NewStats: 3,265,517 , 8,187,050 topics. Date: Sunday, 15 June 2025 at 01:28 PM d2gx6z3e3g |
(26) (of 300 pages)
![]() |
We know people who are happy to hear this to prove yeye point ...
1 Like |
![]() |
jasent:Cry cry 7 Likes |
![]() |
erico2k2:Cry , afofun... Lolzzz ... Noticed for what exactly, idiot 1 Like |
![]() |
erico2k2:Like I said before , your werey go reply.. oya reply again... Claiming class wey you no get ... arindin omo 1 Like |
![]() |
erico2k2:Now you don come out, you be werey alaso |
![]() |
erico2k2:You started with you build, now you dey open yakayaka like say na only you build 1 Like |
![]() |
erico2k2:Lolz... Bros no be only you build ooo That's why I tell people if you no chop Belle full no rent your property out ... If you jam werey bros you fit forget the property sef |
![]() |
erico2k2:Nature will move everybody |
![]() |
erico2k2:Naso e easy to move ... |
![]() |
Good one KOK... Buruwa Cafe that year ...
2 Likes |
![]() |
emmanuelbrown26:No kee yourself ooo... Lolzzz.. you failed yourself |
![]() |
Willie2015:Where leaders dey come from ... Una Sha like dey argue truth Sha cus una go school ... For how long will we keep deceiving ourselves... 2 Likes |
![]() |
pacesetting:when cz go jail for us , its nothing ... but your own country na them leave you behind .... they will ban the crypto here if una no dey careful ... do your crypto and leave the naira alone ... taking advantage of the countries currency but fast to point to the leaders ... hypocrites |
![]() |
Willie2015:oga na followers ... if we tell many of you you are not deep thinkers ... na english una go dey correct up and down ... you cants have brainless people and have a leader with brain .... a word is enough .... blaming leaders anyhow like they brought themselves there in the first place .... teach the people selflessness from the smallest unit ... do your part |
![]() |
kenny714433:until them ban crypto totally , werey ... your eye go clear ... you thought you can just do any how with any countrys currency in your exchange business anyhow .... a whole nation ... that business go get problem i tell you ... since that crypto whatever did not create the currency if you put am na wahala.... go america go dey do anyhow na ... |
![]() |
Villagesquare:i do crypto too .... e good as them do ... people are manipulating naira for their .... if you carry your wahala enter telegram, you guys will affect a lot of those doing businesses there ... dont bring that nonsense to telegram... criminal |
![]() |
Betanaija42moro:you are the joke here |
![]() |
tuzle:All those scams hush puppy dey pull before them catch despite say he dey show off ... Dem dey sleep then bah... Which yeye security them get wey una dey hype ... Movies don scatter your head .. shit dey everywhere ... Try dey enter YouTube dey see these guys complain about their country too... Dey read yahoo news , then check their comments there , your eye go clear wella... Una no dey ever appreciate una things ... |
![]() |
tuzle:Oga go sleep joor, we dey talk reality here... A lot dey happen there oga ... Na una dey always shout on social media like person wey technology go leave of una no talk ... E dey happen there too ... Their system dey okay bah but yahoo boys dey load cc like werey for here .. go sleep joor |
![]() |
tuzle:So this doesn't happen in developed country too |
![]() |
Tabletuner:Who are the people? |
![]() |
erico2k2:Na lie go kee you 2 Likes 1 Share |
![]() |
tuzle:So make them dash you money say you do am or what ... 1 Like |
![]() |
Tabletuner:People wey no get sense ... Always wanting to do things anyhow ... ing a business now don turn wahala for many ... I always say it Masses problem too much here ... Very irresponsible people... 1 Like |
![]() |
Nice2023:E no go better for any poor man wey no wan follow due process , so ing a business na bad thing again... Una dey crase |
![]() |
Valwezzy:Shutup ... You fit start business for saner climes make government no Sabi you ni... If you wan do business your business, na problem be that again ... I just ed my other business yesterday sef ... You people just like doing things anyhow ... Tomorrow Una go dey shout no data base... Even NIN many people never get ... Something I did for free 2014 with my wife then ... The machine was brought closer to my place I called many people then immediately after COVID many still no gree do ... Una just like wahala for thelis country,go dey pity nonsense things... 1 Like |
![]() |
Adaisback:Na you no get light, e dey my area 1 Like |
![]() |
Caleycash:Connection Elon got today him papa no get am ... Now him pikin go get easily... Make everybody find their way ... Naso life be |
![]() |
Caleycash:If she has no connection... Ogami as you don wish her forget the rest ... |
![]() |
gidgiddy:You see where she dey being a patriot to this country, make God add 100 years to your current age you sure say you fit achieve 10% of that madam don achieve... And again the last Obi outing, you hear Wetin the oyinbo man talk there ... If you have achieved nothing with your life stop generalizing it , abeg 1 Like |
![]() |
It is well
|
![]() |
seanfer:That one wey look like lizard 6 Likes 1 Share |
(26) (of 300 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 38 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |