NewStats: 3,259,175 , 8,169,302 topics. Date: Saturday, 24 May 2025 at 06:42 AM 5r2u4n6z3e3g |
(1) (10) (of 334 pages)
![]() |
Nothing like solving problems instead cause road to be dirty like rumuokoro road everywhere na beggars both small n big
|
![]() |
Guidedee:wetin my name com do there Oga? |
![]() |
Nigeria it is well
|
![]() |
Good one,, congratulations to us Nigerians
2 Likes |
![]() |
It will start and end in his camp
|
![]() |
Nddc money how far for the ability Sir??
|
![]() |
jesutakewe:saying like wat? |
![]() |
E go choke, make una no use thanks for coming girls kee him o
1 Like |
![]() |
Olatundeawo:ok, bring it with big pan |
![]() |
So Thursday folo I thought is only Wednesday today
|
![]() |
Olatundeawo:u dey wait 4 me b4? |
![]() |
U prevailed how? Never rejoice yet
|
![]() |
All na wash!!
|
![]() |
ufotunang:yes na! If oil touch one finger it robs on others |
![]() |
Never! If u work with tiff automatically u are an accomplice
|
![]() |
Na time go tell, wen their houses they built with lies will soon fail on dem
|
![]() |
Not only inec chairman but all his crew in crime should be arrested
55 Likes 4 Shares |
![]() |
maysimsimple:ok |
![]() |
ogbenimax007:my face fresh like today bread |
![]() |
clydecarson:very good it is ugu water and tin tomatoes very good for body 1 Like |
![]() |
[quote author=Blake755 post=121825577] Yeah ugu have the properties and it contains iron it is also good for anemia it's anti sickling agent too [/quote that is the one I wanted to suggest b4 d milk pup up, 1 Like 1 Share |
![]() |
Woe-man
|
![]() |
Blake755:really, ok wat about ugu leave liquid n tin tomatoes |
![]() |
Blake755:yes o, very effective try it 1 Like |
![]() |
Humans once lived without those things u mentioned, so e no go change anything if flood carry dem Bermuda triangle
2 Likes |
![]() |
U go jam ur meter one day!! Thank ur stars u dey eko, if na Diobu rataratatatata 4 dey ur father house, u no go smell outside dat 2moro till Wednesday
|
![]() |
Drink ugu water and tin tomatoes because one pant of blood go don commot from ur body!!
3 Likes |
![]() |
Dis election eve how ur area be? because my area just dey calm no tension, uniport axis, go out and vote 2moro don't fight, good bless Nigeria good bless U the voters
|
![]() |
Dis one wen look like charlie boy descendant dat Remi eyes no reach ground o!
1 Like |
![]() |
They can not do more than a dead BAT
17 Likes 1 Share |
![]() |
Vinnie2000:yes o! 1 Like |
(1) (10) (of 334 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 23 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |