NewStats: 3,263,505 , 8,180,368 topics. Date: Friday, 06 June 2025 at 10:01 AM 1q5r3v6z3e3g |
(1) (10) (of 15 pages)
![]() |
emmabest2000: No be lie. 100k dolls wey boys dey cash out for street steady Naim naija SAN dey thief. Weytin come be the difference between this old fōôl SAN and an average yahoo boy. No diffidence! |
![]() |
Lol. Just the perfect description
Befulfilled: |
![]() |
Then all pressers and keyboard lords serving various prison times should be granted pardon by Bubu since it’s what he knows how to do best ![]() 1 Like 1 Share |
![]() |
When picker notify me say the funds don drop�
|
![]() |
Fibonacci88: No mind the hypocrites them. Even Binance dey sponsor Lazio Football club for Italy. While third world country and poverty capital of the world dey ban crypto 55 Likes 4 Shares |
![]() |
Lol. Crypto has come to stay… Whether you like it or not. Even Malami (Attorney General) dey trade Crypto. 14 Likes |
![]() |
Lol Abba Pablo Escoba Kyarri Police D, Hush ally, Tailor, sure Cocaine plug and many more. Only you Na Jack of all trades. I hail o ![]() 60 Likes 10 Shares |
![]() |
Lol But all our daddy GOs can’t come together to curse these unscrupulous ones siphoning our money o. Na for pressers body dem dey show say dem sabi curse. Scammers in suites using Bible, hell and heaven to blackmail and threaten their congregation to drop their hard earned money as thites, offerings and first fruits. At least Na yankee people money Pressers chop nor be Nigeria money. 2 Likes |
![]() |
If you or someone you know is age 60 or older and has been a victim of financial fraud, help is standing by at the National Elder Fraud Hotline: 1-833-FRAUD-11 (1-833-372-8311). This U.S. Department of Justice hotline, managed by the Office for Victims of Crime, is staffed by experienced professionals who provide personalized to callers by assessing the needs of the victim, and identifying relevant next steps. Case managers will identify appropriate reporting agencies, provide information to callers to assist them in reporting, connect callers directly with appropriate agencies, and provide resources and referrals, on a case-by-case basis. Reporting is the first step. Reporting can help authorities identify those who commit fraud and reporting certain financial losses due to fraud as soon as possible can increase the likelihood of recovering losses. The hotline is staffed 10am-6pm Eastern Time, Monday-Friday. English, Spanish, and other languages are available. ——————————————————————— Don’t get it twisted bro, this Na another format for boys to cash out. |
![]() |
Lol Picker don enter one chance. That’s one of the hazards associated with the game. Picker come, picker go, another picker go replace am and bombing continues. Anyway, when FBI, DOJ, USSS, USDA, USPIS, FDIC-OIG, InterPOL, and CIA go return all the money wey our corrupt politicians steal put for una countries. Abi Na only when boys collect American citizens money Naim be fraud. What about the ones wey our government defraud us put inside una country oga CIA? 5 Likes |
![]() |
Lol. ![]() Joy nor dey the street again o. Everybody suppose dey open eye every time for naija, even if you dey sleep… Bottom line: Shine ya eyes. |
![]() |
Stingy Indian man, after raking home up to $750 million last week. Dem nor dey use their money play. To even get Indian client hard gaan ![]() Na the client go even bill you ![]() 22 Likes |
![]() |
Tecno is definitely high on impullli umirri ![]() |
![]() |
Lol ![]() Oga minister stop this vertical cappings All the money wey politicians don embezzle reach build better industries for every local government area for naija but una nor gree do am. Boys wey wise don employ themselves tay tay. Na Jumen still dey wait make Government give them work. Ask Wellsfargo, BOA and Chase how e dey be if I lie. 2 Likes |
![]() |
Lol Welcome to Nigeria where Emir sef na yahoo boy. But trust EFCC to act as if they are not aware. But if three boys gather for one room dey reason way forward on how to escape the hunger induced capital of the world courtesy of the lifeless vegetable in Aso rock, the Buhari lapdogs with misplaced priorities go dey form FBI and CIA onto money wey nor be Nigeria own. Buhari the biggest yahoo boy in Nigeria has gone to lodge in the UK with tax payers money, after him wife don go do her own lodging for Dubai. 5 Likes 1 Share |
![]() |
Lol ![]() E go soon clear for una eye. Make una dey give amnesty to terrorists and bandits by calling them repentant. This will only encourage the terrorists that the business is lucrative and cash out is sure banker ![]() Una go dey here dey cheer EFCC up say dem arrest working boys. If nor be street wey help boys calm down for south una think say people for fit dey sleep with their two eyes closed. The matter for worst past weytin dey happen for north now. Bandits matter for be child’s play. Just imagine say working boys drop lappy come begin carry gun. Make una nor rally round on how to remove the terrorists wey una call government. I hear say dem don put one new Aboki as EFCC chairman make him come dey Terrorize peaceful working boys wey dey mind their business while corrupt politicians and Civil Servants are having a field day looting our scarce resources to bribe terrorists. E sure me say the day all these people in red jackets with misplaced priorities go mistakenly enter my area Na their dead body go litter the streets that day. Bunch of id!ots!! 13 Likes |
![]() |
Lol... ![]() Which means Nigeria will not get better in the next 20 years. Chai!! If you be presser Abeg try cash out better style use am japa go better country go continue your life. You deserve am. 1 Like |
![]() |
Lol Chasing an unarmed and non-violent Na this kind police officer go dey beg for him life when the table don turn around o. 18 Likes 2 Shares |
![]() |
Lol Dem dey prepare kids for future hardship again ![]() Shey Na the kids choice to come suffer for this shithole of a country?? Since their mother could afford to pay for the seats, why the hate?? Abi another bus no dey?? Na the same people go still complain say she dey inconvenience them if she tell them to lap her kids o. Hypocrites!! Bad belle, CHANGE and NEXT LEVEL people, e no dey hard to know them. Suffering and smiling is their trademark ![]() 38 Likes 1 Share |
![]() |
Lol Aruu!!!! This is an abomination, we will not take this ![]() Na joke o ![]() 2 Likes |
![]() |
Lol
|
![]() |
Apple has the best assistant. I don’t even have to hold my phone while in bed to know What’s up online. I just Command my phone and Siri gives me an answer. 2 Likes |
![]() |
lol Onto how much ![]() Make una take heart run the six months, e no too tey, una go soon come out. Maga no dey finish, new ones are born daily. My problem be say Na When EFCC go parade Ibb, Obasanjo, Tinubu, Jonathan and Buhari?? Because with the Kind money wey these men steal, if to say dem use am develop the country, need for no dey for boys to do yahoo yahoo in the first place. If boys get well paying job weytin go make dem dey stress themselves to dey awake from 12am to 6am every night, Na dem no like sleep ba? Yahoo yahoo is just a means of survival for naija youths. Make boys cash out big time and invest so that bad belle neighbors and Buhari EFCC no go put eye for your body. As long as there is social inequality in Nigeria, where the rich keep getting richer and the poor getting worse, Internet Fraud will never end. I can say Yahoo yahoo is God sent to liberate the children of the poor from oppression by the elites and political class. 6 Likes |
![]() |
Lol How dem wan take see exhibit when boys don dey save their tools for cloud these days. My problem be say Na When EFCC go parade Ibb, Obasanjo, Tinubu, Jonathan and Buhari?? Because with the Kind money wey these men steal, if to say dem use am develop the country, need for no dey for boys to do yahoo yahoo in the first place. If boys get well paying job weytin go make dem dey stress themselves to dey awake from 12am to 6am every night, Na dem no like sleep ba? Yahoo yahoo is just a means of survival for naija youths. Make boys cash out big time and invest so that bad belle neighbors and Buhari EFCC no go put eye for your body. As long as there is social inequality in Nigeria, Internet Fraud will never end. I can say Yahoo yahoo is God sent to liberate the children of the poor from oppression by the elites and political class. 3 Likes 2 Shares |
![]() |
That brotherhood don’t joke with it’s own... If anything should happen to that nigga in the video, his wish will surely be granted by his blood. 3 Likes |
![]() |
Lol Nigerians and hypocrisy are inseparable. Dem go dey Form holier than thou but Na dem do bad bad bad things... Through Jesus Christ our lord... by the grace of almighty God...Fela That’s is why I’m an African tradition worshipper, if you try me Na African science (juju) I go use follow you. 13 Likes 1 Share |
![]() |
Lol Shayo Na bastard ![]() 8 Likes 3 Shares |
![]() |
Lol
|
![]() |
Lol Northern boys are now pros in this kidnapping hustle o. Na their own ![]() Abeg how much was paid for ransom ![]() Abi that one no concern us? 3 Likes |
(1) (10) (of 15 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 37 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |