NewStats: 3,264,681 , 8,184,401 topics. Date: Thursday, 12 June 2025 at 01:13 AM 3m6z2r6z3e3g |
(10) (of 10 pages)
![]() |
Those are not students but ozoro community women
|
![]() |
100 what? Gosh |
![]() |
Abeg Mr Man calm down o na through captains when dey work for that company I dey use cash out ooo Go home I will deliver your containers when am back from Thailand |
![]() |
Good old days
|
![]() |
How wish it was bubu Nigerians for dey rejoice by now
1 Like |
![]() |
Wasted sperm
KillMNKnow: |
![]() |
Bad guy nor go bomb like Boko Haram o
Slawormir: |
![]() |
Las Las we don't carry the league
|
![]() |
Speechless
|
![]() |
Na una sabi
|
![]() |
Plz we don't need them we can handle this corona our own way since it started in Nigeria we have only recorded 4deads which means we are good to go
|
![]() |
It seems Lagos is wining the league But any way stay safe and to the sick � � ones out there I wish you quick recovery Never give up corona virus is not a death sentence |
![]() |
He cost he nor we go still buy am
|
![]() |
Even up I still do not believe that corona virus is in Nigeria until government show us the name and the picture of the people with the virus apart from those politicians claiming they have it just for them to find a way to loot money I repeat I don't believe corona is in Nigeria soon and very soon the truth will b revealed Our government knows what they are doing |
![]() |
opebiboy:and I hope u are among the 20,000 |
![]() |
Where is that boy that always brag of 30 billion in his oya come forward and donate If ur money nor be audio money |
![]() |
Mind what u say
nairalanduseles: 6 Likes |
![]() |
Abeg he nor consign me my fear be say make coro nor go kill person client o
1 Like |
![]() |
This year when I don dey arrange to leave this country na him coro show
3 Likes |
![]() |
It deserve to be burnt down just take a look at the environment
6 Likes 1 Share |
![]() |
Be calm God is. Working he go run am for us Corona has no place in Africa our blood go over power am |
![]() |
Good for them make them go face corona empire for china the rest of them will learn from this
|
![]() |
From my own opinion I think the federal government should shurt down all public schools for now most especially the primary schools until every thing is been sorted out
|
![]() |
That man should be send back to where ever he came with the presidential jet before things get worse But people wicked sha u know say u dey infected u leave ur country come Naija make u spread am so u won't die alone |
![]() |
Amen.
post=86716561: 1 Like 1 Share |
![]() |
NGpatriot:so you mean all the yahoo boys efcc are Arresting are holding political office abi abeg guy use your iroro before person use am for you 1 Like |
![]() |
that plan needs to undergo so many process first detailing(dimensions) and if am to work on it there are few mistakes I may correct thanks
|
![]() |
proudly marlian
|
![]() |
for just slippers abi and our politicians are out there looting and embezzling our money and at the end of the day we end up praising them #nija name scam 1 Like 1 Share |
![]() |
Nigeria is finished
|
![]() |
FamousMonk:We or you please speak for your self |
![]() |
Village people at work
|
(10) (of 10 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 26 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |