NewStats: 3,264,007 , 8,182,241 topics. Date: Monday, 09 June 2025 at 09:26 AM 5y69216z3e3g |
(14) (of 32 pages)
![]() |
EreluRoz: Na wetin dey give them inspiration be that. If you know wetin dey this world, you go come out again. No Christian dancing to all those secular songs go make heaven. All of them dey smoke one thing or the other. |
![]() |
Hadone: All of them, with Muhammed wey form Islam are bunch of hypocrites |
![]() |
Racoon: Awon werey! Them know them na |
![]() |
franchasofficia: I thought I am the only one who noticed those substandard cements manufactured in nigeria. 2 Likes 1 Share |
![]() |
horia: No mind that unrepentant myopic tribalist. He still don't understand nigeria. 5 Likes |
![]() |
Cmanforall: Na husband beater material o ![]() |
![]() |
Jeon: If woman carry Mr Cork like this, him go commit suicide the next day. ![]() ![]() ![]() |
![]() |
Islie: ![]() ![]() ![]() Nigeria my country, we hail thee. 1 Like |
![]() |
2Radii: Wetin bring my mother into this discussion. Don't I have right to my opinion again? If na insults you wan throw, oshodi under bridge agberos dey look for you. They need ur skills there. |
![]() |
Righteousness2: No be small wickedness, my brother. Which kind problem man come put himself. 1 Like |
![]() |
Ayotimi222: Is that it? I got wind of it yesterday. I was trying to make sense of it till now. |
![]() |
Preciousgirl: You wey look like man wan marry ? ![]() ![]() Na play I dey o! |
![]() |
adebowales: Pray 🙏 No be every good that comes in good packages are good. |
![]() |
CANDYDADDY: Most of them are locking their wounds |
![]() |
hisgrace090: ![]() ![]() You dey make me laugh so hard. 2 Likes |
![]() |
Afonjananawerey: You are an unmitigated fool. |
![]() |
sultanofpigs: I no know why I still dey tak say u dry cry but you no dey see road. Abeg clean ur eyes and face first. The same obi na him I vote last year, we were one of those people in lagos that fought hoodlums for lp to win lagos. Mu friend, odiakka who is also from delta state, precisely from anioma. You wan dey tell me about delta state like say I no sabi the place. I don stay asaba, I go udokwa West, warri etc no come here dey follow me talk nonsense. You don't know me, u Don begin dey say u people. Again I don't expect anything less from your type and kind. The way igbos talk is the every reason they have more enemies that you can possibly imagine. Make una dey calm down, no be everything una go dey race muscles and shoulder for, e no dey pay. |
![]() |
HydraFeeds: Yeah, I have totally forgotten about amour like wear. I didn't think about it that much. |
![]() |
hafeeanubasy: I like the way you talk. I only know of guns and swords. As the time they started trading with yoruba, the era of turtle defense was gone. It was victorian age and time. |
![]() |
sultanofpigs: Heheheh ![]() Sometimes, I wonder why tare the fools, foolhardy. Is it a taboo for an Igbo man to talk without insults? The councel of a fool is folly to the wise. |
![]() |
hafeeanubasy: ![]() ![]() Tribe wey dey fly space ship. Our tech wetin dey now self. We dey water make telephone call, ur tribe sabi do that one? No try hard to hide wetin I know. Jokes apart, their shield were never iron and they never breast plate. Most of them depend on charm as shield. |
![]() |
sultanofpigs: ![]() Wetin be my own, shebi na d same zoo won give una anioma state ![]() ![]() So kill yourself ontop my common fact. I be edoborn, I no get anything to gain or lose. |
![]() |
sultanofpigs: I no expect any thing less from una, if person no agree with una the next thing na insult. Una be like arrogant cock wey dey fight him own reflection on the water, na so water carry am go. Una ask the ukwuani people whether them wan go with una. E be like make edo people wey dey bear yrouba name dey claim yoruba. Na so ukwuani people self be, but the language no be Igbo self. 1 Like |
![]() |
Kingsmeal: Aww una wan grab ukuani people wey no be Igbo una. That's very good. |
![]() |
raskymonojendor: By making it look like oyinbo styled motion pictures. If my pikin ask me, daddy, why do they have roman shield in yoruba land. I go come lie say na julius caesar give them. We both know that our people never used shield and their sword were never European style sword too. Oyinbo go dey give us lamba, una go do d same. It took me a long time to understand that most history related movies are package of lies. |
![]() |
adamusuleiman1: Trying so hard to westernise our history for TV adaption sake is just not what I like to see. Abeg ga'a come dress like Spartan. Where dem see shield for that time. I no understand again self 8 Likes 1 Share |
![]() |
NwaNimo1: Her papa loot the country for over 42 years, now look at what his daughter has become. For those looting Nigeria curse be unto you. I heard one of tinubu's daughter is a Lesbian. |
![]() |
Escabado: Na mumu with high grade of nonsense. |
![]() |
Glimpsetv: This people need help o E be like open air mental sanatorium 1 Like |
![]() |
MercyStan: Please understand that there are many kid here. Not everybody would understand this thing, it takes many years of experience to completely fathom a surrounding. The spirit world is real, it co exist with the physical realm. You re only seeing just one perspective of it. 7 Likes |
![]() |
Givemehope: Do you know how many Christians are mastubating behind closed doors? Giving your life to jesus is the step but are you willing to carry your cross? You must be willing and ready to run away from 18+ movie, avoid all those skit that cunningly introduce adult content, and many others thing that put you on the spot of sexual need. |
![]() |
MadamFolake: Unfortunately, the world celebrates evil more. The same man that told us Jonathan was evil and ed buhari just because of his personal gain. Though he would tell us that he gained nothing, but na lie. |
(14) (of 32 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 63 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |