NewStats: 3,265,149 , 8,185,796 topics. Date: Friday, 13 June 2025 at 04:11 PM 3q4t1r6z3e3g |
(12) (of 12 pages)
![]() |
Jenams: Back to sender.... Weda GMB get cert or e no get oo his goin 2 win d feb 14 election... Idiot of you... Na una una dey kill us 4 dis country b4 sef |
![]() |
elbinmanny: Ofcoz education matters only if u can put wat u read into practice... Wat d use of havin Degree/Master medical doctor Cert wen u can evn diagonose a sick patients... ....Bros #ChangeIsPossible |
![]() |
MacluvPH: We believe he can; coz #ChangeIsPossible... |
![]() |
MacluvPH: I believe he can; coz #ChangeIsPossible... |
![]() |
eridos: Those dat have Degree n Master cert wat have dey done? Look been preSident don't base on education qualifications bt, havin dose qualities of a good leader. Hey mr Man u mst knw dat d 2015 election is nt abt tribe/religion.. Don't be distracted. Focus on issues which matter to you..n vote for change... #ChangeIsPossible |
![]() |
KUDOS TO NIGERIAN SOJAS
1 Like |
![]() |
Buhari get cert, Buhari no get cert.... Dats not wat we r demandin 4.. We r demandin 4 sm1 who can use his no.6 to mek Nigeria a better place.. We r demandin 4 a leader dat can build n invest in Nigeria... We r demandin 4 strong minded leader who knw wat his doin... We r demandin 4 dat leader who can fight 4 his people... We r demandin 4 change.... We r demandin GMB to be d President of federal reublic of Nigerian... SO BUHARI ALL THE WAY #CHANGE 94 Likes 8 Shares |
![]() |
Dis Man u neva tire of tlkin him alone... Coz I see nofin bt failure in you.. Go n slip joor. We r tired of shoutin POWER n we r in DARKNESS.... We nid CHANGE in Nigeria... #change 6 Likes |
![]() |
[s][/s]
Goddex:[/s] Error... Go slip joor na stadium ppl go chop? 23 Likes 1 Share |
![]() |
No shakin....Buhari all the way
14 Likes 1 Share |
![]() |
Hahahaha.. Nofin in dis World dat hv begin dat hv no ending..
|
![]() |
If like employ Tom n Jerry 2015 you goin bck 2 Otueke..
20 Likes 1 Share |
![]() |
Na waoo...
|
![]() |
natureblack: Bros let's 4gt abt been muslim or christian, let's. 4gt abt been Igbo, Yoruba or Hausa n let's face reality. You n Me kwn dat BUHARI is the ans to Nigeria problem.. He's d change evry Nigeria want... Dats y I say YESSS HE CAN |
![]() |
delishpot: Nothin bad if woman dey rule this country. Wetin mi dey try mek u u/stnd b say na Patient dey remote control Oga Jonathan wey b dis conutry president.. 1 Like |
![]() |
COUNT DOWN CONTINUES Month Day Hours Minutes Seconds 1 12 04 38 44 1 Like |
![]() |
I will arrest ha 4 over load ![]() |
![]() |
natureblack: Justify ur claims |
![]() |
My gal-frnd fine ha joor
|
![]() |
Una dey sure say no b BOMB.
15 Likes |
![]() |
D reward we r prayin for in 2015 is CHANGE..
1 Like |
![]() |
Eheeey dis gal try oo.. Bt anyway na ha HUSBY try .. Anyway congr8 to you all.
|
![]() |
Mteeeew so na nw una knw say na woman dey rule us 4 dis country?
2 Likes |
![]() |
Hmm, All we want is PEACE
3 Likes |
![]() |
Jst 1k per month.. Na bcoz of subcriptn I neva chnge my BB bold 4 sef.. All dose Android fones na GBESE
7 Likes |
![]() |
![]() |
![]() |
pistol:[s] pistol:[/s] Bros if e dey pain you go hug transforma. |
![]() |
ALL WE R ASKIN 4 IS A CHANGED NIGERIA. I REST MY CASE..
4 Likes |
![]() |
Hehehe, lolz... Days back den waz ful of fun...
|
![]() |
KUDOS TO OUR SOJAS..
1 Like |
![]() |
MR ERROR.. Nothing can stop mi 4rm Voting 4 APC Nothing can stop mi 4rm Voting 4 CHANGE Nothing can stop mi 4rm Voting 4 GMB 10 Likes 1 Share |
![]() |
May God continue to save us.. And those who lost their lifes may dia gentle soul rest in peace.
|
(12) (of 12 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 23 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |