NewStats: 3,263,955 , 8,182,079 topics. Date: Monday, 09 June 2025 at 03:20 AM 6e5e8

6z3e3g

Daveambition's Posts k236t

Daveambition's Posts

(14) (of 25 pages)

Daveambition(m): 3:56pm On Aug 24, 2021
Onyi22:
My Main man
Deja vu...
Daveambition(m): 3:41pm On Aug 24, 2021
Official miscreants in uniform...
Na this ones lagos state government say dey go give dem bodycam to take work ni?

1 Like

Daveambition(m): 3:38pm On Aug 24, 2021
No'hing pain pas that N100 wey the fraudster(s) leave behind.. BTW, who dey receive im OTP msg.?
Daveambition(m): 2:42pm On Aug 24, 2021
So this guy that looks like someone in his early 30s na im father this girl of 16-19..?

I refuse to believe facebook link news.

6 Likes

Daveambition(m): 2:36pm On Aug 24, 2021
This guy coded lifestyle is superb...
I hardly see him flaunt wealth or spray cash....
Na during Endsars saga i knw say the guy is a cheerful giver & down to earth Manchi.
Among the crowd, im let me roll blunt for'ram. After much much im stil gimme 18k cash.. PHYNO is Phenomenal

389 Likes 15 Shares

Daveambition(m): 2:21pm On Aug 24, 2021
E get movie wey JimIyke act that year titled "DREAM MAKER"...
Na the same radical stunt im for pull on that Negro of a low budget actor "Uche Maduagwu"...
Stoooopid mofo
Daveambition(m): 2:17pm On Aug 24, 2021
chatinent:

Lol
Your description off me.
LMAO too.. Your ignorance weak me.

9 Likes 2 Shares

Daveambition(m): 2:12pm On Aug 24, 2021
What's with the PURSUIT..
I thought they said the Bandit were stil inside NDA barracks, how dem take escape outta the barrack to this extent of Pursuit?

1 Like

Daveambition(m): 1:41pm On Aug 24, 2021
Dunno if the above story is true bt if truly say na the truth..
My question now be say, what kinda designer panty the househelp dey wear wey go make Rudeboi pricck raise ni.?...
Rudeboi; e be lyk say that ur name don dey work against yu o

2 Likes

Daveambition(m): 1:35pm On Aug 24, 2021
chatinent:


Floyd na mmadu?

A black man like yourself wey don achieve generational riches na im yu siddon inside ur hot container shop dey ask {Floyd na mmadu?}...
Weldon Sir

109 Likes 5 Shares

Daveambition(m): 1:25pm On Aug 24, 2021
The only thing this gender can brag bout is S£x & no'hing else...
TheFutureMailBoxSlot

3 Likes

Daveambition(m): 1:15pm On Aug 24, 2021
chatinent:
Na their fans dey kill themselves. People wey no dey quarel, fans dey quarel for them.

And what's the meaning of the numerous rings they all wear, smoking they all do, and drinking 24/7! Is it also a qualification to be a celebrity artiste?

Wetin concern yu with their drinkin habit or the rings & blunt..?
Did yu question Floyd Mayweather on his exotic 7white cars?
Allow this Men make dem flex life

164 Likes 10 Shares

Daveambition(m): 12:59pm On Aug 24, 2021
Abeg, i take Jah beg una.

Zlatan is NOT a rapper

5 Likes

Daveambition(m): 7:11pm On Aug 23, 2021
NL operators..
How can i double like this post & send a {chop knucke} smiley to the op..?

19 Likes 1 Share

Daveambition(m): 12:27am On Aug 23, 2021
Mods abeg make una try ban that "Boni49"

Na Sakamanje that Baba dey do up here.

2 Likes 1 Share

Daveambition(m): 12:20am On Aug 23, 2021
This is so real & true.. It's 12:17am & i can hear the thunderstorm rumbling here in Rivers + a lil rain pour rn... The 1st accurate update am getting in Nigeria since after the Pandemic

9 Likes 1 Share

Daveambition(m): 12:08am On Aug 23, 2021
Boni60:
Call baba

Rather than post pictures yu ed on the internet, why yu no kuku update us with those wey dey profit frm ur Sakamanje scheme ni.?


Potencial greatness gone; RIP to the kids..
Daveambition(m): 5:09pm On Aug 19, 2021
RIP to the youngster & his unfinished greatness..
Me nah know whadah kill ya for, but Jah knows.. Potencial hero & a father figure gone...
Daveambition(m): 2:24pm On Aug 17, 2021
If Buhari was the former President of Afghanistan, e sure me say that two-deaf-ear Man for 1st evacuate im Cows & also inform Burutai to bring im own Snakes along... Bu Bu too yeye for my liking, pure Oloriburuku somebody..

1 Like

Daveambition(m): 1:00pm On Aug 16, 2021
So, host communities will stil have to accept the 2.5%..? Meanwhile the Northern region gets roughly 30%... Buhari na Cankerworm Bastard

147 Likes 12 Shares

Daveambition(m): 9:38am On Aug 16, 2021
Half the population of this country youths dey prison(s) dey await trial, while Bandit & Boko Haram dey get Presidency pardon... Ogun kee Buhari & Pantami

1 Like

Daveambition(m): 8:10pm On Aug 15, 2021
All what most of this elderly men we have in government do is to always appear on headlines.. This ppl just dey mention ELITES, BANDIT, ISWAP, UGM, TERRORIST & sh₹t.. Give us the Name(s) of those funding this killings, kidnapping, rapes & starvation in this country.. im just logging Zoom dey yarn shit... 9ja tire me, iswear...
Daveambition(m): 8:00pm On Aug 15, 2021
Wetin concern me be say; Buhari is a terrorist. I go market this evening, i nearly mahd... Even an Average man can't afford his bill this days, geez; if yu stil get rubbaz pls spend wisely..

1 Like

Daveambition(m): 7:35pm On Aug 15, 2021
Most of una sha wicked oo. Anyways, e no betah fo' that wey ban me; e sure me dyeee... Most of y'all keep placing us on ban cuz we against the Buhari evil led istration... Ogun kee Buhari sef.

274 Likes 25 Shares

Daveambition(m): 10:04am On Aug 06, 2021
E no go better for anybody or group of people wey agree with the comment of that stoooopid "Presidential Aide, Adesina"
Cankerworms in disguise...

Daveambition(m): 3:13am On Aug 05, 2021
The number one personality trait I hate is hypocrisy.

Imagine woman wey she & I just conclude marriage rites go come stand before me in public dey deny me kiss "as per" SHYNESS
You MUST be mahd...
Even the Manchi resemble Simpleton

184 Likes 9 Shares

Daveambition(m): 2:58am On Aug 05, 2021
Ladi Adebutu, has accused Ogun state government of misappropriation of N64 billion allocated to the 20 local government areas in 21 months.


Omo, local governments for this naija dey get this kinda allocation & masses still dey swim inside poverty ni.??
God forbid this kind country my next live

31 Likes 2 Shares

Daveambition(m): 2:46am On Aug 05, 2021
Russia invents a suit that protects victims of bomb explosion.
Meanwhile we still dey here dey battle to hear from Abba kyari on his involvement with tailor & yahoo money..

Oluwa abeg, take me away from this dark age nation..
See wetin stunt me the most
it was first tested by a female stunt performer (Viktoria kolesnikova) who specializes in taking risk based on her kind of work.


Daveambition(m): 5:47pm On Jul 26, 2021
E no go better for this APC government...

6 Likes 2 Shares

Daveambition(m): 10:43pm On Jul 22, 2021
All this our low grade bloggers with English..
30-40 people na it una dey refer to as "MASSIVE"....??

1 Like 2 Shares

Daveambition(m): 10:33pm On Jul 22, 2021
This genders with half baked lies..
Who knows which of her side niccur wey inflict this on her...

All this for publicity stunt.

Daveambition(m): 10:13pm On Jul 22, 2021
This dude na punk..
Barely a week after a failed marriage, im don dey grant interviews
Stoooopid negro


Before I started raising my hands on her, Bolanle used to beat me"

1 Like

(14) (of 25 pages)

(Go Up)

Sections: How To . 23
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland.