NewStats: 3,260,841 , 8,172,757 topics. Date: Tuesday, 27 May 2025 at 07:38 PM 83v1k6z3e3g |
(14) (of 215 pages)
![]() |
SoliBayNG: The others wey no work, no steal? 2 Likes |
![]() |
PlayerMeji: You bought at 865 per litre and now it is selling for 855 per litre, no be loss be that? 1 Like |
![]() |
Mercisharelove: Come to Abuja and see what he is turning Abuja to E no dey just cho cho cho cho, workings full ground 19 Likes 7 Shares |
![]() |
Not in of the police oo but even in America, it's an offence, refusing to stop for police when they ask you to stop. It will lead to a serious hot chase. Ours were reckless shooting at the boy sha. But take note, it is an offence anywhere in the world to refuse to stop when asked to stop by the Police. |
![]() |
benuejosh: Ogar we nur dey top ten and u dey yarn dis? 7 Likes 1 Share |
![]() |
Nawa o
2 Likes |
![]() |
Make we no hear story if she dumps him So many Simpson everywhere 14 Likes 1 Share |
![]() |
Na this kind thing agbado ers dey like celebrate
|
![]() |
Thought y'all said they were bombarding Russian soldiers and NK's Armies ![]() ![]() ![]() 73 Likes 9 Shares |
![]() |
osuofia2: But his son has apologised na Edakun make una forgive am |
![]() |
Afolue: Hahahaha if na your sister, will you say it's God's way?? ![]() ![]() 1 Like |
![]() |
kroger: You sure you were not doing something wrong? |
![]() |
FalseProphet1: Exchanging blow ke ![]() |
![]() |
technicallyrich: Lols asif if u go to other states u no go see Hausas full everywhere |
![]() |
technicallyrich: Igbos populated ke? Be like u dey joke o Hausas are the most populated tribe in Nigeria. Ordinary Google will save you from this goofing na boss 4 Likes 4 Shares |
![]() |
FalseProphet1: Never this prophecy is dead on arrival |
![]() |
kokoA: Lols make e sell at loss? 1 Like |
![]() |
Fish Brain He got condom You asked your friend to look away Then you only sat on his lap Stupid hoe, change that lap to diccckk let's understand what you are saying. |
![]() |
phayvoursky: All is fair in war, when dem hit am back, hope una no go dey cry say Putin dey do genocide |
![]() |
But thought dey said the builder of Lagos has resolved it already?
1 Like |
![]() |
Na why una dey bully Zelensky be that? I blame am too for allowing his country to be used a playing ground sha 15 Likes 4 Shares |
![]() |
ClassicMan202: Na because west have not been able to penetrate those few you called. Wait let them go there and introduce their democracy, the rest will be history. |
![]() |
OkanlawonB: This advice is total BS. |
![]() |
hakeemhakeem: And how many times have you heard or seen this occurrence? |
![]() |
Nefort:It's a criminal offence though, to deliberately eat someone's money and nor come through with what's promised. What's the difference between them and scammers? 2 Likes |
![]() |
OlujobaSamuel: She no go gree come down for your car. Carry hand drag her comot and she go slap you for public, slap her back, boom she don report you give uber say you assault her, or even talk say u made sexual advances towards her as she no gree, u talk say make she come down from your motor. They are extremely manipulative 3 Likes |
![]() |
U go think say she dey innocent, wait till you hear the man's side of the story. I don do uber before and all these kind girls get stupid bad mouth. It will take serious emotional control not to engage them when they start running their mount I swear. 4 Likes |
![]() |
richmond500: Pays very well and 100k shouldn't be in same sentence. So 100k na hin be pay very well? |
![]() |
Lol wettin corpers no go see for Tinubu hand ![]() 6 Likes 2 Shares |
![]() |
![]() |
![]() |
planetx: What should they claim? Igbo or Yoruba? Or is there any tribe in Africa call Africa? Or have they ever for once say they are not Africans? Arabic is their spoken language, their culture food to even religion is Arabian but you want them to tell you that they are Ndigbo. 1 Like |
(14) (of 215 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 41 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |