NewStats: 3,263,866 , 8,181,654 topics. Date: Sunday, 08 June 2025 at 11:20 AM 3h512e6z3e3g |
(1) (of 1 pages)
![]() |
Why is it that is only our celebrities and pictures dey snap that is making front page.... They will be there making there money and we will be here wasting our mb watching there pix.... For this buhari time..
|
![]() |
He is a babypapa maybe d pikin mother is a celebrity... He is a babypapa maybe d pikin mother is a celebrity... He is a babypapa maybe d pikin mother is a celebrity...
|
![]() |
Chai people get mouth.... See as una finish dis girl... She do bad tin contest for miss uniben
|
![]() |
Lolzzz me 2 i also received lecture in dat particular place. Chemistry department eee.
|
![]() |
He who told him dat u can commit suicide in a public. Why he no do am i side. He dey craze. Does people wey climb dere get time self. Dey for leave am make he dey dere as bill board. |
![]() |
But seriously y he commot her face abi d girl no fine ![]() |
(1) (of 1 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 13 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |