NewStats: 3,264,018 , 8,182,283 topics. Date: Monday, 09 June 2025 at 10:10 AM 2k1xz6z3e3g |
(1) (2) (of 2 pages)
![]() |
Zudd:na Fake love mercy don spill beans |
![]() |
Septagon:Na the person wey talk say 18 people died na him shock me fake news and rumor Is real oooh |
![]() |
Abeg which app person fit use stream
|
![]() |
Roboto11:So they should go with 4 midfielders and 7 attackers Wow you will make a good coach oooh ![]() ![]() ![]() You go even win world cup with Iran |
![]() |
OJEEMAH:No dey cap boss Etoo was better than thiery Henry even blind man know because of etoo dem move Henry go wing when he go Barcelona don't play |
![]() |
hayzed19:Lol laff wan bend my waist |
![]() |
Froshloaded:Oga there is no bandwagon in this year if phyna fans no sit tight people dey wey go shock them especially bella and adekunle fans no joke oooh |
![]() |
jenifer007:Lmao with him eyije eyioje source Ikorodu Deloitte ![]() ![]() ![]() ![]() 4 Likes |
![]() |
Threebear face inside thick potopoto Pele punter ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() 2 Likes |
![]() |
Amibranki:Atleast the show will still be on Air people are saying they go should go off totally e no possible |
![]() |
aroundnaija: Gulder ultimate search wey go break you see wetin their eyes see on their return big brother will never go on break know this and know peace it's the biggest TV show in the country and a lot of people are aiming for that throne omo no whine ursef dem no dey go any break 4 Likes |
![]() |
That task wey dem dey win car no dey This year?? Innoson chop biggie eyes ![]() |
![]() |
NozinoGroup:When she insult igbos ![]() ![]() |
![]() |
innocentdude:To knack 1.75 No knack 5.50 ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
![]() |
KnackAmPlank:Na you sabi |
![]() |
KnackAmPlank:Na lie even if phyna go win e no go be landslide victory like them laycon and whitemoney 1 Like |
![]() |
1 Like |
![]() |
Aguwanyi:Biggie no want Bandwagon winning again it was becoming Soo boring Na why e give us twists wotowoto 2 Likes |
![]() |
Blackfire: See this one stop acting like an illiterate Anyone who understands this knows Lagos will make big Money from that deal |
![]() |
Sweetpink:Them go burst her bubble on Sunday |
![]() |
8 Likes |
![]() |
Bbnaija fans and bandwagonship Bryann ko bryanna ni 2 Likes |
![]() |
kUNLEMYBARBECUE:That one sure ![]() |
![]() |
E no fit beshan for Chelsea
1 Like |
![]() |
Broobembem:She wanted them to talk about the wager she is the HOH Rest 8 Likes |
![]() |
Ikoyi couple and food fights are 5&6
1 Like |
![]() |
Threebear: ![]() |
![]() |
rainluv: she is the HOH and she wanted them to talk about the wager the food talk don do na |
![]() |
![]() |
prewtyjulie:Na food dem come chop for biggie house ![]() 1 Like |
(1) (2) (of 2 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 23 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |