NewStats: 3,263,604 , 8,180,721 topics. Date: Friday, 06 June 2025 at 06:49 PM 6b1f236z3e3g |
(1) (2) (of 2 pages)
![]() |
Nice one
1 Like |
![]() |
Thank God for life.
36 Likes 2 Shares |
![]() |
MrColdsweat: Bros if e no see the babe money thief e for get 100million. You must understand that there would have been no way she would have asked for any money from him except her 10k, but since luck don shine on the stolen 10k the guy should do the needful. Even you wey dey talk if person do you wetin the guy do that babe wetin you go do? You go simply collect 10k commot for 100m? Abeg answer oh. |
![]() |
Tolu181: No oga I no know 10million but I know say na 10% of 100million. Thanks for the mention. |
![]() |
Kelvinhunta: I believe for the guy to have access to the girlfriend's money the girl was actually free with the guy and I doubt if the guy has lost the bet if she would have asked for his head in return and don't forget he stole the money, he is supposed to be arrested and every kobo collected from him and given to the lady in question. So would you think that will be better. |
![]() |
Oboy this guy na mumu atleast 10m. Kai people greedy.
266 Likes 20 Shares |
![]() |
Romanoff: Thanks I will check it out now |
![]() |
Romanoff: Pls madam can I get a link on this aspartame research because the last time I checked about aspartame I discovered that it has no effect on the body since the digestive system cannot break it down it goes into the body and comes out as a waste product. It is only added to product to give it that desirable taste. Pls you know we learn everyday. Thanks. |
![]() |
But the mod Dem no dey try see match don finish yet dem no gree update scores abi naija factor din reach here?
6 Likes 1 Share |
![]() |
My taught as well
onomeabuja: |
![]() |
Oga if you kill yourself wetin you gain. My guy you get phone wey dey browse your mate no fit afford am. Abeg bros get out there and go and hussle and be reasonable to yourself and the people around. No vex oh I dey harsh but na the only truth wey I get to tell you. And before I forget if you kill yourself you are wicked and heartless, it would have been better your mother aborted you than for you to be born. Abeg I just dey vex early this morning seeing this rubbish you are writing you know the pain suicide dey cause to people immediate family. That means you don't even have pity for your parents if life is too hard go and do kponkpon to survive or conductor after all some of us have done it before and we have gone that level. my simple advice.
Elanozy: 4 Likes 1 Share |
![]() |
Their wahala wan still start too.
|
![]() |
Good move.
|
![]() |
How e no go die. Stay one place dem no dey hear. Abeg make dem try settle dem matter for inside we no get interest for outside.
1 Like |
![]() |
I would prefer the A formation
|
![]() |
May God grant the family real peace
22 Likes 5 Shares |
![]() |
Enjoy your stay
|
![]() |
See money
|
![]() |
This story no clear, 18years 12years 9 years which one we wan believe?
|
![]() |
Hmm madness in rehearsal
|
![]() |
So nice
|
![]() |
Wickedness in high places how can she be this heartless, God go save men from all this karashikas oh.
1 Like |
![]() |
Wickedness in high places how can she be thus heartless, God go save men from all this karashikas oh.
5 Likes |
![]() |
Make Una Leave this man alone na e matter no dey tire una?
2 Likes |
(1) (2) (of 2 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 20 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |