NewStats: 3,263,344 , 8,179,846 topics. Date: Thursday, 05 June 2025 at 03:02 PM 135yk6z3e3g |
(1) (10) (of 161 pages)
![]() |
So after the scream of Joy nd orgasm frm her, weh ah spearhead...mk ah still drop R. Guy melembe melembe!!! |
![]() |
Take State Governor... givy mee presidential. ![]() |
![]() |
Mk una start to evacuate oohh....
|
![]() |
They should be named desperate house losers ![]() Athief.ku nd Piti Obi no even which direction to follow..... ![]() 28 Likes 3 Shares |
![]() |
Coalition is receiving gbas gbos from every corner....left! Right!! Center!!! ![]() 1 Like |
![]() |
Coalition that have failed even b4 it started.
|
![]() |
Lols...... He couldn't even win his Ward for his party. ![]() ![]() |
![]() |
Athief.ku go gree ![]() |
![]() |
Noise makers ![]() 11 Likes |
![]() |
I don't even know the governors of Kebbi and Jigawa States.
132 Likes 5 Shares |
![]() |
I'm just eager to know what they will campaign with cuz the trio Polithiefcally finished losers also campaigned in 2015 wishing Heaven on earth. Heaven we no see, even earth we no see. I just dey imagine wetin dem wan sell to Nigerians.... desperate losers 13 Likes 2 Shares |
![]() |
Na for Wike media chat dem keep Nnamdi kanu hostage ![]() No focus on kanu release dey chase shadows. |
![]() |
Peace to Nigerians; I dun wash hands comot for una matters 2 Likes |
![]() |
I started suspecting her for awhile but actually later found out, 'ah had none' 'i don't do gf stuffs' fork n Go!.......
4 Likes |
![]() |
Maxymilliano: The drunkard even made more sense than those drinking holy Communion wine ![]() 62 Likes 2 Shares |
![]() |
You couldn't even remove Wike from Government house (2015-2023) as a Super minister under Boo.hari na as you're Polithiefcally finished like this na im you wan go remove thief.nubu (Jagaban of Borgu) as president. Dem need catch you, run mental test on you. 1 Like |
![]() |
![]() Let him com nd remove Thief.nubu nw, he thinks thief.nubu is Jodafthan.... They want to conspire and remove a Southern President as they did in 2015 but what they forgot is that there leader then is now the President. What they know we know but what we know they don't--- finished Edison Ehie (2023) ![]() ![]() 36 Likes 2 Shares |
![]() |
Yahoo boy why! why!!! Rip to the deceased ![]() |
![]() |
Mk sense.... Thursday nite n Sunday nite ![]() 3 Likes |
![]() |
Pot calling kettle black, abi na Kettle calling pot black... any which wan ![]() |
![]() |
Na una dey take dis lizard of Ubima serious. He is Polithiefcally finished even in his Local Government. Na only wen Southern man be president, him dey always get power n ginger.... bt thief.nubu is not Goatluck. Thief.nubu should not be bothered at all, this man has not won his Local Government, constituency or State for his party since leaving PigDickPee. 30 Likes 1 Share |
![]() |
Una neva win...una don go do thanksgiving ![]() The same way weh Thief.nubu go win b4 2pm on election day, naso Soludo go handikap both PigDickPee nd ApeeCheat b4 2pm 1 Like |
![]() |
The coalition seems to be a congregation of political refugees without a plan. ![]() Cc: emkz 26 Likes 2 Shares |
![]() |
Oga! no waste ur strength...na APGA get Anambra state
|
![]() |
SugarRay001: Other state Governors dat are doing there little best are dey not loyal to thief.nubu. If to say Imo State is not an Igbo state, una for don curse craze comot for the governor n the indigene of the state. We sabi una modus operandi |
![]() |
bamosagie: Na dem ![]() So na to dey dish fake news, rumours nd propaganda dem focus nw. Lols 4 Likes |
![]() |
AustineE1: Why didn't he scream wen the obvious evil was happening in his backyard. If he kept quiet den, he should 4ever remain silent. Rivers state pipo no send una work. |
![]() |
As nothing for dem again in Rivers State, SIMPlified fagmily hv resorted to propaganda.
5 Likes |
![]() |
PresidObi: That the roads leading to ur village doesn't hv motor parks, doesn't mean other roads shouldn't. You Iive in foreign country nd you're crying like dis abt Rivers State and you're not even 4rm the State should be the 8th wonders of the world. 15 Likes 1 Share |
(1) (10) (of 161 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 26 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |