NewStats: 3,264,647 , 8,184,328 topics. Date: Wednesday, 11 June 2025 at 08:42 PM 1s219

6z3e3g

Fadomero's Posts 3g2w2q

Fadomero's Posts

(14) (of 43 pages)

Fadomero(m): 4:52pm On Nov 25, 2019
Na visit we go chop the country is getting worse people are attempting suicide
Fadomero(m): 4:48pm On Nov 25, 2019
All this fake pastors should learn from this good man not only buying rubbish private jet that your can not enter nice one biko

56 Likes 4 Shares

Fadomero(m): 4:46pm On Nov 25, 2019
Don't blame men the country is turning something else under bwari

61 Likes 5 Shares

Fadomero(m): 4:44pm On Nov 25, 2019
Half news where is d full news all this half bloggers
Fadomero(m): 1:11am On Nov 25, 2019
This what you see when need don finish
Fadomero(m): 1:09am On Nov 25, 2019
Very simple with fraudulent act very soon now dem go holdam naija abroad no be all of dem I trust

6 Likes 2 Shares

Fadomero(m): 1:06am On Nov 25, 2019
All this mushroom country disturbing naija with their poverty imagine Ghana dey cry like say na dem get border wey we close
Fadomero(m): 1:03am On Nov 25, 2019
How this one take help eradicate corruption or open border
Fadomero(m): 1:01am On Nov 25, 2019
The rate of corruption in naija is becoming something else imagine which time air peace blow nawaoh God bless naija

2 Likes

Fadomero(m): 9:20pm On Nov 24, 2019
Audio witchcraft na today because dem dicide to go digital witchcraft done day since the day of creation no be waiting you see you go hold

1 Like 1 Share

Fadomero(m): 9:09pm On Nov 24, 2019
What I see is nothing but mockery
Fadomero(m): 9:07pm On Nov 24, 2019
Audio celebrity loading

1 Like

Fadomero(m): 9:04pm On Nov 24, 2019
B4 u know now dem go say na fake news so I reserve my comment till the real news comes
Fadomero(m): 9:00pm On Nov 24, 2019
It takes a stupid ashawo to sell smelly fish puna, motherless shegoat call tasha stupid idiot op u can ban me if u like
Fadomero(m): 7:51am On Nov 23, 2019
Shut up keep cool all this social mafia ashy

2 Likes

Fadomero(m): 7:50am On Nov 23, 2019
All this news self no go any value for my life abeg kill dem
Fadomero(m): 7:48am On Nov 23, 2019
Who is dis one abeg
Fadomero(m): 7:47am On Nov 23, 2019
Na so he should be jailed all this thieves for don sell naija
Fadomero(m): 7:43am On Nov 23, 2019
So proud of you sir not like those idiots spoiling naija name we all know them if not for God them for done sell naija
Fadomero(m): 7:41am On Nov 23, 2019
Nice gesture but pray they open border
Fadomero(m): 6:03am On Nov 23, 2019
2 egoat

5 Likes 1 Share

Fadomero(m): 6:01am On Nov 23, 2019
Foolish man later you go say the woman stab u

2 Likes

Fadomero(m): 5:59am On Nov 23, 2019
He should be jail asap
Fadomero(m): 5:57am On Nov 23, 2019
Who is this one again
Fadomero(m): 5:55am On Nov 23, 2019
White pap can come out from a black pot
Fadomero(m): 1:40am On Nov 23, 2019
Na to sack the idiot na becos of say him bribe no too heavy to dey market no dey
Fadomero(m): 1:37am On Nov 23, 2019
Our government should stop paying berger with oil na ma own b dt
Fadomero(m): 1:28am On Nov 23, 2019
Useless people Imagine ghanaoo dey form for naija then ok come and enter make I see
Fadomero(m): 1:26am On Nov 23, 2019
Thieves we them

(14) (of 43 pages)

(Go Up)

Sections: How To . 14
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland.