NewStats: 3,263,885 , 8,181,757 topics. Date: Sunday, 08 June 2025 at 03:18 PM 583yy6z3e3g |
(14) (of 58 pages)
![]() |
e b like I go avoid nairaland for d main time.... Every news here now is about corona virus.... Over blowing d whole thing...
8 Likes 1 Share |
![]() |
![]() |
Dis Breast is disgusting na.... I love breast, but not dis type..
|
![]() |
Arsenal cut my slip... I will curse them o
3 Likes |
![]() |
![]() |
Dem dey even put on eye glass....
|
![]() |
1 Like |
![]() |
AerialMapper: The kind of rubbish that young man dey sing eeh... Well, he's making his money.... That's d important thing... |
![]() |
This one na real "Mad o" �
|
![]() |
Davash222: It's already in d news....... They have claimed it 5 Likes |
![]() |
If his company cacan execute the contract well... Then notin is wrong with it.
|
![]() |
I no sure that Bill go scale tru second reading.... Them go just abandone am... Coz e no concern them
|
![]() |
Wetin I wan comment sef....
|
![]() |
Las Las NIGERIA Don cast
3 Likes |
![]() |
Make man Utd no cut my 2X o
|
![]() |
It's another one
|
![]() |
ThankGod ...We already have too much problem in Africa ,especially in Nigeria... ....So this one shud not com plz
|
![]() |
Na sticks dem wan use kill shakeau
|
![]() |
ThisisIkemefuna: I was Neva joking.... I heard about it long time ago... I tried it for fun.. And some how it worked.... |
![]() |
![]() |
Dey drink Enof KUNU.... or chew like 5 cabin satchet of cabin biscuit anytime you wan knack.... No drink water o |
![]() |
Ikpeazu dey even find way to stop d construction.... �
10 Likes |
![]() |
![]() |
And dey presented him CERTIFICATE OF RETURN... mad o
|
![]() |
OgaBuhari: I'm from Rivers state as well.... I ve lost faith in politics, weda pdp or Apc... They are all d same.. Thunder fire all of them.. But Trust me, APC won't make any difference in Bayelsa... Look at all the states govern by Apc, look at Nigeria led by APC government.. Infact Apc is worst than pdp 10 Likes 2 Shares |
![]() |
24kmagic: Shut up.. Which mandate.. The one soldiers rigged abi 1 Like |
![]() |
Na so... This one sweet Me eh... We don't need herdsmen party in Niger delta Make I go buy One bottle of Heineken drink 11 Likes |
![]() |
God... See technologist
|
![]() |
F. Herdsmen on rampage..... �
|
![]() |
Our leaders here in Niger delta region are after politics... Especially Wike and Amaechi
|
![]() |
But dis animal ugly o
|
![]() |
Wia is AMOTEKUN boys....
1 Like |
(14) (of 58 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 16 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |