NewStats: 3,262,376 , 8,176,967 topics. Date: Monday, 02 June 2025 at 04:51 AM g542e

6z3e3g

Astrokid911's Posts 5v152a

Astrokid911's Posts

(8) (of 8 pages)

Astrokid911: 10:52pm On Jun 06, 2022
Brian47:
I am a student and I'm thinking of any jobs online I can do online that won't conflict with school.
Abeg help a brother.
....
Astrokid911: 10:49pm On Jun 06, 2022
Cultistupdate:

At this point nairaland should be monetized thou. Tiktok wet come out which day Is paying Bill's. Nairaland nothing.

Seun mynd44 Lalasticlala oam4j think about this anyway
I swear if na tiktok I fit don blow �
Astrokid911: 7:54pm On Jun 06, 2022
Nerogaming01:
That feeling when your thread hits front page grin

lol like bruh I was like na my post dey front page see goosebumps. Everywhere redpillers dey insult but that feeling bruh �

2 Likes

Astrokid911: 7:53pm On Jun 06, 2022
Ferrytech:
have made at least 30million from 2 people here from deal we run together and split 50/50
Wow sir I tap into your grace,more wins sir

1 Like

Astrokid911: 6:29pm On Jun 06, 2022
Even seun go first fear if he see this thread, but I sabi caption so no vex say you click just read through �� Sha the thread na word of faith lol, well I'm 21 a 200 level student of electronics and telecommunication engineering ABU(ZARIA) as if he matters for this section mteeeeew, the strike self dey make person weak to call him self student, seun no fall my hands o.... make he enter front page again make me ma self blow � enough jokes, so considering the fact that I spend most of my time on nairaland aka I be addict I decided I'm going to make money from it, so I posted my first thread few days ago he no too make sense but he enter front page I was like woow just like dat and I got views up 49000+ imagine what that amount of audience is, Sha too sad what I posted was nothing that's going to help my life na girls matter �, so for this my short life I have lived so far I am a certified diploma holder of computer science before I later got ission from scratch for degree, with audience like this I'm sure I could get a remote job to help myself for this strike ,mind you I no come beg for this section I come market myself because the way I dey go belike my future go bright �,so I think I'm not posting out of content so this is my what'sapp num ( 08163651986) call/ texts if you follow believe in my rear potentials na gold I be dem never just refine me hustle me now before I blow post and you go come read ham again, GOD BLESS �

1 Like 1 Share

Astrokid911: 6:01pm On Jun 06, 2022

Astrokid911: 4:17pm On Jun 06, 2022
I don carry pen
Astrokid911: 4:14pm On Jun 06, 2022
Mehn have you ever gotten irritated by someone obsession for you? sometimes you go just be like watin dis person dey see for my body, did you scale through it? did you succumb to it ? Or u take advantage knack(bleep) the girl or as a girl u talk for ur mind say u go finish him money, as for me I have dis girl obsessed with me, I told her plainly say I no like her but she no wan hear, she even bought condom oneday and told me she wants sex with me, but as sharp guy I no one hear long story later, na so I run before she go use ham trap me , she usually offers me money but I dey fear to collect ,how did your story go with your obsessed pathners make una share so I go learn
Astrokid911: 3:54pm On Jun 06, 2022
Why is sense so difficult to have

12 Likes

Astrokid911: 11:03pm On Jun 05, 2022
Oga finish dis story na
Astrokid911: 10:36pm On Jun 05, 2022
Jmichael1:
U dn 1st bleep senior sist and now u wn still bleep junior sist bah?

nothing happened between me and d senior sis
Astrokid911: 10:35pm On Jun 05, 2022
uthlaw:
The 3 of you are mad!
if u didn't have anything to say you could have just roll over the post
Astrokid911: 10:33pm On Jun 05, 2022
SweetDipBenny:
If u want to fvck d younger sister, fine..but don't date her.
we are already dating sir the eldest sis is in and we didn't have any physical affairs while we dated
Astrokid911: 10:32pm On Jun 05, 2022
BePrepared:

Underaged boi with two confused creatures

My belle ooooo
it was not a must you commented
Astrokid911: 10:31pm On Jun 05, 2022
PeriodicTable:
I no blame you; na strike wey cause ya joblessness. If these yeye uneducated people for this clueless government do the right thing, you for no come here de talk this nonsense.
we have been dating before the strike sir and base on many peoples thought here I haven't had any physical thing with the eldest sis
Astrokid911: 10:29pm On Jun 05, 2022
EasyQel:
this post doesn't deserve response. it's pathetic
you comment was not useful u could have skipped it sir
Astrokid911: 10:29pm On Jun 05, 2022
Viccano:
You won bleep 2 sisters, you no dey fear curse?
I didn't have any physical thing with the eldest
Astrokid911: 10:28pm On Jun 05, 2022
BigBrother9ja:

It will never be well with you here in this world and in the hereafter by GOD'S GRACE if you've had sex with the elder sister (the one you dated first) and now the younger sister.
So, you want to free have sex with two sisters that you are even aware of
People are indeed very wicked in this world.

May one guy have sex with your two daughters too in the future.
olofoe
sir i didn't bleep the eldest sis , please be guided
Astrokid911: 6:21pm On Jun 04, 2022
u're desperate, no too dey expect ham to just rush marry you ,he go find something fishey and by the way bride price now dey fear niggas ...damn nigga I don go

3 Likes

Astrokid911: 6:18pm On Jun 04, 2022
sammycipher:
So this is your problem?
this is ur big problem bah?
U dated elder sis and now dating younger sis and elder sis is acting weird,
With all the problems affecting the world and Nigeria as a country ur problem is this??
undecided
all the problem for Nigeria you chose to reply this thread

43 Likes 3 Shares

Astrokid911: 6:15pm On Jun 04, 2022
Your gf organize free bleeping for you ,you dey complain Sha rain dey fall here I say make I update u ,damn nigga

14 Likes

Astrokid911: 6:11pm On Jun 04, 2022
Jmichael1:
U dn 1st bleep senior sist and now u wn still bleep junior sist bah?

comrade leave vawulence na ,to be honest I live the younger sis

20 Likes 3 Shares

Astrokid911: 6:08pm On Jun 04, 2022
uthlaw:
The 3 of you are mad!
ur phone should be seized

51 Likes 3 Shares

Astrokid911: 5:20pm On Jun 04, 2022
Hmmmm, I no dey always comment o Sha today I go post.

I'm 5 ft 9,( ajebutter barrack boy) fair and since from small na him Dem dey call me fine boy. Well to cut the long story short, I met a girl in school. She stays not too far from my apartment, so we became friends, after weeks we started dating, not too long I was introduced to her younger sister.

Although no sparks at first, we were always together as she became my friend, I broke up with the elder sister months after dating not because of the younger sis o but because our differences was too much.

A year later, the younger sis and I grew so fond of each other so I asked her out, she rejected but accepted one day. I got confronted by the elder sis Sha. I pleaded with her not to stop our affairs she agreed, but now omoh the girl no one see me for eyes she dey vex with the younger sis anyhow I don't know what's happening she wouldn't even greet me and now she's trying her best to keep us apart.

What should I do?

22 Likes 5 Shares

Astrokid911: 4:54pm On Jun 04, 2022
this story no even dey clear,make una no dey rush dey post watin una never sabi finish,I don waka

1 Like

Astrokid911: 1:08pm On May 20, 2022
I wish I can go back in time to unread dis
Astrokid911: 8:42am On May 15, 2022
Picking elrufai as his running mate will only make it more difficult for him to win because it would be a Muslim_muslim ticket and christian would feel left out considering Deborah killing

5 Likes

Astrokid911: 2:52pm On May 13, 2022
SmartPolician:
You people should stop this guys versus ladies war happening here every day. Both sexes need each other...no man or woman is an island.
another simp
Astrokid911: 2:18pm On May 12, 2022
Oga open for her na lol

1 Like

Astrokid911: 2:11pm On May 12, 2022
Lol ,I just dey get goosebumps as I dey read d post mehn na dis kind girl I dey find

5 Likes

Astrokid911: 12:45pm On May 11, 2022
POS BRUH NA D LASTEST CASH OUT BE DAT

(8) (of 8 pages)

(Go Up)

Sections: How To . 29
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland.