NewStats: 3,263,821 , 8,181,508 topics. Date: Sunday, 08 June 2025 at 06:03 AM 2q1f1y6z3e3g |
(1) (10) (of 34 pages)
![]() |
Ok Only.. ![]() ![]() |
![]() |
Ok I go like dat babe wey dey far right...!! ![]() |
![]() |
DiA bizness..!!! ![]() |
![]() |
LALa...dem Aussie snakes are coming for you...!!!! **laughs in Shao Khan voice**** ![]() |
![]() |
ubunja: Baba ohhh...see men dem...u forgot roxy reynolds... ![]() 11 Likes |
![]() |
Ok...Abeg make dem try cover their hair...cus make person no c am for em food chop..!!
15 Likes |
![]() |
Lol...dis one na BEBOP for tutle ninjas oooo ![]() ![]() |
![]() |
Wait oo...make I ask..NA bride price dey go pay d family..abi groom price or bride/groom price...ayam not understanding... ![]() 2 Likes |
![]() |
Hmmmm
1 Like |
![]() |
Ok
|
![]() |
Chaii...tank God
23 Likes |
![]() |
![]() ![]() |
![]() |
Congratulobia..!!!
|
![]() |
Dey dia ...
|
![]() |
Lol...dat niqqa wey dey pour am inside jerry can no get joy at all...he wan store am for future use ![]() ![]() 64 Likes 3 Shares |
![]() |
Ok
|
![]() |
Nice one Oga piercy...following
|
![]() |
Op...u create topic..u come be the FTC...na ur type be the reason why we no dey progress for this country., ![]() |
![]() |
Fp loading...
1 Like 2 Shares |
![]() |
Ok
|
![]() |
Magas don pay... ! ![]() 4 Likes 1 Share |
![]() |
Ok
|
![]() |
Rico savage...!!! ![]() ![]() |
![]() |
Lol...chaii... Dat fat woman own make me laff wella... ![]() |
![]() |
Ok Wetin concern me |
![]() |
Ok
|
![]() |
All for the camera..!!! ![]() Ftc on a palm Sunday... For men wey dey hustle...dis week go sure die... Oya recieve it...!!! ![]() 219 Likes 4 Shares |
![]() |
Chaaii...see men dem Money gud walai |
![]() |
Eazi enjoy ur woman...life is not eazy
|
![]() |
Patiently waitin for my aba brodas...I trust dem die..!!
25 Likes 1 Share |
![]() |
Wish I can vote for ya...but gat no mb and data network here....in Botswana
|
(1) (10) (of 34 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 14 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |