NewStats: 3,263,448 , 8,180,176 topics. Date: Friday, 06 June 2025 at 12:25 AM 3x643e6z3e3g |
(1) (10) (of 12 pages)
![]() |
MeaslesMumpsRub:Also water eno get enemy according to Fela. |
![]() |
The parents should be jailed and the child banned from writing any public exams for 20 years. Shikenan.
|
![]() |
Wey the railway dem don maintain before
|
![]() |
b0rn2fuck:Oga which kind useless comment be this na. You on ge empathy na Which one the economy don reduce their weight. Stop mocking these victims make the same thing no happen to you π |
![]() |
Ban them too na. Na by for to follow them.
|
![]() |
Where's emilokan, my people. If na campaign now he go reach Mokwa to campaign o. Which kind leadership be this o. No sympathy, no empathy, no human feelings, nothing. God is watching you o. You go for your wickedness o.πππππππππππππππππππππππ
|
![]() |
Good riddance to bad rubbish
|
![]() |
pocohantas:I wonder why Tinubu de hide his true age. Abi he wan say him and Aregbe na him senior brother? Haba Sangodedeπ |
![]() |
Honestly, your Dad was so cheap. Ehn because of food. That's deep.
|
![]() |
NLC don become mumu o. Are they not Nigerians with constitutional right to freedom of movement? All the taxes Logos state government de collect, na Katsina dem de take am go? Intead of fighting for the Rights of workers una de here de Chase clout. Nonsense π‘ |
![]() |
Ojemedad:Na werey na. |
![]() |
Tochitee:Ubanka ya ci uwatas. |
![]() |
SenatorCharles1:Sure she will soon meet her Waterloo. Sandra Duru the scammer of the century |
![]() |
adenigga: |
![]() |
CoronaVirusPro:Bleep Akpabio, you say? He don buy market o π€£π€£π€£π€£π€£π€£π€£π€£π€£ |
![]() |
muyico:Na you de buy ogogoro for him ba. Talk Wetin you know na . Why the hatred na π |
![]() |
E be like say this Bobo has become jobless o. Dey follow woman upandan. Madam Natsha never happy finish o. The koboko wey he take beat Annie de him box o. Na him ego take beat you too one day π |
![]() |
Balablu bula ba is Olabisi Ajala reincarnate o. God help us o.
|
![]() |
jmoore:Spy and instructiveπ |
![]() |
TooMuchStuff:You sure day na kurutu?π€£π€£π€£π€£π€£π€£π€£π€£π€£π€£ |
![]() |
Finquas:Really? ππππππ Chai Oga you wicked o. Na you give them steroids shack ba? |
![]() |
Atarakpa:They are birds of same feather. Terrible set of people. Do they think they will live forever? |
![]() |
Pootle:Which distraction? Is she your mate? Oga shut up. After all the witch hunting and name calling, you expect her to keep mute. You must be mad. They are at liberty to do their worst, but they should that life is transient. Everyone shall before his creator his deeds in the hereafter. So fear GOD. |
![]() |
Peace restorer in deed.
|
![]() |
KnowledgePower7:Akpabio wan chop yellow pawpaw. He's tired of the green pawpaw we de him house na. |
![]() |
Heuman:Oga respect the dead na. |
![]() |
Egalitarian1:Very shameless old fool. Dollar barawo. |
![]() |
Give her now, shebi no be marry you wan marry am? So you expect her to be giving you money, abi. |
![]() |
Bendeco02:I wonder oπ€£π€£ |
![]() |
AddictedtoToTo:Some people are NUTS. We're talking about life, you're are here talking nonsense. 2 Likes |
(1) (10) (of 12 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 22 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |