NewStats: 3,263,647 , 8,180,891 topics. Date: Saturday, 07 June 2025 at 03:15 AM 5b1p1j6z3e3g |
(4) (5) (of 5 pages)
![]() |
Haaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaa, so they are on the loose. Omo na to dey rub hand sanitizer for t0to now oh, make these mumu clients nor gimme EBOLA 5 Likes |
![]() |
Why Michelle come bend like say she wan kiss Jonathan nah. To all the people asking why he isnt wearing suit, nor be una dey abuse am when e wear the tin say e nor fit am? |
![]() |
chimoz: See face, this man has never experienced beauty. God punish u for this, u don make my tro tear for under when i dey laff for office sha hahahahahahahahahahahahahahahahahahaha ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
![]() |
MadCow1: I just Googled Hand Sanitizers... They dont kill viruses and as a matter of fact, they even kill just 99.99% of bacteria germs. |
![]() |
Me dey use FACEBOOK oh, maybe na TECNO phone get d problem
13 Likes |
![]() |
If TOOLZ is a virgin, then Shekau is a former POPE! ![]() 13 Likes |
![]() |
Make e be say na me get that car beside am, i go just drag am enter, give am 1-2 sharp sharp....next time she go comot boxers, wear khaki like soldier
|
![]() |
drehdinho:She's pregnant now, I will take all the babies once she delivers and close the deal. Send me an e-mail wt ur fone no, I will call u once i'm in Lagos |
![]() |
mebad: Pec ![]() |
![]() |
tukane:No. In Banjul at the moment, Lagos by weekend. |
![]() |
My wife said I cant keep 2 dogs (one lhasa apso and an alsatian) in our rented apartment so I can give out the female alsation to U. deal is; u will give me all the babies once she delivers.
|
![]() |
Na tribal marks wey one aggressive animal put o. Illiterates will read meanings to every bullshit they see online...
|
![]() |
spikesC: U don't have to insult me & NO, it doesn't come out the same day. How can u possibly achieve that, do u know the no of pple applying everyday? And there r just 2 immigration offices in Lagos oh.....maybe one sef, Alagbon Ikoyi 4 Likes |
![]() |
=N=20,000 if u wanna collect it in 1month, =N=40k if u want it in 3days
28 Likes |
![]() |
The arm pit be like 0bho wey dey menstruate...........
1 Like |
![]() |
Apple always stands out.....SLEEK!
5 Likes |
![]() |
These are words or hashtags? #whatkindofrubbisharetheytryingtotelluswiththisbullshitinthispost 1 Like |
![]() |
Me too ![]() |
![]() |
God is powerful sha. So this thing wey be like SHIGIDI go still enter that skinny geh OB0 and she go still fit waka without crutches.... *In Adeboyes voice* Somebody shout Halleluyahhhhhhhhhhh |
![]() |
farano: Wear dis kind one come out for oshodi, 2 secs u go start looking for ur handTaaaaaaaaaaaaaaaaaahhh. Nobody will even notice. Expensive wrist watches are actually simple and sometimes ugly. Na the fake ones dem dey pack gold water wash like Olamide rolex.......... 1 Like |
![]() |
delishpot: Awww, I am a sucker for dogs, I will get one soon. I like toy breed sha, my daughter likes them small and cute so. Then buy a Lhasa apso, they r phucking friendly and intelligent. |
![]() |
Mschewwwwww, picture wey e snap after every other enger don comot for plane. E quickly snap am b4 pilot go nab am. ![]() |
![]() |
No advantage, except say u go use am nack those gehs from razz skoolz like Oko poly or Ire Poly
2 Likes |
![]() |
bykebyke:Na typo jor, why u dey shine teeth like say ur head dey in-between Cossy b00bs ![]() |
![]() |
Why is Cossy not there for abnorman b00bs? ![]() |
![]() |
They all looked incompatible from day 1 so divorce is imminent. Which kain jazz that 'OWALA' use for Mide Martins though, I need am make i use am for Rihanna 12 Likes |
![]() |
This is what happens when jobless full housewives are allowed access to the internet. Or when a dull woman uses a smartphone. 57 Likes |
![]() |
OP, U dey craze o. Shey TUPAC mouth be like duck ni...see this one mouth na 1 Like |
(4) (5) (of 5 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 19 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |