NewStats: 3,262,566 , 8,177,514 topics. Date: Monday, 02 June 2025 at 06:43 PM 1x6496z3e3g |
(14) (of 128 pages)
![]() |
I'm not a pessimist but going by the country's antecedents then you'd know that nothing will change in another 36 years in fact , it might even get worse unless of course if 'una don ready'.
|
![]() |
How person go Stab another because him dey make noise inside his own apartment, the story no balance abeg
4 Likes |
![]() |
Yimu
|
![]() |
Na still talk and complains una go still do as you all have been doing since time immemorial, una never ready at all.
5 Likes 2 Shares |
![]() |
justtoodark:Na wa oo, na joke she dey na, haba besides sef, oyinbos no dey chop spicy food na so u can't even blame her sef 11 Likes |
![]() |
ppogba:Assault is assault bro even if it's just a slap |
![]() |
RickyJesus:Lol. Enjoy ur special skill/talent and maybe one day you will land a decent job in a laundry as a chief Ironing officer. 2 Likes |
![]() |
This thing don dey boring abeg
8 Likes |
![]() |
See as dem beat person husband and papa, chai
6 Likes 2 Shares |
![]() |
Some pastors go soon say na Satan dey orchestrate am since e don popular their own prophecies..no gree for anybody
1 Like |
![]() |
Kudducini:This is an ignorant statement ,try enlighten yourself mate 3 Likes 1 Share |
![]() |
Forgiving her is the smallest thing but the real question is, can you deal with the residue of her deeds? For instance, you call and she no pick, wetin go fess come ur mind? Can u really forget wetin don happen, I doubt u can
7 Likes |
![]() |
With time, African leaders go still succumb to this abomination. This I've seen
|
![]() |
Any public office holder wey embezzle public funds ought to be stoned to death, enough isdamn enough
|
![]() |
IAMBOSS1990:Follow God and not man |
![]() |
Konji na ur mate
1 Like |
![]() |
She go definitely see wetin she dey find make she no worry , na she go run las las
83 Likes 10 Shares |
![]() |
Firing squad if found guilty , enough is enough abeg
1 Like |
![]() |
Yet they claimed to spend over 57billion on Christmas palliative, God why you no give me 'supernatural ' powers na, why
|
![]() |
Nigerians getting killed like mosquitoes and all we do is talk , grumble and complain. We never ready
|
![]() |
2 kondo, arsenal how market?
2 Likes 1 Share |
![]() |
Kobojunkie:Please, rest |
![]() |
NLC the toothless barking dog, always playing to the gallery. Shiooor
|
![]() |
Kobojunkie:Which one be 'una gods of men '? Did u see anywhere in my comment(s) where I sided with T.B Joshua or any religious head? I only implied for a balanced reportage and not all this their one-sided expose. |
![]() |
Kobojunkie:As dem dey expose am, make dem dey try to expose their own too. |
![]() |
Atrocities dey everywhere but na only d ones wey dey happen for 3rd World/developing countries this BBC dey always flex muscles. Shiooor
|
![]() |
Even thief go follow stone thief, no be small thing. BTW, e be like una suffering dey exaggerated abi
|
![]() |
Nicepoker:You've said it all. Nigerians ain't ready yet. 2 Likes |
![]() |
Cow meat don finish for UK?
|
![]() |
It now looks like an abnormality, nothing to imagine anymore
|
(14) (of 128 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 20 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |