NewStats: 3,259,837 , 8,170,951 topics. Date: Monday, 26 May 2025 at 05:45 AM 3r3t196z3e3g |
(14) (of 29 pages)
![]() |
Oturkpo roads needs to be fixed the kind of kidnapping wey dey go on there now eeh, na God dey save person
|
![]() |
Forget say na fine car but You see that Nissan murano ehh, avoid it like a plague, especially the 2005 model, no wonder the car is very cheap.
1 Like |
![]() |
But I no go lie women's fight dey sweet to watch, especially the dragging of hair and tearing of clothes ![]() |
![]() |
The two of them no get sense at all, especially the fat women wey carry small pikin for back, imagine if that lady on yellow polo now use force and push am and she slips off and falls ontop of her child, with that her weight. Na so dem go begin Blame devil. |
![]() |
.
|
![]() |
Nothing dey this life o, "Na him somebody go just open mouth tell another person,"do you know who I am?" ![]() 149 Likes 8 Shares |
![]() |
The shock is too much for the old man, Herbert's elder brother died in a similar way along with his wife In a car accident, some years ago, the old man recover from the trauma finish, now this... 😓. I won't be surprised if the man decides to his late sons, may God grant the Wigwes the fortitude to bear this huge loss. 💔 1 Like |
![]() |
Tareq1105:yea I can , Minster of State for Labour, Chief James Ocholi (SAN), how time flies 😢 that's why it is not always advisable to travel together as a family in one vehicle. It's very risky. 1 Like 1 Share |
![]() |
.
|
![]() |
.
|
![]() |
The kind of comments I'm seeing here eeh, may God have mercy.
|
![]() |
wediehere1:where is your conscience? Na person papa die so o. |
![]() |
South south is the most expensive region to live in, most especially Rivers state and Akwa ibom state, then, followed closely by south East.
|
![]() |
Too young.
|
![]() |
flokii:shut up, big fool. 5 Likes |
![]() |
@op, this man, you and your brother are terrors to animals, which state do you people reside, I've been following your posts, most of your threads are mostly about wild animals ![]() Because I know say u no fit see this wild pig for south east. |
![]() |
UnemployedGradu: ![]() |
![]() |
UnemployedGradu:he did it immediately after receiving the last and final payment o ![]() 1 Like |
![]() |
UnemployedGradu:yes, I'm still experiencing till now, because I'm still serving. I wish they gave me First bank or sterling bank. 1 Like |
![]() |
UnemployedGradu:one of my friends even took loan from his Nysc Access bank , after service just to get back at them, for deducting his allawee ![]() 1 Like |
![]() |
They are very lucky it was a modern car, atleast the safety airbag will protect them, imagine if this was a jalopy.
2 Likes |
![]() |
One of my favorite radio stations, after Radio sapienca and Wazobia fm. ![]() 1 Like |
![]() |
UnemployedGradu:I can relate, that is why I don't waste time to move my allowee to my fidelity . 1 Like |
![]() |
brunobaba:if dem open that carton now, you go see say na only ashes full am. 2 Likes |
![]() |
You see death ehh, Na wetin God use all of us be this, if only money could buy life or dem dey subscribe life like Dstv, so many rich and powerful men, for don pay and subscribe for life till 20 years time.
3 Likes 1 Share |
![]() |
I wish this man and Peter obi can unite together under one political party and contest for 2027 election, Nigeria will be better.
|
![]() |
Cassandraloius:The current National Security Adviser of Nigeria Mr Nuhu Ribadu is from there, even Atiku Abubakar. 3 Likes |
![]() |
Happy birthday to him, Tell him that @50 he should start amending his ways, and start preparing because life expectancy in Nigeria now is 55 - 60 years, if u am, na Jara be that, Las Las everybody will kick bucket.
|
![]() |
As I see this thread I first burst laugh 😂 😂 Which kind see finish be this one?? How can you compare Ekiti state with Imo State, they are not mates pls, wetin dey Ekiti? 😂 |
![]() |
I find it disgusting, because each time I that blood, urine and some other fluid that through that place, I no dey reason to suck am. ![]() 1 Like |
(14) (of 29 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 27 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |