NewStats: 3,264,720 , 8,184,512 topics. Date: Thursday, 12 June 2025 at 07:51 AM 66633d

6z3e3g

Dsmooth1's Posts 1bn3l

Dsmooth1's Posts

(10) (11) (of 11 pages)

dsmooth1(m): 9:09am On Aug 09, 2014
Hemmysheg: We all know that Nigerians consume food like DIE.
As for me I eat at least Four times in a day..yours?? Let catch some fun!
jamb question watin concern una,, hw abt many tymz do u suck ya mama titz in a day
Hw d hell doz diz get to FP?
dsmooth1(m): 3:37pm On Aug 07, 2014
Oloriburuku somebody
dsmooth1(m): 3:49pm On Aug 04, 2014
9ja pple wit explorin oportunitiez,, soon dem go produz a movie tiltled ebola ladiez,,or ebola village queen....SMH..set of oderinde peepz
dsmooth1(m): 3:35pm On Aug 03, 2014
wen evry dey cover body wit nylon or bedsheet abt,, coz of ebola na hin yello pawpaw wan dey waka naked,,abi dem tell am sey ebola abi tobola no dey catch yello pawpaw

1 Like

dsmooth1(m): 3:12pm On Aug 02, 2014
Y nt marry 50 wievez xo dat u go get enuf volunteer for ur single kidney.....

1 Like

dsmooth1(m): 10:04am On Aug 02, 2014
merit12: Abeg change your name to scalar
abi latitude or probably acid
dsmooth1(m): 8:37am On Jul 31, 2014
Y z original stufz expensiv dan fake tinz Y doz a gud job pay beta mony nd wack jobs pay feedin allwanz,,,datz d ansa to ur qestion
dsmooth1(m): 7:56pm On Jul 29, 2014
Who else Na man na,, woman fit go find sumtin learn n hookup wit a guy,,at worst hin go dey sell pufpuf n egg roll,even akara,,, but hw u expect a joblezz man to eva tink of setling down,, wit anytin to do,, na hypertention,,fustration and any oda ...wrd endind wit 'tion'
dsmooth1(m): 11:54pm On Jul 28, 2014
Y una cum put a guyz pix intesd of blesing okagbare,,,, abi ma eyez no dey c well,,me no c any boobyy dre
dsmooth1(m): 11:47pm On Jul 28, 2014
shocked ebi lyk sey HIV no dey pay popularity due again,,, na ebola v,b d super star nw..mak God help person 4diz wolrd
dsmooth1(m): 11:47pm On Jul 28, 2014
shocked ebi lyk sey HIV no no pay popularity due again,,, na ebola v,b d super star nw..mak God help person 4diz wolrd
dsmooth1(m): 7:02pm On Jul 26, 2014
Safari29:
it can't
we are fasting
sheybi na pole dancin,,,, e no spoil fast,, az in ko ba awe je
dsmooth1(m): 11:35am On Jul 26, 2014
space booked til diz get to FP
dsmooth1(m): 10:36am On Jul 26, 2014
But in reality, the business of making a will can be quite straightforward and it won't cost the earth provided you are aware of the major pitfalls.

cry na waa wen ma cloth neva dry na hin one person bring eyinbo article cum dey tak abt will,,, bak to ma transistor radio,, kissnw playin bujebudanu
dsmooth1(m): 10:22am On Jul 26, 2014
Here goes anoda super storyy.....bak to ma transistor radio..eyin eyinbo ewa fun mi ni visa
dsmooth1(m): 6:33am On Jul 26, 2014
saditz nt wack but na wash,,luks lyk d vid of an ibadan up comin artist
dsmooth1(m): 6:55am On Jul 25, 2014
shocked do u say females givs birth to up to 60 ginibabies.... Symz am on a worng page....movement

2 Likes

dsmooth1(m): 6:48am On Jul 25, 2014
Una go jux carry oyinbo principle n lyf style cum dey post for here..dem tell u sey oyinbo dey soak garii,,chop kulikuli,,, any pikin wey no wan go scholl,,,koboko,,cane,n igbati z d solution,,mak dat kin pikin no turn to anoda MAMA Patience j

1 Like

dsmooth1(m): 4:27pm On Jul 24, 2014
na waa oo,,tym to impeech ma gurlfrnd too
dsmooth1(m): 5:48pm On Jul 23, 2014
josse doz nt wnt 2scrap value a.k.a igbinabaroo n slowmotion to slow d plane down.. Lobatan
dsmooth1(m): 5:42pm On Jul 23, 2014
undecidedsuper story synz 1892

dsmooth1(m): 5:34pm On Jul 23, 2014
na waa in diz country,,,producez rubish n u turn super star sharp sharp,,,,producz gud tin n na only ur family n 1/3rd or ur church go encourage u...

1 Like

dsmooth1(m): 7:31am On Jul 19, 2014
shocked no tym man pikin drops egg in water boilz for few minitz n chopp,,,,,,kia kia protein enter body

5 Likes

dsmooth1(m): 6:17am On Jul 10, 2014
kissdo women still sing eku iyawo..in dis nw age weddingwel i guess not

1 Like

dsmooth1(m): 6:12am On Jul 10, 2014
undecided well i wld av prefered HONG KONG slap,, coz web na small tin..
dsmooth1(m): 2:32pm On Jan 08, 2010
pls i nd you to help me on hw to get the full ission list of oou if u can

(10) (11) (of 11 pages)

(Go Up)

Sections: How To . 15
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland.