NewStats: 3,264,246 , 8,183,118 topics. Date: Tuesday, 10 June 2025 at 10:43 AM 335726z3e3g |
(1) (3) (of 3 pages)
![]() |
Big wiz don really suffer for some people hand. Op for ur mind, you look like wizkid?
1 Like |
![]() |
op are you sure e go end 4 october 30
|
![]() |
july 11
|
![]() |
I really like netnaija, my favourite place to new movies.
|
![]() |
Oga dino wetin u wan make we use this ur story do.
|
![]() |
No be de presidential candidate atiku be that, that one na emir.
|
![]() |
![]() |
My brother ask them o.
|
![]() |
This guy uno well.
|
![]() |
Phone way de neva launch, u come de write uk used iphone 14.
11 Likes 1 Share |
![]() |
You can, but you won't because you know that anytime you try it, dem go just kidnap you.
|
![]() |
Yes. Here, they still sell groundnuts of #10. Ten wetin chai, that ur area bam, my side groundnut na from #50 up.
|
![]() |
Omoge there are still twenty naira groundnut in nigeria, 4 my area 300 banana be that.
1 Like |
![]() |
Wetin she gain for this nonesense modification. Just better go start acting horror movie.
5 Likes |
![]() |
Many are mad, but few are roaming. Madness of the highest, love kill you there, which kind yeye love be this.
10 Likes 1 Share |
![]() |
Forgive una 4 where, after killing many innocent nigerians.
123 Likes 8 Shares |
![]() |
Naija don weak the soldier.
1 Like |
![]() |
Man U don collect wotowoto.
|
![]() |
He no de sleep due to the effect of too much intake of......... meth
|
![]() |
This guy u de well, u relocate from poland to nigeria you come de celebrate. Chai dis 1 weak me.
|
![]() |
Op nice dog.
|
![]() |
Watched it yesterday, really nigerian ladies are doing great in these common wealth games, 12 golds and seating comfortably at number 7.
|
![]() |
Haaland city. Mancity fans where we dey.
|
![]() |
Erik don hang for sure. Erik think say netherland be england.
1 Like |
![]() |
Is all about the benjamin, who love help.
|
![]() |
BBC continue broadcasting the documentary, oga lie wan make nigerians and the world know wetin de happen in zamfara.
1 Like |
(1) (3) (of 3 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 16 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |