NewStats: 3,259,145 , 8,169,235 topics. Date: Saturday, 24 May 2025 at 01:26 AM 2q4r2p6z3e3g |
(1) (10) (of 107 pages)
![]() |
Adelola77:how can he be 39 and look 70.that age no possible 1 Like |
![]() |
lexy2014:bros enjoy the rest of ur day.i Dey find wetin I go eat. |
![]() |
Pecoleee345:God will bless u for including yourself by saying we.All of us no easy. |
![]() |
Pecoleee345:university nko abi u don forget.u go pay person to help u bring out ur file na.and na the person job.nigeria struggle is like a defeated matter. |
![]() |
lexy2014:she tried as a comm for health in c rivers o.atleast that’s where she went into limelight during that covid matter.it was she and Lagos comm for health that were seen as the most responsive.Brother a lot of nice ppl have enterrerd office and we started asking ourselfs if this was the same person we knew before the got into office.even at state levels.its crazy |
![]() |
Pecoleee345:no o no explanation o.na the one when I know I talk I no Dey use pad na suv I Dey use.bros forward the message to ladies in the house.Baba all these guys na idiots I no blame them sha.Just that naija matter Dey quite complex.if u carry a clean person to an office,the office will corrupt the person immediately.whoever told me and u that Betta could be that stupid we no go gree na.the country NAwa |
![]() |
adenigga:to fuel 6 suvs to Abuja and back no go funny sha.na who no get car no go understand.It may not take upto 1.5m but definitely e go 1m.Some of those cars na v8.Naira has been badly devalued o.To fill my jerp tank Dey cost me over 80k.and I no sure say full tank go take me anambra to Abuja.So on the average who do 100k per car to go and 100k to return.Thats 200k per car.multiply it by the 6 cars that about 1.2m 4 Likes 1 Share |
![]() |
Marvellsmart:I no go fit eat wetin Dey fit kill person. 1 Like |
![]() |
[/quote]how we handed over Nigeria to drug dealers is what I can’t explain for now.new projects are springing up and old ones are abandoned
3 Likes |
![]() |
Wotowotoman:NAwa o.Nairaland no easy.Anybody can open mouth and talk.U get idea how many years I Dey?I no go use the kind words when u use on me on u.them train me well.But sha ask around.even in Lagos,how many residential houses tinubu get.I am a deltan,Ned has one residential house that he stays,Elumelu just built recently.All the Elumelu una Dey hear since e never reach 5yrs when e build where e dey stay for village.To build house na to tie money down.check most rich ppl.one house for city and one for village that’s it.All other funds na investment.Abeg learn how to chose ur words when u Dey talk to who u no no.pls sir |
![]() |
Wotowotoman:na lie o bros.comercial houses yes but living houses no.U think say residential house na investment?Some of us that have built plenty are already crying. |
![]() |
sheriffden:askde from his reasons,I understand that part clearly.na poor man Dey use house brag.house no be investment.Even tony Elumelu doesn’t have more than 3 houses in Nigeria.na few years ago e agree to build for village.Na poor man Dey say I get 10 houses.A house is not an asset.He is not really doing it because he loves Nigeria so much but it’s because he knows owning a house is tieing money down |
![]() |
vanbonattel:no be everything dem take Dey play |
![]() |
kckingjewel1:y u talk so |
![]() |
Nemere2020:autonomy on paper,God fatherism on ground. 1 Like |
![]() |
Gistmedia10:if u fear gun,avoid America and South Africa. 3 Likes |
![]() |
Lionessza6:baba money when Dey Southy no Dey those countries when u mention o.after Malaysia,South Africa is the second country that has made boys.what I made in South Africa senate president no fit make am o. |
![]() |
fergie001:tinubu hand no Dey.he may be a drug man but a law breaker i dont think for now |
![]() |
websta:two minutes no do u? |
![]() |
Melagros:I no Dey do fun reach anything water.na play play jnr pope take go 1 Like |
![]() |
Goodday90:person when never fit buy corola Dey price gwagon.whoever told them to embark on these projects was high on imo weed.when Nigeria was stable previous governments never fit do such projects na come now. |
![]() |
nlfpmod:44yrs not be akara o.man don Dey go down o |
![]() |
Gistmedia10:u sef go be poor guy if not act like u didn’t notice anything.if na weekend she come fork her blue black and end the relationship once she steps out of ur house.I end relationships without telling u what u did. |
![]() |
saveman91:i buy house for Abuja I buy house for Lagos.If I can’t build it I won’t buy it.I don see wherr person use 12mm rod Dey tie pillar I was shocked |
![]() |
UselessBuharist:it’s better na.Make everybody go rest |
![]() |
EmmyMaestro:one thing that shouldn’t put anyone in trouble in this life is sex.its not worth it.the husband of the late woman should warn the police and the family of the woman to stop disturbing him.The ex that he loved so much that killed him should go ahead and bury him.It cannot be me but God forbid if it’s me,on the day of her burial I will be playing snooker.🎱 3 Likes |
![]() |
Chisave:death is the best thgs to happen to them at this moment.They wouldn’t have survived the grief after all.Make everybody go rest |
![]() |
HgsMediaPlus:I no believe.This is a National tragedy |
![]() |
Tallesty1:na lie 2 Likes |
![]() |
BeeBeeOoh:yes sir.once we finish cutting the clothes we start doing coastal highway.One thg we must avoid in life is to have anything with anyone that does drugs. |
![]() |
loswhite:anyhow but that’s the only thg that will really mean autonomy.As long as the governors are stl planting their boys der there’s nothing like autonomy |
![]() |
loswhite:atleast some lp apga sdp are in nass.with states conducting LG elections what u see is 100/100. |
(1) (10) (of 107 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 44 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |