NewStats: 3,261,381 , 8,173,850 topics. Date: Thursday, 29 May 2025 at 05:34 AM 21d1f6z3e3g |
(1) (6) (of 6 pages)
![]() |
Location and price ?
|
![]() |
membranus: Dem dey read ni…and dem sabi book anything Sir. ![]() ![]() 1 Like |
![]() |
FireUpNow: I am proud of my family’s school too, dem no gree fail, even WAEC officials no get choice since there was no malpractices seen and no reason to fail those that did well abeg ![]() ![]() ![]() |
![]() |
Thank God ooo ![]() ![]() ![]() Na your wahala be that if you think nobody dey read again. All i know is that most of my candidates i took to somewhere for the exam go definitely sleep peacefully. Anybody interested in both WAEC and NECO next year should chat me up and let me link you up with a school here in Oyo State, i got the link for a nephew through luck, me no talk sey dem go write am for you oooo…(before dem start to dey send PI ontop my head) All i know is the environment is too conducive for success and nobody dey stress anybody coz accomodation dey till you finish. All i know is na mosquitoes you go dey use sey you write exam… I i had some graduates that just needed CRS for Theology. And they had to sit for it all over again since they failed it years ago. NECO go finish this week. So, PM me for proofs instead of asking questions on a faceless forum and make sure you quote me so as to be aware. |
![]() |
And family would definitely expect you to settle down with the little change and stress you cope with daily… How do you guys handle relationships and naija stress together? I don lose all relationships and self respect i built my whole life; all because i dey chase money wey still dey run farther from me each time I close my eyes to rest!!! Am I the only one who feels like he’s in a loop? With tons of knowledge but not even a chance to showcase all because bills aren’t stopping each time i close my eyes…my reasoning is kinda LOOPY too ![]() ![]() |
![]() |
I can confidently say the link is “100%” genuine. Had to definitely do some personal research. And it’s genuine. Why wasn’t a gov.ng domain used? Naija and mediocrity sha🫣 1 Like |
![]() |
Stopping addiction is hard Bro. People just thing na to just stop it and not think about it sha, they don’t know it takes 21 days to get the shit off your blood. Con ask me how i stop TM(trams) after 9years… The shit was hard and the way you go dey one situation and your brain go remind you how you would have faced the situation courageously and work hard like a horse if you just see one pill use ![]() ![]() Alaye, you go lose weight and also get seisure people go dey ask you if you no get HIV, but i still found another drug to counter that effect and looked good. If you no get money, no get addicted to any shit because you go suffer ooo…make you small pikin dey hear warning ooo… We know the country can be frustrating atimes but do not get hooked on anything and see how smooth your life would be if you stay focused and no distractions at all…You must always come first, others aren’t to be trusted at all ooo I pray I get cash to open a REHAB, i can boastlfully deal with all OPIATES addictions…na just our brain dey trick us… No allow that pain you dey feel trick you, just find work you enjoy and don’t Isolate yourself ooo, you would always go back and the warning be sey the Anixiety or Depression you would feel for years no worth it at all… BE WARNED… 4 Likes |
![]() |
![]() |
Tranquility2345:He was just joking then… If you check the time, it was still 0:0 then…he was only kidding… |
![]() |
Gooooaaalll I no sabi who to follow again but dunno why i am feeling happy for Man Blue sha 5 Likes |
![]() |
BABANGBALI: Some of us dey here dey refresh bro…I get high BP before sef… |
![]() |
LeeSmart: You never sabi anything…Na bus people go pack for here later coz i sabi sey some go win while others go still win too, “lose” no dey my dictionary unless I no get morale sha |
![]() |
Abeg i go need data to stream this match oo… Who get excess to give me? Mi o shako oo ![]() ![]() |
![]() |
On behalf of Man Utd fans, inter abeg no allow Manchester turn blue tonight ooo… Dem no go allow us rest with mocking chants next season abeg 1 Like 1 Share |
![]() |
HateBigots: Not working for me abeg |
![]() |
Man no see the match watch, i con dey use little energy left dey stroll round my estate
|
![]() |
LeeSmart: |
![]() |
DonroxyII: WORD!!! May God bless your hustles my G!!! I be weakling looto!!! Thanks for this Bro 1 Like |
![]() |
GodWrites:Congrats on seeing the other side Bro, you are one of a few…🤣 My journey of researching and questioning took 5 years of my life until I started noticing answers all around me…and online. 1 Like |
![]() |
My bro, time is just relative… Always believe and manifest🥺 Hunger no dey kill coz na water i dey use fight am!!! |
![]() |
bigpicture001: How? Hope e go funny sha and not gonna be an advert or sort… |
![]() |
Omo, o ti long ju sha…(e too long) Lemme try to brief 2018-2021, made over 30M as a 27year old LIBRA who knew only Isolation and different side hustles. Made a frnd in Camp 2017, and we suffered together till I got a way out and even asked him to move to my place just to allow him earn 50% from our profits. Bought 2 cars in a Month for Transport Biz Had to buy him a Camry 03 a month later for the business and personal use in his name since the business was his idea and He would be paying back any year he preferred. It was just a gift of loyalty but my ego and love of money thought i should just turn it to a future loan😁😁 that could be paid or not at all… But…na then my cars stopped working and driver was complaining but his car was always bringing in money and any amount he wanted…was getting 25% of the profit and my biz was getting 10% for maintenance. I realized i was using my money to run the business but i still didn’t mind and I made him the face of the biz, nobody sabi my papa and I had peace because I thought our future don secure🤣🤣 Lost my FIVERR and paypal s due to verification issue👨🏼💻…na xo debits plenty credit. I still went to withdraw my savings to spend 700k on bills for him and my bro including myself in just 2 months This nigga still spent the money i dey use run salary for our accts so we go enter 🇨🇦 together. Was just withdrawing 20k, 30k , 5k, 10k till one day i saw 120k alert and I had to just call him and remind him sey na salary money ooo…IT WAS LATE already.😔😔 Money for our traveling plans…Skilled workers…The idiot had the gut!!! Walai, my house no see friends anymore, girlfriend sef started cheating herself coz me no care abt woman if money no dey enter ooo… Na xo I sell one of my cars to go work for Dubai🤣🤣 Cuban for hand and Neck!!! Anywork wey go sort my bills…was needed. As the shy, eruku and sharp-shooter wey me be… Me wey no get CV, that place na error…400k for accomodation in 1 month lasan…only me wey no get anyone. Got sick 2nd week, na xo i dey cough as i dey talk, diff drugs wey be original no work, spent 700AED ontop drugs in 2 weeks. The nigga changed the signatory and phone number of my business acct where I made him a signatory before i left, the idiot didn’t know I was roaming sha…and thought i wouldn’t know at all… Spent 3M finish in one month ooo without making kobo…na xo i packed my bags ooo, walai as crazy and private i be, na one bag space i sold oo…for just 17k wey i carry enter Naija…after i don spend money finish buying gifts for few people sha…still gave another padi that was staying back 5k outta it coz he had nothing. I still didn’t care since i know what I know my level of intelligence💯, i go definitely cashout👨🏼💻 igaara…💪🏽🤪 As i reach naija, na gbese ontop gbese ooo…lost the biz, lost my family🥺😢, friends, confidants and relationships to silly gossips that meant nothing to me, because I was too nice and loyal… Now broke, sad , more experienced and spiritually awakened… Fortified with Tons of Ideas wey be FIRE. but my people aren’t seeing my Vision anymore, THEY ARE ASHAMED a STAR like me LOST the fight again the 6th time…🙆🏽♂️🙆🏽♂️E MI omooba!!! Haaa…but ama rise again, rise we shall all rise again my G👊🏽👊🏽 It’s hard to cope because my family was my MORALE and they don’t give a s**t anymore I Still won’t stop helping those in need if i fit!!! Eleda mi, Don’t dull me…you no dey dull like this nah…FELL 6 times through businesses, but came back stronger each time!!! This one hits differently🫡🫡🥺 From at least 300k minimum balance monthly to less than 100naira balance every week🙆🏽♂️ Gaari con turn best food without shame sef🤣🤣 I AM that I AM, gbosa for you jhur🫡 Lost everything and everyone!!! Restarted Already…we go get there!!! AJE!!! Just don’t lose your MORALE abeg…am tired too but i still can’t stop… 👀 on me…sobssss 7 Likes |
![]() |
MN07: Sorry for replying late my brother😁, my anxiety got the best of me.🫣🫣 We be thesame bro, there is no field I am not good in, no bragging. Up till now, still haven’t known the extent I can learn new stuffs and how I was able to learn everything I know today. I used to hide my skills from everyone even up till now, my family still don’t know everything they spend money on are things I enjoy doing. But bro, I am as broke as phuck coz every feels threatened anywhere I try to help or blend in. I am still unemployed but with the current situation, I can’t deal with isolation, so I wanna change my environment to where I can feel challenged and use my skills in solving any technical issues in my field(Tech/Electrical) or any other field!!! I can learn anything faster than an average brain. |
![]() |
Enu yin gba Sir!!! Your mouth is… gasing on e own🤐 |
![]() |
MN07:Rule Number one of T48 laws of Power covered this. “Never Outshine the Master” In the Op’s case, he played his game right and became the master… In yours, na oga you dey show yanga🤣 Sorry about your troubles Bro, na depression and stress we dey battle left and right🤣🤣 |
![]() |
Advice: Your business name kinda made me think I was seeing cardpros.info bro. If you know what I mean…they sell them arnd $5-$10 Bro. Maybe choose something diff…Something catchy and you are good to go Sir. |
![]() |
Unperturbedpota: Sir? E jo ooo Lol…am just a little over 30years Bro but my experiences just my age ni…We’ll be alright🙂 Thanks for asking Boss. |
![]() |
Wish i had one a year ago…starting all over again sha. I AM just too tired.
|
![]() |
Bro, since last year, na “trending” section i just dey click anytime my phone park for FP😁 I am past waiting for changes on here, I am too broke and ain’t paying Seun for VIP. His forum, his problem. I go don click or type Nairaland link before I the real reason i open any browser. Na age and loyalty cause am, i for don find better website. But this site don dey with me through it all…😂 But I i got self-employed and my first milli through the business section, bought few properties using tips posted on the relevant sections…i just make sure I find whatever it is I want by searching and ignore the distractions look🤫 Anytime life show me shege, I go through the cycle again. Na only nairaland no dey make me overthink abeg!!! I hate checking threads wey no go help my brokeness or get me productive!!! About to pause my plans for my next investment and for the first time, wanna swallow my ego and open up to the 1% that wouldn’t ignore on here about needing an environment to challenge myself and heal my anxiety. So my Bro, always find positivity in every situation… 9 Likes 1 Share |
![]() |
When some made millions through PUA/UI, they thought they had skills🤣🤣🤣 Abeg, no be juju dey bring money ooo, sha make sure you dey with better people wey no dey jealous but sabi compete… If na you be chairman, you be local champion, best ways to punish dey wey be cruise sef🤣😁😁 I dey thank God I don become full-time KARMA-believer sha!!! |
(1) (6) (of 6 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 46 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |