NewStats: 3,264,341 , 8,183,405 topics. Date: Tuesday, 10 June 2025 at 04:43 PM 1957666z3e3g |
(6) (7) (of 7 pages)
![]() |
I hear say na clarence peters mama na true
|
![]() |
@atiku bros if all dis propaganda na for 2019 trust me e go even work..oyo is ur case shikena
|
![]() |
I strongly this mans drive towards improving the living conditions of anambra people its quite commendable
8 Likes |
![]() |
Oluwa i beckon on you to pls pik our call so as to be celebrated one day as dis pple are Nairalanders put ur amen make u
|
![]() |
Ladyf dats aziude swit ibo boi nd former mister tourism
|
![]() |
tries to comment my dog (junior) sees Kate henshaws pinshure runs away am yet to find it might b tinkin am negotiating price on em head
|
![]() |
chai Gej iso alryt### mama bakassi I for like dos boiz wey dey help u rebrand ur u know na as nwa afo Igbo wey sabi wut do
|
![]() |
so far say no b Dr Professor Linus lai onuigbo Mohammed nurudeen talk am I beliv it#### chaiii dis woman's brukutu has finished
|
![]() |
were dem INI edo and rukky sanda all of una see dt woman na real woman no b to dey post ur left breast and deflated Nash evriday fr internet!!!!! sips origin ### I for call tonto buh dah one don respect her puci bakassi marry
|
![]() |
onu be lik vp yemi remind ur oga make him buy even if na one innoson motor Ben Bruce go dey fuk up and I no suppose warn una abt Igbo boys make him no frgt buy him own shoe ohhh
|
![]() |
tuface and blackface dammy krane nd wizkid olamide nd don jazzy fayose nd Buhari lai Mohammed nd olisa metuh Stella nd Linda Peter and Jude okoye Stella no worri u market go soon sell lik ehhhmm wetin b him name again yes akpororo |
![]() |
so PDP use dt man do chairman na him b say dis boko boys dey some where d drink origin dey chop beta suya
1 Like |
![]() |
wetin u expect after u sing oga police finish u wan come tell dem say u na der frnd oboi no b for naija oooo
|
![]() |
hope no lives lost seriously d way accidents do occur dis days I am marveled
|
(6) (7) (of 7 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 8 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |