NewStats: 3,263,955 , 8,182,080 topics. Date: Monday, 09 June 2025 at 03:24 AM 5f2l66z3e3g |
(14) (of 18 pages)
![]() |
IgiveLadiesBj: Its an overdraft from palmpay app sir I hope you understand me now,the overdraft can't be withdraw to bank , |
![]() |
IgiveLadiesBj: You are an idiot,show me just one person I ever scammed on nairaland, It isn't a must you write |
![]() |
Dodo abeg let me drop this here,is there anyone interested in buying #5000 recharge card
|
![]() |
Anyone who got news about kwasu jupeb here Urgent reply please |
![]() |
If you can send #5k into my bank ,I can help you send 5k into any of your bet app
|
![]() |
emmflexcsc400: Its hard to see those that willingly help with money on nairaland May your pocket never dry bro,more wins |
![]() |
Please brothers I need someone who can give me game I can play with bet9ja bonus I dey beg nhi and make person no insult me o |
![]() |
Nah frustration dey make some niggaz go bath soap,person wey don dey collect wey no come dey see $1 again,e go sure zero mind change channel
1 Like |
![]() |
saliubello: At where sir,I heard it is 85,000 at igangan in oyo state |
![]() |
God is now answering prayers
2 Likes |
![]() |
Healthrelatedjo:p E dey for owode here self bro, 3 Likes |
![]() |
Tboymessiah: E be things,playing a final match with this in my head It would had been so painful if my team had lost that match 2 Likes |
![]() |
Fiscus105: Nah frustration bro,I wan kill am for field You go fear hard marking |
![]() |
Make we offer this guy and James brown as ritual to the Gods of the land for a better Nigeria
1 Like |
![]() |
Ingocof: Bro the guy football kit fell from her hand,she was just there looking at me but me just do like nothing happened so I won't let people know what's up or kill my fellow footballers moral,But The guy no fit forget that day,I dey play am like gattuso nhi 73 Likes 9 Shares |
![]() |
Firstly shina cris of Achiever football club of ibadan,if you reading this E no go better for you I and my babe lives in Lagos,nah so she she told me she want attend family meeting at ogun state,I still give her T.fare,and I also have a football match far away at ibadan,To God be the Glory naso my opponent bring babe enter dressing room,lo and behold it was my girlfriend I saw,that was the day I knew nothing is impossible in this life After God i fear daughters of eve 107 Likes 11 Shares |
![]() |
IamRandy: If you not from osun state then please shut up sir 1 Like |
![]() |
House wey him papa build abi If landlord send me commot from house,government go gimme house? This man need spiritual help 3 Likes 2 Shares |
![]() |
With the latest price of cassava now,its not profitable
1 Like |
![]() |
Someone would come to say this is a lie as well
|
![]() |
AfonjaConehead: Thanks so much sir,may you never be a victim of negative circumstances too,but nah my hood,dey sabi say some of we niggas here nah educated thugs I just pray our government finds solution to there rubbish someday,NURTW in the days,bag snatchers at night 1 Like |
![]() |
AfonjaConehead: Im a yoruba as well sir,still fought this NURTW staff today here in ogun,the bastard cause hold-up because of #100,This people are thieves,no usefulness 1 Like 1 Share |
![]() |
If all this ritualist on nairaland catch dodoatirice,Yasin koni funny But God no go allow such happen |
![]() |
I'm sure covid would stop next year political campaigns as well Yeye government 1 Like |
![]() |
dodoatirice: Funmilayo no fit save you? Those animals in black uniform are evil |
![]() |
ikennamadu1: Nah Una sabi |
![]() |
2 Likes |
![]() |
Make Una do giveaway jare Blessings |
![]() |
Praxis758: Southern kaduna nah another state bah You are a talented mad man |
![]() |
Almunjid: Idiot,he bought this same car sometimes around may this year Bad energy kill you there |
![]() |
Praxis758: Including southern kaduna abi |
(14) (of 18 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 29 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |