NewStats: 3,264,156 , 8,182,817 topics. Date: Monday, 09 June 2025 at 10:54 PM 1z2m6v6z3e3g |
(14) (of 18 pages)
![]() |
Kerij:also guys una Don dey were uniform and what tama dey una should der since una b ssc? |
![]() |
And all should get it write when u D army na rank dem dey follow for seniority and if are same rank den it goes down to seniority in term of who first atain D rank b4 D other ...all dis ssc,rc ,dssc na bullshit
1 Like |
![]() |
Dammysmart:point of correction maj. Gen kazaure ed as a dssc officer under education Corp and later convert to drc.... Dats y e was able to go dis far in rank.... |
![]() |
Pls of has any body who submitted been able to change year of secondary school from 2019 ..mine keeps showing dat
|
![]() |
Kerij:who are D prep winger? Are they Military police or other rank soldier |
![]() |
08036408106 graduate trainee
|
![]() |
Who knows when list will b out?
|
![]() |
ojexin:o okay but I know airforce and Navy will do dssc dis year sha |
![]() |
sikowitz17:don't b surprise since regime no change and buhari no change coas dey might do another dis year |
![]() |
I received too.. Hw is it going to be
|
![]() |
dave06:it should be nnbts cos dssc is always October /November |
![]() |
Is there anybody who wrote the exam in Abuja and got the interview mail?
|
![]() |
kkc1:I swear if na merit my name is dere cause I know I ace d test but wit dis statement i give up |
![]() |
.
|
![]() |
Anybody with port issue post it here for free resizing... Am available to help before closing deadline... Dont pm me oo
|
![]() |
nkayclement:croped 600*600
|
![]() |
msb247:u aplied experince instead of gt |
![]() |
judekyle:its done u can now its now 600*600
|
![]() |
Marianwao:are u serious u mean no further interview? |
![]() |
Pls some one should send me d question to [email protected]
|
![]() |
All I know is dat anything dragnet if u are Not successful dey must send u regret mail dat one na dole... So for us still waiting lets keep hoping
2 Likes |
![]() |
mrphysics:pls send it to me [email protected] |
![]() |
Pls any body should send d pwc and shl questions to [email protected] ..i cant it from dropbox but can only view it
|
![]() |
Pls i cant to check my status ehn and some people were able to check and choose interview center... Which kind thing b dis now y dint dey live it for long bfor closing it so we know were we stand... Dont knoe what to do now
|
![]() |
dave06:congrats dave06 go and rep nasarawa |
![]() |
woswobi:relax my brother cds dauther is among dey wunt fill d heat 1 Like |
![]() |
Guys take a good look at ekiti state u would c d name of chief of deffence staff daughter.... She made it... But one thing is dat she wasnt shortlisted among d initial 16 man list for interview in ekiti state but due to her father status she went for d interview and finnally made d final list... My guys dis is nigeria... For u
|
![]() |
EdoBoy90:u have it and neva shared it for us... Abi... Have u forgorteen dat we rise by lifting others... But u askes for direction to cham city and some one here asist u... Tor lastlast na God get final say 5 Likes |
![]() |
Its only ur skill test u can use to shine small but dos abstract, verbal and numerical na bet naija u go do dere ![]() 25 Likes |
![]() |
For civil engineering guys dat are yet to write just know ur strength of material, fluidmechanics, soil mechanics, water and waste water engineering experially patainig bod and finally highway and transport engineering
1 Like |
![]() |
Civil engineerin guys hw far.... How many question in total i. E numerical, verbal, abstract, and skill test and what kind of skill test dey ask
|
![]() |
(14) (of 18 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 25 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |