NewStats: 3,259,454 , 8,170,159 topics. Date: Sunday, 25 May 2025 at 05:13 AM 6e1a5a6z3e3g |
(1) (10) (of 59 pages)
![]() |
s2125: E go too make sense |
![]() |
westlius: Make that one go Man U |
![]() |
Welcome to Arsenal, brother Mbappe
12 Likes |
![]() |
Look at what you are eating...just look at it. What's the meaning of all these?! Abeg una get extra fish...? 81 Likes 5 Shares |
![]() |
Politically strategic
1 Like |
![]() |
Blogger Blogger by Biesloaded, Mohbad, and Kabex still one of the greatest pieces from HipHop Naija. Rest Champ. |
![]() |
To dey top no be beans o
4 Likes |
![]() |
Heard about CADAM rehabilitation center. I think it's free. No give bro...na who give up fvck up. You've got this! 1 Like |
![]() |
Update!
|
![]() |
I fear baba bass voice sha
|
![]() |
The kind grace wen dis guy get ehn! If you dey envy am, na for your pocket o
|
![]() |
When he been sing that song "Heaven I need a hug, is there anybody out there willing to embrace a thug", people no know say he dey ask for help seriously. Sometimes, you gotta find redemption in the punishment. 1 Like |
![]() |
Normal level na. Na from clap dem dey enter dance
1 Like 1 Share |
![]() |
Who dey waste food like dis na?
10 Likes 1 Share |
![]() |
paramakina202: Well said 2 Likes 1 Share |
![]() |
Na these ones suppose dey demand for referendum...but all man know say NASs sweet well well
4 Likes 1 Share |
![]() |
Na elites for there...no be d one wey dey sell indomie for sábó
|
![]() |
President...of National Association of Kolanut Eaters...abi which one again ![]() |
![]() |
Make sure to organize two dedicated igbo-smoking thugs with a penchant for resetting destinies with broken bottle, to deal with your boss who is owing you about...yeeeeee! who blow me na?! Na play I dey na ![]() ![]() 2 Likes 1 Share |
![]() |
MUR!C no go see dis one now...
|
![]() |
Make any Bank come sponsor our Monkey Post League sef o. We need ball...
16 Likes |
![]() |
I fear who no fear dis man o...Dem say na quiet people dey make noise 2023 loading 2 Likes 1 Share |
![]() |
Dem no dey do meeting inside coven again? Na Prado be d way now?
41 Likes 5 Shares |
![]() |
True love no send all dis superstory. Just find your own and move on
|
![]() |
I still dey feel Peter melodies sha. Their 2 dey try
2 Likes |
![]() |
Dude broke the 11th commandment; never get caught ![]() 11 Likes |
![]() |
Very commendable juxtaposition of sagacity and climatic resonance, ensconced in a matrix which obfuscates the resplendence intertwined with the pineapple...
28 Likes 4 Shares |
![]() |
Kilode kilode my brother used to smile, nowadays, on his face, you see frown all the way... One of the best to do it, no cap ![]() RIP LEGEND |
![]() |
Masai Ujiri delta-zaria amaka! ![]() 2 Likes 1 Share |
![]() |
Bubustikally speaking!!! ![]() ![]() ![]() |
![]() |
Please I'm in urgent need of companies that import or distribute these margarine brands. Any help is really welcome. thanks
|
![]() |
Doctors in the house abeg ọ. Any advice will be appreciated.
|
(1) (10) (of 59 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 20 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |