, Nneka Ogwumike 51, KC Ohaebosim 52, Alex Okafor 53, Emeka Okafor 54, Jahlil Okafor 55, Joe Okafor 56. Chike Okeafor 57, Nnedi Okorafor 58, Bennett Okotcha 59, Amobi Okoye 60, Bennet Omalu 61, Holmes Onwukaife 62, Tochi Onyebuchi 63, Oguchi Onyewu 64, Brian Orakpo 65, Yvonne Orji 66, Kelechi Osemele 67, Cheta Ozougwu 68, Sonny Digital 69, Chioma Ubogagu 70, Valerian Ume-Ezeoke 71, Michael Uzowuru 72, Tyler, the creator 73, John Amaechi 74, Cyril Ikechukwu Nri 75, Uzoamaka Nwanneka, 76, Annette Ngozi "Annie" Ilonzeh 77, Daniel Lebern Glover 78, Blair Erwin Underwood 79, Ebubennem Megaly Make I add more? 13 Likes 2 Shares |
![]() |
Benbellamor: There mother was Yoruba. Femi also had another sister, Sola who died in 1997. Same year as Fela |
![]() |
Chai!! No mind the love of General Pere's life... Upon all her formings inside BBNaija house, she keep one married sized deek on the side wey she dey shag!! More fit even dey. Fear women!!
4 Likes |
![]() |
Orobo Flavor na Sound Sultan yee Ona evuwari ukwu ya like trailer tyre oo 16 Likes 2 Shares |
![]() |
Igbo Amaka
|
![]() |
...
|
![]() |
Hmm this woman never see anything. If I handle those her bress ehh, she go know say her husband na really toy
5 Likes |
![]() |
"Asokwa District Police Commander, said they are investigating the matter to determine whether the rickshaw driver was pushed to his death by the sex worker, or he jumped out of the window to commit suicide" ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() He committed suicide after enjoying the sweet service 170 Likes 8 Shares |
![]() |
Afonja Amaka
|
![]() |
The drug done treat Japanese people finish
1 Like 1 Share |
(1) (10) (of 35 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 33 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |