NewStats: 3,264,559 , 8,184,100 topics. Date: Wednesday, 11 June 2025 at 02:31 PM 616cu6z3e3g |
(4) (of 4 pages)
![]() |
Old gists!!!
|
![]() |
kingar: This is TB. Too baddddd Cant phantom d kinda pain dey will b experiencing...God pls!!! |
![]() |
God save us all!!!
|
![]() |
haykins01: ..futa na book book nah..which level u dey..i dey part 4..i dey do my IT now..make them strike 4 3months nah abeg Na part 3...cos u dey IT u cum dey wish us bad...God dey oo |
![]() |
LMAyedun: Prof. Biyi Daramola - Federal University of Technology, Akure (FUTA) Oya!!! Na him b dat oo....representing Daramola toh bad....VC aye!!! |
![]() |
olusegunadex: dummass NT by force to comment tho' |
![]() |
WTF!!! My attention seeking dying down...no...pls!!!
|
![]() |
Omojayejaye: I troway salute..I hope say you dey manage FUTA babes wella..coz dem mata no be here at all.. I tell u....no b easy sumtin |
![]() |
Omojayejaye: DiscodeeFUTA guess you are a futarian..na AGP I finish... my oga dem,ah hail oo!! |
![]() |
donsaint2: if u lik a babe, walk up 2 her nd tell her..she no go kill u. Shikena! Dat the spirit!! |
![]() |
LogoDWhiz: Physics. |
![]() |
LogoDWhiz: Yeba!!! Sure...repping futa |
![]() |
LogoDWhiz: Forgive me goon.... |
![]() |
LogoDWhiz: Dat one sef dey bt its NT allowed... |
![]() |
Lorlaahlozz: hehehe Firstly,u spelt my name wrongly and ur spouse sef dey this thread...ahhmm....so me no dey besides 'm a shy guy |
![]() |
LogoDWhiz: Okay.. I've heard u. The disease I also meant is NT related to ppl's health issues...dont get me wrong Sight u gee!! |
![]() |
Lulumusic: have you seen the fight between whizkid and davido check this video out: ![]() |
![]() |
Lorlaahlozz: iffa hear say u no miss me Going emotional on ma thread ![]() |
![]() |
mencade5: i know that. Obviously u guys hate each other...but I do settle family matter lik 2Mao no dey |
![]() |
EejaNla01: My shyness and boldness are seasonal. Yes boss!!! Oya!!! |
![]() |
wasak: U fit carry am enta church nah...na part of the help b dat |
![]() |
Lorlaahlozz: When u become mencade5 baii Yeba!!! See falling of hand...no lele sha |
![]() |
wasak: shyness get levels sha. for me e get d kind girl wey fit make me shy o! but i get one of my friend wey no fit ask even peppet seller for road direction. D gee no plan marry b dat oo...so pathetic...Boss abeg do ur best help dat niqqa....lets hands flush out shyness in guys Sight u bro!! 1 Like |
![]() |
temigracie: ..how can i b of help... ehhhmmm....did u jus ask dat?? |
![]() |
Bunchersstab: Waiting for you bro...pound for two oo *if I hear say I chop...when Ebola dey yapa* |
![]() |
Lorlaahlozz: Me sef dey here with you |
![]() |
Lorlaahlozz: Me sef dey here with you Tanx u boo-boo! |
![]() |
Gbade60: Shy guys r always d baddest guys just dat dey always find it hard to say or xpress it, nice one op!! Btw: gentility is nt holiness!! niqqa b making excuse for shy guys...oya!!! Leggo!!!...sight u goon!! |
![]() |
Big tym shout out nd thank you to edozie04,lirusehn,truth24,tval,yemz101, player007,misterlongman,richgang,ojeola,rattlesnake,oje,cirmuel,nwaobitex for ing me in the campaign of getting ATTENTION from 2600 nairalanders nd still counting....Jah bless!!! Did I hear u say Amen?? |
(4) (of 4 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 15 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |