NewStats: 3,265,420 , 8,186,688 topics. Date: Saturday, 14 June 2025 at 09:07 PM 3m6ro

6z3e3g

Cokahot's Posts 3m303s

Cokahot's Posts

(30) (of 93 pages)

Cokahot: 4:19pm On Mar 06, 2022
Did u say v.i.p or yahoo boys.
Cokahot: 2:18pm On Mar 06, 2022
I was robbed at osasogie,new Ghana,the main road connecting ubth second gate and anatomy. Na that road I stay,b4 u get to the ubth gate opposite the road. I was robbed by 5 men by 2am with cut tobsize. As far back and 2010. I sustained injuries to the head and knee.then I never get mind do van danme, no be now.
Cokahot: 9:53am On Mar 06, 2022
Quickly ,rush to a private lounge,and squander it within 2hrs.pls

1 Like

Cokahot: 7:55am On Mar 06, 2022
Ole,na new. Odeh. Thief. U4 sell them 100k per unit
Cokahot: 6:44pm On Mar 05, 2022
Pile of fat

2 Likes

Cokahot: 12:22pm On Mar 05, 2022
Any wrong move,iz deadly.

1 Like

Cokahot: 12:20pm On Mar 05, 2022
All of these una mpg na naija cause cause. Its written at the cap,unleaded fuel only. Shey b4 scarcity, dem never dey adulterate pms b4 now. Abegi.
Any tokunbo car driven in naija,under naija pms must spoil. No be curse.

1 Like

Cokahot: 12:14pm On Mar 05, 2022
Can't be real gold.stop selling GL
Cokahot: 11:48am On Mar 05, 2022
Sell them to me

2 Likes

Cokahot: 11:44am On Mar 05, 2022
I ran out of fuel this morning,rushed to fly bike immediately like a wounded cat,and found out that where there were no long que,it was 250/300 a ltr,whr que long na 165. How much fuel i wan buy wey I go dey que. No time.

2 Likes

Cokahot: 11:30am On Mar 05, 2022
She spoke the truth,but I guess she was high
Cokahot: 11:26am On Mar 05, 2022
She bleached, and even while semi naked,looks malnourished. Come on even in edo no look like this for bikini. Pll wey mercy aigbe don offend,don tonto dike own,and na always snatching of husbands,rude behaviour, the same character she acts in those dumb Yoruba movies,na same character she dey always exhibit for reality. Her body no fine 1 bit. Forget camera edits
Kobicove:


What is wrong with her body?

1 Like

Cokahot: 11:18am On Mar 05, 2022
No be this uniben boy be this
Cokahot: 11:16am On Mar 05, 2022
Her body sef no fine

3 Likes

Cokahot: 10:50am On Mar 05, 2022
Crysler na 4plugs na.110kph,lol na very slow car,my own lexus na 160kph for long journey I no dey 160kph cruise control, and my speedometer reach 260. Crysler na very last 4plugs
Cokahot: 8:38pm On Mar 04, 2022
He must be killed
Cokahot: 6:52pm On Mar 04, 2022
Steady wanking
Cokahot: 2:28pm On Mar 04, 2022
Bro if u wan buy naija used car,shey the owner go allow u test drive am for 5 days,abi una be padi. I rem my 1st car, a golf 4,oh boy,after 3 weeks ,gear begin gimme wohala, fibre burn,gear pump give way,from there alternator after some months a/c. E no hard me after 2mobths sold at a loss. Na becos owoe no dey na him make me buy naija used. But my last car,i listed and showed things I changed and replaced, the buyer no waste more than 5days before he buy am. U cannot quickly detect fault be it tokunbo or baija used,esp if you dey ply bad roads daily. Na SUV WIN AM BRO
Grupo:


Nawa. This is such a sad experience for a car you just bought.

Didn't you test drive the car before buying?

When you said, "after servicing," hope you didn't go and tamper with the transmission oil? It's likely your mechanic used the non recommended oil for the servicing. But even that wouldn't cause instant damage.

Chai. Take heart. Because it seems that transmission is already gone. And the replacement is expensive.

Buying a naija used car is such a huge gamble.

Now, when you fix the transmission, you should always check the engine oil. That 2007 to 2009 camry is notorious for oil burn. So you don't knock your engine sooner than later.

Happened to my friend, bought tokunbo 2009 camry. Didn't know it burns oil. Engine knocked in less than four months.
Cokahot: 2:23pm On Mar 04, 2022
Bro oando dextron 2 grey container wey be red oil with toyota type iv na same tin. No let that one bug u. Toyota just package dia own for container,e suppose be 8k,but trust naija retailers dem go add dia problem to the product price. Change your mechanic,he no sabi work.toyota with lexus can take any form of abuse.so far e dey drive,gear dey select,engine no burn oil. Bro drive am like that
Cokahot: 2:20pm On Mar 04, 2022
3 things. Either your gear lever don break,bad top cylinder leaking vacuum air or leaking gear oil.
Cokahot: 1:44pm On Mar 04, 2022
Why will u evem pick her call,u4 block the nos troway the wallet. Dey enjoy. Now 100k lost. That's why i keep it tinted,smoke and I am picking or giving no bich a lift. My speakers baas na 1000watts ,so na gboom gboom all day till I put gear lever on park.if npf stop me,I get 500 naira scattered in diff denominations to distribute to them.

1 Like

Cokahot: 11:29pm On Mar 03, 2022
Odehh,nobe only xyz,na KFC. Odeh. U think say u go fit scam boys. Nothing like that on Google,live news ,etc. Stupid scammer, Stupid OP. Odeh. So boys go bomb site,then u go scam them with btc. Pls use your brain,na scam sites. Yahoo no pay again,na rituals. Dont get scammed by this fake news. If you want to buy logs,I have a site,coded ,I will give u invite code. Its a dark Web,not disclosed to the public. The OP is a scam and the news is fake and the websites are created by g boys,to cash out via btc via ignorance of an yahoo boy. Use your head ,and self-service your dic k

6 Likes

Cokahot: 5:13pm On Mar 03, 2022
Na naija, e no fit happen 4here
Cokahot: 4:45pm On Mar 03, 2022
My dope be shinning like it's yella diamonds,19 for the whole thang. I'm back to trapping like I posted niggi. Ain't no water dripping out this super soaker niggi.
Go cash your check,just like a dolphin niggi.



https://www.youtube.com/watch?v=P1GxmO-x8yY
Cokahot: 2:03pm On Mar 03, 2022
Abegi,for cutlass wey dey blunt. Una for use am behead one goat first b4 una test am on am.
Cokahot: 2:00pm On Mar 03, 2022
Ok na. But u no get car.
mployer:


You cannot service car with 500k if you are not replacing the engine.
Cokahot: 1:59pm On Mar 03, 2022
U 2 dey make mouth, can u wear a ski mask to an atm stand in daytime can u light up a cigarette inside banking hall,can u overtake army convoy. Stupid gangstar for house.
Boogyman557:
Holly Gram cool


me n u no NEED BANTER words bcus if me n u JAM, u no go FIT STAND 2sc...



No use of mobile phones but people still de use am inside der..


AMABOBI LITE UP dat WEED of URS any wer and place..


it's 5am in d morning...


GRA 1, ROLL 1 and LITE 1...


AMABOBI u go de alright...


WTF MAN!

1 Like

Cokahot: 1:46pm On Mar 03, 2022
Hope our lazy surgeons don't amputate the leg,God help her if she never bleach that skin
Cokahot: 1:44pm On Mar 03, 2022
Stupid dumbo

3 Likes

(30) (of 93 pages)

(Go Up)

Sections: How To . 29
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland.