NewStats: 3,263,454 , 8,180,183 topics. Date: Friday, 06 June 2025 at 12:52 AM 3c3kp6z3e3g |
(3) (of 3 pages)
![]() |
Ur location
|
![]() |
PerfectStranger:Give me your Whatsapp number |
![]() |
PerfectStranger:50k |
![]() |
I think transmission oil and power steering oil are the same. They both use ATF oil so I guess u are good to go
|
![]() |
awoofquality:Abeg if u don collect ur s and u fit dash me the phone? |
![]() |
So Tinubu and APC want to continue from where buhari stopped. No be die be that?
|
![]() |
Stargangz:If dem give each person $1m na only 322 people go fit share the money o. Though I know say dem no share any money give anybody |
![]() |
odimbaa: Abeg where u dey buy kerosene 400 per litre make I come buy like 50 litres |
![]() |
Na this one ona dey talk say make we comot fuel subsidy abi. So that we go buy am at 1000 per litre
|
![]() |
The subsidy they removed for diesel and kerosene what are they using it for. Imagine we are buying diesel for over 700 today with high prices of goods and services. If dem won remove subsidy make dem first open all our borders.
|
![]() |
ShenTeh:Even u wey dey correct person no sabi spell ‘suffer’ |
![]() |
Mukah1234:40k |
![]() |
winnah:Please I need a job |
![]() |
MartinCorridon:I go remind u if he win the ticket o. Cos I believe I go get share inside that 1 million and abeg no change ur mouth. 1 Like |
![]() |
Philip4564:What’s the twitter handle |
![]() |
fergie001:World Cup would be played nov/dec, so it won’t affect this year’s ballon d’or. It would affect the next year’s own. So I believe with this his current performance he’s good to win it. |
![]() |
What about the keyboard. Still available?
|
![]() |
Is the Lenovo laptop still available?
|
![]() |
‘Russia began preparing for Western sanctions a year ago, Peskov said in an interview with Sky News’ So this issue was never about Ukraine ing NATO cos why would they have been preparing for sanctions over a year ago. |
![]() |
Please my ‘I better my neighbor gen’ is leaking oil from the exhaust. What could be the cause
|
![]() |
Please my ‘I better my neighbor’ gen is leaking oil from the exhaust what could be the cause
|
![]() |
RepairZone:What exactly is the measurement of that cup, I don’t have the cup anymore so wanna know the right measurement. |
![]() |
The only African country with hope of qualifying is Senegal. Forget it the rest African countries don comot for group stage already.
|
![]() |
Abeg make drake come Nigeria I won check something
|
![]() |
Wait o Assuming say the test fail and instead of landing inside japan sea e come go land for one country wetin for happen 1 Like |
![]() |
This one better the corper’s lodge wey I stay for kwara na
1 Like |
![]() |
Imagine say dem lose the match that Twitter handler for no fit comment again
1 Like |
![]() |
These guys just find lying so easy. Since I was born I don’t think i’ve experienced this type of poor power supply that’s happening currently in my area. Sometimes one would even assume that maybe the light is bad only for them to bring it for 20 minutes and take it again for days.
1 Like |
![]() |
Does this man look 46 years in this video?
|
![]() |
MITCHELL96:Abeg how I go fit do the cheat |
![]() |
MITCHELL96: Abeg share me data like 10gb. 08143761841 I won use am the season 1 to 5 of ‘the good doctor ‘ series. I watched the clips and liked it |
![]() |
MobileGees:Still available? |
(3) (of 3 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 33 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |