NewStats: 3,263,953 , 8,182,072 topics. Date: Monday, 09 June 2025 at 02:57 AM 2d6d1s

6z3e3g

BIGSALV's Posts p3s4n

BIGSALV's Posts

(1) (of 1 pages)

BIGSALV(m): 10:49pm On Aug 10, 2024
90BILLION for hajj? is nigeria a muslim country?

3 Likes

BIGSALV(m): 3:31pm On Aug 04, 2024
Looks like npf are playing police and thief game we played when we were kids

3 Likes

BIGSALV(m): 9:28pm On Jul 29, 2024
Ikorodu fit come catch fire o
BIGSALV(m): 4:59pm On Jun 23, 2024
He who lives by the gun dies by the gun RIP to the dead
BIGSALV(m): 4:48pm On Jun 23, 2024
EMEKA NNADI to the world son of the soil
BIGSALV(m): 2:45pm On Jun 21, 2024
Only thing wey i dey gain from FG na by make dem no try am
BIGSALV(m): 9:46am On Jun 21, 2024
Dem gaz dey nice becos dem don turn 2ndhand and to settle down no go easy

3 Likes

BIGSALV(m): 9:36am On Jun 21, 2024
Simon ekpa is an agent of FG
BIGSALV(m): 9:29am On Jun 21, 2024
I know them
BIGSALV(m): 9:23am On Jun 21, 2024
I hope you meant what you have just said
BIGSALV(m): 9:12am On Jun 21, 2024
God has blessed AlaIGBO plenty plenty
BIGSALV(m): 3:15pm On May 10, 2024
FB FOR SALE 8K
BIGSALV(m): 3:14pm On May 10, 2024
FB FOR SALE 8K
BIGSALV(m): 3:11pm On May 10, 2024
FB FOR SALE 8K
BIGSALV(m): 4:19pm On Apr 16, 2024
advanceDNA:

Lol......Na so she dey do...she dey whine and code...
she fit snap big cucumber say she dey crave for am.....
Snap her waist full of waist beads they ask pple for here if Dem like am
Snap her hips say she just do sit up
....e be like she be coded street for boyz wey sabi decode...
I go reason am
BIGSALV(m): 2:51pm On Apr 16, 2024
advanceDNA:

grin grin grin
Baba ... Be like the werey dey vex u
I swear person find akamu come NR
BIGSALV(m): 12:12pm On Apr 16, 2024
Na that akamu go choke you till you vomit am ewu

1 Like

BIGSALV(m): 12:06pm On Apr 16, 2024
Op reverse is the case here it should be 'the north is dividing bulaba's chances for a 2nd term'
BIGSALV(m): 11:59am On Apr 16, 2024
Its a lie okro water is for boasting sperm
BIGSALV(m): 7:24pm On Apr 04, 2024
united to win 1-3

1 Like

BIGSALV(m): 5:26pm On Apr 02, 2024
this porridge goes well with akpu

1 Like

BIGSALV(m): 3:21pm On Apr 02, 2024
see this beautiful lady wey ojukwu leave behind
i like her
BIGSALV(m): 3:01pm On Apr 02, 2024
nigerian police men dey brutal polithiefcian grin
BIGSALV(m): 9:42am On Aug 28, 2023
We never reach half time[color=#990000][/color]

(1) (of 1 pages)

(Go Up)

Sections: How To . 11
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland.